Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,038 members, 7,849,184 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 03:53 PM

Iice Can I Meet You? - Dating And Meet-up Zone (170) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (89576 Views)

Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (167) (168) (169) (170) (171) (172) (173) ... (191) (Go Down)

Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:20pm On Dec 11, 2008
she dey come grin

she say she want wetin i dey take grin

i wan drink overnight pammy . cool cool one grin grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 2:26pm On Dec 11, 2008
Ok i don take your order join put with IKA and IICE

I go make sure say pammy full ground berekete

Me i dey order roast monkey meat and grilled pidgeon kebab? u go chop
? tongue cheesy grin

Laydee i dey arrange go teeside for saturday go watch our match with boro

D place far and i nor know whether he go worth the travel and the cold wey go hammer me

Wetin u think? grin cheesy


I be dey think say i go treat you, IKA and IICE to "a private party with the gooner entire team" grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:35pm On Dec 11, 2008
u nor get rat eyes? sad grin grin

goooooooooooooooooooood

hmmm well what can i say, go watch kiss they will win you carry good luck smiley

but if them lose nor come here o grin

i go use gun pursue you grin

hahahahaha no we nor want grin tongue
Re: Iice Can I Meet You? by Mubalisu: 3:21pm On Dec 11, 2008
MrCrackles:

Ok i just wanted to find out

Plenty people nor like u for NL oo cheesy tongue kiss

Laydee
i dey try find song for our parry tomor

U get any ideas?! cheesy kiss

Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 3:37pm On Dec 11, 2008
Hello roomies grin grin grin

Just popped in to hello kiss kiss kiss kiss
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 3:56pm On Dec 11, 2008
iice:

Hello roomies grin grin grin

Just popped in to hello kiss kiss kiss kiss


IICCCCEEEEEEEEEEE

I don miss u die

laydee sef don miss u join with IKA
cheesy kiss tongue
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:00pm On Dec 11, 2008
laydeeeeeeeeeeeeeeeeeee kiss kiss

Brash i told you

i can sniff her grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:04pm On Dec 11, 2008
MrCrackles:

IICCCCEEEEEEEEEEE

I don miss u die

laydee sef don miss u join with IKA
cheesy kiss tongue

Awwww kiss grin grin
Missed you guys too


mukina2:

laydeeeeeeeeeeeeeeeeeee kiss kiss

Brash i told you

i can sniff her grin grin

Mi loff kiss kiss kiss
Yeah she can sniff me from miles away tongue

So brash still dey break hin waist with boobarada eh grin

Where mon twinny? kiss sad
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:08pm On Dec 11, 2008
ika go market kiss kiss

say she needed more nails to come board up the back door cheesy grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:25pm On Dec 11, 2008
Oh yeah? Metal doors this time? tongue

Make she deal with the gateman sef, i don tire for all these ones wey just dey apply for work but nor sabi work undecided tongue grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:29pm On Dec 11, 2008
na brick plus steel plus iron i want sef grin grin

i tell you . .i tire grin even rat sef go come apply soon grin
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 4:38pm On Dec 11, 2008
mukina2:

laydeeeeeeeeeeeeeeeeeee kiss kiss

Brash i told you

i can sniff her grin grin

Yes you did tongue kiss

Laydee you get mad vision ooo grin

M excited IICE came through like fedex!! grin


mukina2:

ika go market kiss kiss

say she needed more nails to come board up the back door cheesy grin

Wetin IKA go do for market?

I tell her say i don get everything wey we need cook naw

I think say she suppose go forest go collect fresh pammy from Baba Ibeji
! cheesy kiss grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:40pm On Dec 11, 2008
Laydeee
grin grin grin Reinforced with Titanium abi? tongue grin grin

I tell you, i see one hawk wey say hin wan apply, but i nor trust am.  Their eye go dey rove anyhow.


