Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,659 members, 7,955,393 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 02:42 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? (409 Views)
If You No Wan Vote For APC Go Your House - Thug Threatens Voters In Lagos (vide / Naija Go Survive / Abi, Cross River Begs Ebonyi Neighbour To Reopen Roads (2) (3) (4)
Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Casham: 4:32pm On Feb 15, 2021 |
So I saw this post today in a group on Facebook: 'do you still believe Naija go better abi na just visa you never get yet?' The response was heartbreaking. I can't imagine myself making any kind of life outside Nigeria (except, of course, to 'go school come back'). I see a generation of educated, tech savvy, non tribalistic young Nigerians and I know the future is HERE [not over there]. But what do I know? I have never been out of the country before. So I decided to pose the question in a larger forum to see what we all think. Maybe sef our senior pipos dem wey dey for yonda [or the ones wey don go before] fit gist us wassup and we fit learn one or two things. Do you still believe Naija go better abi you wan japaa? P.S: Nigeria is NEVER breaking up so no even think am. |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by THUNDER4real(m): 4:34pm On Feb 15, 2021 |
jappa |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Coldie(m): 4:36pm On Feb 15, 2021 |
If u never move u go think say Nigeria mk sense. My brother travel and see. Only people enjoying Nigeria na people way get connection with government, apart from that na suffer. Students in some foreign countries earn more than oil company workers in Nigeria and we think we are flexing.. lol 1 Like |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Fahdiga(m): 4:38pm On Feb 15, 2021 |
Me I still wan japaa o |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by HORLADSTAR(m): 4:40pm On Feb 15, 2021 |
Japa with an immediate interval, make God just answer my prayer |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Nwaide01: 4:48pm On Feb 15, 2021 |
Nigeria getting better is highly unlikely, as for japa that's for the youths not for old people like me or rather my only hope of japaing rests in restoration of Biafra which I prayed for everyday. |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by adadike(f): 5:34pm On Feb 15, 2021 |
I wan japa, my money never complete o. Good Samaritans will be appreciated |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Casham: 6:27pm On Feb 15, 2021 |
THUNDER4real:SIMPLE! |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by gambia(m): 6:28pm On Feb 15, 2021 |
I cant wait to escape to a saner climes. |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Casham: 6:30pm On Feb 15, 2021 |
Coldie:But you will always be considered a second class person in another country (or so I was told) |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Casham: 6:33pm On Feb 15, 2021 |
HORLADSTAR: HORLADSTAR:what if God wants you to stay here and, maybe, be the solution? |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Casham: 6:36pm On Feb 15, 2021 |
adadike:choi! Even our girls our go leave us. Who we go marry if una leave? |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Coldie(m): 6:38pm On Feb 15, 2021 |
Casham:Second class citizen lol... Have u ever been to a train and u were bounced or what? Is Nigeria treating u like a first class citizen? Ordinary abuja Kaduna train to enter u need connection? To get jobs u need connection even ordinary 30k n power jobs need connection. I have seen where police arrested someone and let them go because one of them spoke hausas, so if them no speak hausa language na sorry and u say u are first class citizen Look at ur life in Nigeria and what u are going tru and ask yourself if it qualifies u to say this. I am an msc student in the uk despite all my laziness and unwillingness to look for work ordinary agency work I dae earn over 500pounds a week. That's like 300k something during my stay in Nigeria as first class citizen 100k job I no see.... Like I said if u never taste the other side, u would think u crumbs u are getting na life |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by HORLADSTAR(m): 6:39pm On Feb 15, 2021 |
Casham: |
Re: Do You Still Believe "Naija Go Better" Abi You Sef Wan Japaa? by Casham: 7:32pm On Feb 15, 2021 |
Coldie:Well it's why I created this thread; to learn from people like you. |
(1) (Reply)
Federal Character Commission - The Hard Truth: / BREAKING: Gunmen Kill One, Abduct Students In Niger / Coalition Of Northern Group Mourns Dr Junaid Mohammed, Dikko
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |