Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,372 members, 7,954,505 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos (693 Views)
For The People Wey No Dey Drink! / Outburst! New Commissioner For Happiness Reacts Angrily On Twitter (photos) / First To Do No Dey Pain. (2) (3) (4)
Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by JeffDWalter: 10:17am On Feb 10, 2021 |
Following the tweet by AS Roma Official Pigin Handle on Twitter, can you recount your days in street football? See funny comments below.
|
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by Kingdollar28(m): 10:18am On Feb 10, 2021 |
naso bro... life na turn by turn... e go soon reach everybody.. just put in hard-work and pray... leave d rest, Oluwa go handle am |
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by MickzyDonald: 10:20am On Feb 10, 2021 |
Old times They last tweet can kill someone sef 2 Likes 1 Share |
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by JeffDWalter: 10:22am On Feb 10, 2021 |
MickzyDonald: I have been laughing uncontrollably since I stumbled on this tweet and comments. |
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by MickzyDonald: 10:24am On Feb 10, 2021 |
JeffDWalter:I don mistakenly brake bottle sef |
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by JeffDWalter: 10:25am On Feb 10, 2021 |
Kingdollar28: That's somehow true. But hard work does not equate success, especially if you are in a country like Nigeria. To survive in Nigeria of today, it requires tenacity, "Ready to do anything" spirit, ass licking in some case and enough patience. |
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by JeffDWalter: 10:29am On Feb 10, 2021 |
More comments
|
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by Dreyton36: 10:31am On Feb 10, 2021 |
Childhood too sweet Na ball owner dey get friends pass dat year If una they argue and him put mouth na him own we all go follow unto say make he no vex Else no ball for you Lights up my kpoli in peace 2 Likes |
Re: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by Eminimore: 11:01am On Feb 10, 2021 |
If you substitute ball owner march don close be that ;DIf you substitute ball owner march don close be that 1 Like |
(1) (Reply)
Shrinking Man Giving Vaccine Injection By A Giantess / How About Laughing At Your Business Progress / Otherwise B:
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |