Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,081 members, 7,818,238 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 10:58 AM

[lyrics+mp3] My Life – Zlatan Ibile - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / [lyrics+mp3] My Life – Zlatan Ibile (1520 Views)

Jennifer Eliogu - Onulu Ube Nwanne LYRICS / MP3 DOWNLOAD / King OT – Shameful Lyrics & Mp3 Download / Davido Signs Zlatan Ibile,olamide Reacts (2) (3) (4)

(1) (Reply)

[lyrics+mp3] My Life – Zlatan Ibile by LaJose78(m): 4:07am On Jan 21, 2021
[link]
https://www.youtube.com/watch?v=WEhl5Nch-Gk[/link]

Kapaichumarimarichupaco

Casablanca,  De Katama Tofia

E get many many things wey don sup for my life o, for my life o, (kilowi?)

I no get shishi, dem say price dey to pay for my life I (kilo’nso?)

Dem dey snore I dey burn candle every night and day (for my life o)

Na lie if dem call you my blood, all man for himself (for this life o)

Aiye le, Aiye le, aiye le, (for my life o)

I see shege, I see shege, I see shege, 

(for my life o)

I no see anybody but mama dey pray,       (for my life o)

Wahala dey, wahala dey, wahala dey, (for this life o)

VERSE 1

See face me I face you, twelve rooms

Six different families under one roof

For the twelve rooms we get two bathrooms

One for the landlord, na the second one tenants dey use

For school, shame no dey catch me again

If dem pursue me for school fees no be new thing again (normal thing)

If to say my mama get she go be first to pay, 

Or second to pay, but money no dey

No motivation things wey I dey see fit make me relent

See morehttps://cinemaxity.net/lyricsmp3-my-life-zlatan-ibile/music/

(1) (Reply)

Anyone With Buga's Song Or Lyrics Plz Help Me Out / I Owned Mohits And Signed Don Jazzy, Dbanj Tells Ebony Magazine / Download Phyno – Parcel.mp3 Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.