B.T.W make we dash Aloib that silver purse?
You don check bulletin recently? grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:44pm On Dec 11, 2008
brash
ika go find nails grin
sure the Kitchen is well stocked kiss tongue
no firewood dey, if our own finish we fit tif from Iya next door grin

Laydee
i don check bulletin die grin
come maybe we suppose do mag for  bulletin? grin
yess make we dash her grin she go like am after she go cuss us die

make we move far from that hawk o grin
mama get too many valuables from that  kpokpo era to this one grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:05pm On Dec 11, 2008
grin angry grin grin
Laydee warn M ooo grin grin grin my belle go soon scatter grin grin grin

Ahahahahaha ok we go send am to her, den run away grin grin aloib did not see that grin
Yeah, i think a mag go do well, we will be multimillionaires with this venture grin grin

Hmmmm i think make we liff the hiring to Ika grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:19pm On Dec 11, 2008
abeg make you hold am dere. .I nor fit M. hin fit kill me join with laff grin grin

she nor read am na grin we go send as invisible friend thingy grin grin

we fit add more to the bulletin o grin wetin you think? grin
chei!! moooooooonnnnnnnnnnnnnnnnnnnnneeeeeeeeeeeeeeeeeeeey grin grin

Hmm na perfect suggestion grin ika sabi hire and fire wella grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:21pm On Dec 11, 2008
if una hire anytin without me, na wahala wey i go cause for here

If una make any millions without me, na katakata go burst

i dey sweat like xmas turkey for kitchen to make tmorrows parry a success

IICE and MUkii: Which one of you go like wear apron fry the dodo and camel meat
? grin

I have so much faith say tmor go dey mad as long as we no see taribo juice and bobaaraba cheesy grin tongue
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:25pm On Dec 11, 2008
brash haba grin
i dey save ur own money for you na kiss grin
you know say you sabi lose money easily grin

hmm na iice . .she sabi fry well o grin

hmm the hiring part? laydee wetin u talk? grin


the party go fine wella o

all our cousins from zonals go come grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:28pm On Dec 11, 2008
mukina2:

abeg make you hold am dere. .I  nor fit M. hin fit kill me join with laff grin grin

she nor read am na grin we go send as invisible friend thingy grin grin

we fit add more to the bulletin o grin wetin you think? grin
chei!! moooooooonnnnnnnnnnnnnnnnnnnnneeeeeeeeeeeeeeeeeeeey grin grin

Hmm na perfect suggestion grin ika sabi hire  and fire wella grin grin

Dem dey watch game sef.  .  .

Yes, the invisible thingy grin grin

I agree, make we add more, prospects? grin grin But it must be 'money making' prospects ooo grin grin grin


MrCrackles:

if una hire anytin without me, na wahala wey i go cause for here

If una make any millions without me, na katakata go burst

i dey sweat like xmas turkey for kitchen to make tmorrows parry a success

IICE and MUkii: Which one of you go like wear apron fry the dodo and camel meat
? grin

I have so much faith say tmor go dey mad as long as we no see taribo juice and bobaaraba cheesy grin tongue

Erhhh i nor dey in full control of my abilities, so i pass the apron to whoever wants to wear it, so long as the person is in this family grin grin
As to the money matters, talk to muki.  She handles the bizness side grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:29pm On Dec 11, 2008
rofl, laydee you go kill me grin grin
I dey excited to see our crazy cousins. The parry go be awesome grin grin

Yes, i think brash suppose dey for the hiring process grin grin Hin and ika go screen them well well grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:35pm On Dec 11, 2008
Laydee oya wear apron come dis side naw naw

Come fry dodo and camel meat join cheesy kiss

Mukiii
who tell u say i no sabi keep money, if worse come to worse, i go swallow am keep inside my stomach grin

IkAaaa where u dey naw? wetin u dey buy for market? tongue kiss cheesy

Which cousin from zonal?

