Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,471 members, 7,954,845 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 10:44 AM

Joeboy - Count Me Out Lyrics - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Joeboy - Count Me Out Lyrics (232 Views)

Cry Your Heart Out Lyrics - Adele / 'Count On You': Johnny Drille Features Bambam And Teddy-A In New Music Video / Great Song: The Beginning Mp3 By Joeboy (fall In Love) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Joeboy - Count Me Out Lyrics by LaJose78(m): 10:09pm On Feb 07, 2021
<img>https://ghettolyric.com/wp-content/uploads/2021/02/Joeboy-Somewhere-Between-Beauty-And-Magic-Album-Artwork2.jpg</img>

I know sey you dey think say me I no fit

You think sey me I no reach

But I see say you no notice

But I stand fit

Dem go talk

Dem fit to yarn all they wanna say

But I no send the nonsense

I’m too blessed

God dey my side so you can’t stress me

 

As I reach here e be like magic

I know you don’t understand it ye

I drop hit

I drop smash hit

And na so e go dey

I’m never stopping ye

 

As I reach here e be like magic

I know you don’t understand it ye

I drop hit

I drop smash hit

And na so e go dey

I’m never stopping ye

 

Now you see me ‘pon your television

Everything I do na their motivation

Good vibes and celebration

Keep it moving with determination

So ke ma lo wa o

Shine bright you can see from afar o

You can’t hold me down mo ma ja o

Mo ma ja o ja o ja o

 

Sey you no fit count me out

So you no fit count me out

Just because I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about ye

No fit count me out

Motherfucker no fit count me out

‘Cause I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about o na

___________________________________________

download here>> https:///3aKutfQ

(1) (Reply)

Gyakie Ft. Omah Lay - Forever (cover) By Esther Ada X Angel C �� / Kweku Flick - No Sleeping Ft Kuami Eugene (prod. By Kuami Eugene) / Frank Edwards-jesus

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.