Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,442 members, 7,861,266 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 08:26 AM

Iice Can I Meet You? - Dating And Meet-up Zone (132) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (90073 Views)

Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (129) (130) (131) (132) (133) (134) (135) ... (191) (Go Down)

Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:13am On Aug 19, 2008
ok make you bring the kolanut and pammy , then i shall proceed to bless una grin
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:29am On Aug 19, 2008
@iice you like those nico -boots?

i fit get dem cheap! cheap! for you oh! grin

twinny how is you? kiss
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:34am On Aug 19, 2008
Mon twinny kiss kiss
I was about to comment on them boots. Luff them!! grin Luff the posture too " grin "

i dey fine ooo, a bit tired but in a good way cheesy
How you dey loff? kiss I see you dey NZ now, say hi to peter jackson for me grin
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 8:24pm On Aug 19, 2008
aight its done! check your mail henceforth  grin grin grin



peter is aight!, he is filming the new lord of the rings movies ( but of course he needs ma help abi?) tongue grin grin grin

where is muki sef? undecided
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 9:26am On Aug 20, 2008
Yay cheesy cheesy I go wait my own boots ooo, purplicious please grin grin

yes loff, how else will the movie turn out bam, without your handprint, i fear grin


Mi laydee sad kiss kiss
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:28pm On Aug 20, 2008
Laydeeeeeeeeeeeeee kiss kiss kiss and Mii luff kiss kiss kiss

my broom broke down for bottom junction yesterday oh " grin "

wey my own boot? angry tongue

Yippie
Usain Boltttttttttttt kiss grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:49pm On Aug 20, 2008
My laydee kiss kiss

Eyah, need to rub palm oil on that broom ooo. My own still manage function small but it can die on my way to the zone everytime ooo angry grin grin

Hope you sabi run ooo, bolt go do lightening bolt disappear cheesy cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by chaloo(m): 5:29pm On Aug 20, 2008
Iice
How you doing babes?
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:59pm On Aug 20, 2008
shocked ikaaaaaaaaaaaaaaa shocked grin grin na now i go see the boots . i don die grin grin grin grin grin grin

hahahahahahahahahahahahahahahahaha

u nefa see my own? grin pimped out too grin grin
buganal . . grin grin grin

Laydee cheesy kiss
me sef be lightning bolt grin grin
my broom dey ok small . i use the age old curse for am grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:10pm On Aug 21, 2008
iice:

Yay cheesy cheesy I go wait my own boots ooo, purplicious please grin grin

yes loff, how else will the movie turn out bam, without your handprint, i fear grin


Mi laydee sad kiss kiss


for sure! with some purple ruffles by the side and clear lucite heels "  grin " you gwaan love it  grin grin cheesy grin

mukina2:

shocked ikaaaaaaaaaaaaaaa shocked grin grin na now i go see the boots . i don die grin grin grin grin grin grin

hahahahahahahahahahahahahahahahaha

u nefa see my own? grin pimped out too grin grin
buganal . . grin grin grin



haaaa! i see you love those boots too! amma send your own too , yours is in  animal skin, with gem-studded  side-zippers  grin cheesy grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:25pm On Aug 21, 2008
ikamefa:

for sure! with some purple ruffles by the side and clear lucite heels "  grin " you gwaan love it  grin grin cheesy grin

haaaa! i see you love those boots too! amma send your own too , yours is in  animal skin, with gem-studded  side-zippers  grin cheesy grin


me likeyyyy grin grin

why u send me puppies? angry take ur time oh grin grin grin
kiss kiss kiss " grin "
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:07am On Aug 22, 2008
chaloo:

Iice
How you doing babes?

Am good wink
Long time. How u doing?



ikamefa:

for sure! with some purple ruffles by the side and clear lucite heels " grin " you gwaan love it grin grin cheesy grin

haaaa! i see you love those boots too! amma send your own too , yours is in animal skin, with gem-studded side-zippers grin cheesy grin


Mon twinny you know my taste grin kiss kiss

Mi laydee kiss kiss
Re: Iice Can I Meet You? by bwapretty: 5:18am On Aug 22, 2008
Geniall:

Hey what's the matter with you? Each of your posts I've seen makes you come across as being very bad tempered. What is it that cuppa tea or a cold drink/bath won't solve?

Calm down, ok?
Is is bad tempered?
or just showing a display of indifference to you and the posters on the thread.
its a mark of disrespect. Its saying "you are a non-entity i will do what i want to do"



ITS saying KISS MY HAIRY BEHIND!!! [size=30pt]or perhaps tongue bathe its expulsion anotomy [/size]grin
Re: Iice Can I Meet You? by bwapretty: 5:31am On Aug 22, 2008
Geniall:

True. If it doesn't eat them first.
So much bitterness where there should be beauty.
Pity.
[size=40pt]obviously not as astute as he think he is.
this is rivalry, not bitterness, stupid!!!!!
this is saying to you, get rid of me if you can.
Thats all.

if u or your friends had'nt fcked with my yim i would be long gone from this place
now you have me for companion.
prove to me that Nigerians are more steadfast than Jamaicans. and remember you have to put down Mad dogs there is no other way, but can you?
[/size]
Re: Iice Can I Meet You? by bwapretty: 6:07am On Aug 22, 2008
good. now thats how it makes sense when you thzvnl;dvm.nzdvlnmn .znA
where is tha t crazy thread/



cheez they blocking me again. this is officially my playgroung
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 8:03pm On Aug 22, 2008
iice:

Am good wink
Long time.  How u doing?



Mon twinny you know my taste grin kiss kiss

Mi laydee kiss kiss


Laydeeeeeeeeee kiss kiss kiss kiss kiss kiss

you see my medals? tongue grin
Re: Iice Can I Meet You? by chaloo(m): 9:21pm On Aug 22, 2008
Not so bad, babes.

Its been long time. Its all changed here at nairaland. Almost all new faces. You in charge.

Take care darling.
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:16am On Aug 23, 2008
mukina2:

Laydeeeeeeeeee kiss kiss kiss kiss kiss kiss

you see my medals? tongue grin

Mi loff, kiss kiss the paper ones? grin tongue
U nor see we don try. 2 bronze! grin grin grin



chaloo:

Not so bad, babes.

Its been long time. Its all changed here at nairaland. Almost all new faces. You in charge.

Take care darling.

Yup, its kindda different but still the same here tongue grin
You take care too smiley
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:48pm On Aug 23, 2008
iice:

Mi loff, kiss kiss the paper ones? grin tongue
You nor see we don try.  2 bronze! grin grin grin



Yup, its kindda different but still the same here tongue grin
You take care too smiley

kiss kiss kiss
una end up win 4 bronze abi na 3 grin

we won 89 medals in all cool

u wan try? tongue

Ika mii lufff where u dey o cry kiss kiss
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 8:23pm On Aug 24, 2008
mukina2:


Ika mii lufff where u dey o cry kiss kiss

me- loff i dey hia kiss

did yah miss me? tongue grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:28pm On Aug 24, 2008
yeah i did sad kiss kiss

meanwhile send me my boot before i start to dey stalk you " grin "
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:32pm On Aug 24, 2008
mukina2:

yeah i did sad kiss kiss

meanwhile send me by boot before i start to dey stalk you " grin "

hehehehehe! i don laff piss for body

oya na! its better we start stalking each other!

na you go fear! fear!  cheesy

them nor tell you sey i go school for stalkerism?  grin cheesy grin cheesy grin cheesy grin cheesy grin cheesy grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:19pm On Aug 24, 2008
erhmmmm muki is iice involved in this stalkerazzi movement of yours? tongue grin grin grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:36pm On Aug 24, 2008
Yes oh grin grin grin " cheesy" she dey stalk nuhuto grin for beyond dere grin


i go stalk you die . .take ur time o . my stalking na die grin grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:06am On Aug 25, 2008
hmmmm
Twinny what are you doing in gotham? Stay away from my hubby ooo angry tongue grin


Laydee i nefa reach beyond there yet na " grin " but i dey close on im tails tongue
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 2:11pm On Aug 25, 2008
mukina2:

Yes oh grin grin grin " cheesy" she dey stalk nuhuto grin for beyond dere grin


i go stalk you die . .take your time o . my stalking na die grin grin grin

hahahahaha that is to say stalker + stalkerazzi = ? " grin "


iice:

hmmmm
Twinny what are you doing in gotham? Stay away from my [color=#770077]hubby
ooo angry tongue grin


Laydee i nefa reach beyond there yet na " grin " but i dey close on im tails tongue[/color]

well i got a love letter from bat-man himself so i just had to move like lightning to Gotham- city to explore this love thingy grin cheesy grin cheesy grin cheesy grin cheesy

and who is this your luffer? tongue cheesy care to mention his name? grin cheesy grin cheesy grin
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:58pm On Aug 25, 2008
muki looking for this? tongue grin grin grin grin

Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 12:04am On Aug 26, 2008
Laydee angry sad cry cry kiss

why i dey miss your brake lites like this na

i go start to dey stalk you oh grin grin grin


Ika
that your equation na die but i go try sha.

well if you divide stalkerazzi and  subtract the answer from the first one you go get red hot  " grin "
that means emergency stalking  grin
so nor worry if u see persin behind you for street . na " grin " grin

where you tif comot that one from ? grin na from stalk chase? tongue
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:30am On Aug 26, 2008
mukina2:

Laydee angry sad cry cry kiss

why i dey miss your brake lites like this na

i go start to dey stalk you oh grin grin grin


Ika
that your equation na die but i go try sha.

well if you divide stalkerazzi and  subtract the answer from the first one you go get red hot  " grin "
that means emergency stalking  grin
so nor worry if u see persin behind you for street . na " grin " grin

where you tif comot that one from ? grin na from stalk chase? tongue

hahahaha i don laff scatter for hia " grin "

na from one chinko man i been get am!

i swear dat man get 2 left eyes hahahahaha grin grin grin grin grin

na run i run commot from hin front !

anyways i don gauge tonight , you can check tommorrow for updates

as per the stalking bixnix i been get connections /contacts for gambia dem dey tell me sey ************** cheesy grin cheesy grin cheesy grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 3:21am On Aug 26, 2008
Mon twinny, who else if not the dark knight himself kiss kiss now stay away from him angry tongue grin

Mi loff, i know ooooo. sad kiss kiss
Abeg no stalk me ooo tongue grin

You suppose see the kitten. Im belle go burst one of these days. grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:20am On Aug 26, 2008
Ika o grin cheesy grin grin kiss

how you take see the man two left eyes grin
chei!! u don dey stalk o " grin "
haaa i don decode that " **************" na pmsydhtlgu abi? grin

abeg i don clean my ear well for the updates o grin grin

Mon laydee kiss
you nefa see puppy 1 yet? grin chei your ribs go scatter grin make i send am to you? grin
uhh that kitten don dey chop your babies own join abi?  grin
them go deal with am o " grin "
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 6:48pm On Aug 26, 2008
iice:

Mon twinny, who else if not the dark knight himself kiss kiss now stay away from him angry tongue grin


the dark night ?  shocked that crazy loony?  grin grin grin how can you fall in love with that!  tongue


mukina2:

Ika o grin cheesy grin grin kiss

how you take see the man two left eyes grin
chei!! u don dey stalk o " grin "
haaa i don decode that " **************" na pmsydhtlgu abi? grin

abeg i don clean my ear well for the updates o grin grin



abi na! stalkerism dey for ma blood na  tongue one must sabi effrything  grin grin grin

the updates be sey************** grin grin grin ( let me give you a hint its  concerning mallam musa for gwari jxn) grin cheesy grin cheesy grin cheesy

(1) (2) (3) ... (129) (130) (131) (132) (133) (134) (135) ... (191)

Re: Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date / Dating & Meet Up Thread Library / Scam Alert! Pls Take Note

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.