Me sef go bring my gateman and driver join

My gateman don craze for bobaaraba, see werin you cause
Mukiii grin cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:43pm On Dec 11, 2008
Laydee
cool the thought occurred to me o grin

them two na die grin grin

yes na, all our zonal cousins grin  grin

brash i be correct money keeper o grin grin
ur gateman dey boobaraba?
oya add to his salary grin
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:47pm On Dec 11, 2008
IICE tell me say u be Central Bank so i no go fit trust you with my money

Wetin we dey hire and fire oo?

Make una tell me naw because me i no wan fire or hire worwor oo grin cheesy tongue

I dey wait make all this zonal cousins land come join am put with all my area monkeys, e go mad
cheesy tongue kiss
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:53pm On Dec 11, 2008
haba, na me dey keep for the entire planet pluto plus all the zonals grin

ur money dey safe with me grin

you go get the list later , we wan renovate our home grin
the people we hire before dey cheat us cheesy grin

dem go land midnight today with specially made nimbuses grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:56pm On Dec 11, 2008
Arh don tire for this thing ooo undecided

Brash, we dey find gateman tongue grin grin

Laydeee grin grin grin Central Bank indeed tongue
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 6:12pm On Dec 11, 2008
IICE

I go follow my gateman talk, e be like say e get one of im friend wey land from Birnin Kebbi last week, im name na Gidado! grin cheesy tongue

But which gate wey u wan man for sef?

Na nairaland gate abi na ur house gate or abi na bouncer for our parry u wan take style recruit?

I don tire today, i wan comot for work go football training then to Brash palace

Wen i enter palace i go halla una

Mukiii, i go write cheque move my money wey dey bank make u go keep am for me

IkAaa, no forget screw the pammy keg proper oo, the thing go taste better pass last week own cheesy grin tongue kiss

I rise
cool
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:52pm On Dec 11, 2008
Laydee
kiss kiss kiss kiss kiss

Brash
ok o ,if you break ur leg nor come house o grin
cuz na hot balm i go put dia grin
ok we go jam laters kiss
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 12:52pm On Dec 12, 2008
mukina2:

Laydee
kiss kiss kiss kiss kiss

Brash
ok o ,if you break ur leg nor come house o grin
because na hot balm i go put dia grin
ok we go jam laters kiss

Laydee i don come again o kiss

U get that ur hot balm?

I don break my calabash
! grin cheesy kiss
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:14pm On Dec 12, 2008
sorry o kiss
thanks i saw ur handiwork on that side here's two for you kiss kiss

oya bring ur calabash make i apply hot chinese balm to am grin tongue tongue
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:17pm On Dec 12, 2008
mukina2:

sorry o kiss
thanks i saw ur handiwork on that side here's two for you kiss kiss

oya bring ur calabash make i apply hot chinese balm to am grin tongue tongue

I don dey recover sha tongue

But i nor go mind still carry my calabash come ur side for hot chinky balm kiss tongue

No wahala, na me and dem for this forum, dem go tire last last cheesy wink

Una dey ready for tonite parry?

I dey comot for work early make i go set the stage up properly

e go too mad
kiss cheesy grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:27pm On Dec 12, 2008
ok tongue

i wanted to add the hot balm grin

trust you na grin grin dem go tire walahi tongue

abeg i wan wear leaf design with customized plastic converse wetin u think? grin

please make am fine o . today i go dance tire cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 1:33pm On Dec 12, 2008
Bring the hot balm to parry tonight and you fit apply am there cheesy kiss

The leaf design and the converse sounds good, i dey happy with am no wahala

Trust IkaA and IICE to come all dressed similar too

Laydee i know say u no dey play with your dance, so i go make sure you enjoy your dance well well
cheesy kiss

(1) (2) (3) ... (167) (168) (169) (170) (171) (172) (173) ... (191)

Re: Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date / Dating & Meet Up Thread Library / Scam Alert! Pls Take Note

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.