Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,294 members, 7,954,167 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 01:33 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 15 (1272829 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (722) (723) (724) (725) (726) (727) (728) ... (2436) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:33pm On Feb 19, 2021 |
Zyzxx10:No cap bro |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:34pm On Feb 19, 2021 |
On a very good day, I go remember you zyzxx10....anu mpama |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:37pm On Feb 19, 2021 |
1000trillion:You
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kapilta(m): 11:38pm On Feb 19, 2021 |
100trillion:Severe pain. On top say i ask person make he help me apply for loan from person wey dey pose as lender? SMH. Una no too get brain for here sha. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Zyzxx10: 11:39pm On Feb 19, 2021 |
1000trillion:Wetin I do you again. I been think say we don settle |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:39pm On Feb 19, 2021 |
100trillion: |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Zyzxx10: 11:40pm On Feb 19, 2021 |
100trillion:Kosisoro |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:40pm On Feb 19, 2021 |
Kapilta:Shatap Coldplayyy come finish your work on this bst |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kapilta(m): 11:45pm On Feb 19, 2021 |
1000trillion:Finish which work riffraffs. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:48pm On Feb 19, 2021 |
Kapilta:
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 11:51pm On Feb 19, 2021 |
Kapilta:*kapilta offline* 1 Like
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kapilta(m): 11:57pm On Feb 19, 2021 |
This thread sha. Last time i said i don't operate a bank account, more dan six guys from dis thread enter my mail lying they want to buy the FB, SMH why una mumu for dis thread so. For you coldplayyy, i no get anytin follow u talk buh w¤ gyimi paa. W'abodam, wati. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kapilta(m): 11:59pm On Feb 19, 2021 |
100trillion:Mumu. On top some riffraffs abi? Gyimi gyimi. Gyimi kwan. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 12:03am On Feb 20, 2021 |
Abeg make person fund me 1k make I use chop tomorrow |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Disturbb: 12:12am On Feb 20, 2021 |
emeraldvee:1000 volts equivalent of thunder go fire you if you no comot from here |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by tradepunter: 12:25am On Feb 20, 2021 |
Zyzxx10:You are spot on..... I think it is the dawn of the Russians both men and women |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kapilta(m): 12:32am On Feb 20, 2021 |
Coldplayyy:I know you lots been trying to see who's from the slum amidst you and who's not. Funniest part there's no single picture of me on the internet. I'm only angry at myself for putting someone who's only trying to help me in a mess. You think that's me or not changes not me or him(i.e changes nothing) so who cares. W¤ gyimi dodo. I broke cuz say i quit job since January last year no come mean say i don come here come beg any of ya papa for money to take chop. Na only loan i dey find and na wetin d man help me ask u be dat as na u pose as lender. You no get pass your NIN buh you dey dere dey catch mumu cruise. Ode 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by OgwuEgo: 12:52am On Feb 20, 2021 |
Resist the urge to shalaye Kapilta: |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kapilta(m): 12:58am On Feb 20, 2021 |
OgwuEgo:Who come ask for ya mumu opinion? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Kapilta(m): 1:15am On Feb 20, 2021 |
tk4all which mumu shame u dey shame for me? Shey d pesin go help me beg d m.o.r.on 4 money ni? No be d mo.r.on talk say he be lender. Mtcheew |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Joeblaze26(m): 4:39am On Feb 20, 2021 |
It's weekend again....GreenLuck to you'll! 1 Like
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by PETUK(m): 5:43am On Feb 20, 2021 |
EV96T Betking sell your land, properties, girlfriends etc infact sell anything sellable and play this game. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by OgwuEgo: 5:50am On Feb 20, 2021 |
WVWRDC |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by timilehing(m): 6:05am On Feb 20, 2021 |
Kontact me to fund ur beting account Sporty Bet 9ja Naira bet Supabet LionsBet Merrybet Bet Farm, 1xbet Betway etc My contact below 080 3607 1857 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Lorayne(m): 6:18am On Feb 20, 2021 |
thank God say I never fall prey to anybody in this thread o |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Lorayne(m): 6:27am On Feb 20, 2021 |
need funds to play this. WVZGHN |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by KingAbdulazeez: 6:43am On Feb 20, 2021 |
WW2YKR |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Nobody: 6:58am On Feb 20, 2021 |
Kapilta:
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Lorayne(m): 7:09am On Feb 20, 2021 |
OgwuEgo:WW6DR7 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Brayss(m): 7:11am On Feb 20, 2021 |
WW6JNK 1K+ ODD WNPTNL 4K+ ODD CORNER NO 10MNT 1 Like 2 Shares |
(1) (2) (3) ... (722) (723) (724) (725) (726) (727) (728) ... (2436)
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜ / EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller / Football Betting Season 8...AGE!!!
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |