Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,396 members, 7,853,753 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 11:19 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (89761 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (75) (76) (77) (78) (79) (80) (81) ... (191) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 8:42pm On May 15, 2008 |
Ar go survive jare Hin dey always crack my ribs Wisschhh roots? I am Plujupitarian " " |
Re: Iice Can I Meet You? by lysaa(f): 8:43pm On May 15, 2008 |
can't help but ask, girl, have u been watching papa ajasco? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 8:47pm On May 15, 2008 |
Plujupitarian indeeed Trust M na he is tha bomb " " come i nor mean the one wey dey scatter persin o I go tell Aunty Pako say u dey " " her roots |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 9:14pm On May 15, 2008 |
lysaa: Nope. . .only when i was younger and back home LaydeeeTM tell aunty pako Uncle Jebota will come to my defense Abeg that thread don give me brain damage. . . i think i leaked some destroyed cells rofl He indeed is the bomb! " " |
Re: Iice Can I Meet You? by Uche2nna(m): 9:21pm On May 15, 2008 |
Them be three, later become two, Where is Ika to make up the magic number of the witches coven Muki and iice, I salute oooooo. |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:23pm On May 15, 2008 |
LaydeeTM Abeg lock am sharp sharp . . warn urself o . .when u start to dey call uncle Aje? Uche Ika dey Tibet . .dey prepare for our upcoming Gig we dey ok |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 9:29pm On May 15, 2008 |
Uche Yeah the gig and our meditation rituals hehehehee LaydeeTM lmfao. . .abegi i wan go watch somethings Keep it orignale rofl |
Re: Iice Can I Meet You? by Uche2nna(m): 9:31pm On May 15, 2008 |
No spell casting , abeg. Tibet For more courses , abi? Witchery 301. |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 9:33pm On May 15, 2008 |
Whatt? spells are fun. . .toads and warts You think say we still dey that level? BTW we accept nimbuses |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:37pm On May 15, 2008 |
mii loff rest well o watch T and J jo . Uche we graduated long ago We are expert in Nimbuses, Winged OKs and the likes Tibet for our upcoming gig na watch out for us . Olympic opening ceremony |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:44pm On May 15, 2008 |
erhmmmmmmmmmm uche you called? mon twinnies: everything is now ready " ' they are eagerly awaiting our arrival |
Re: Iice Can I Meet You? by Uche2nna(m): 3:26pm On May 16, 2008 |
Hallllllllllllllllloooooooooo Ikamefa U back from tibet? |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:13pm On May 16, 2008 |
Uche2nna: yesssssssss you want to come too tibet with us? |
Re: Iice Can I Meet You? by Uche2nna(m): 8:29pm On May 17, 2008 |
Yeah, I would. Only if U change the pic on ur profile back to the delectable Ikamefa we know |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 8:35pm On May 17, 2008 |
Uche2nna: na by fox? how is you? |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:56am On May 18, 2008 |
TwinnyTM The pic is da bomb!! LaydeeeTM i dey stuck in another stage oooo Come finish that stage for me So much to do, so little time Make i go back to my games and minions rofl |
Re: Iice Can I Meet You? by RuuDie(m): 5:08am On May 18, 2008 |
Shùó, una no d'ey sleep |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:31am On May 18, 2008 |
You wey dey awake. . .u no dey sleep? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:17pm On May 18, 2008 |
my sweet anything for " " bling bling by fox by goat now sef minions i dey come i sabi that stage |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 9:10am On May 19, 2008 |
Mi loff Hah. . .herds sef for celebration I dey wait my miniature iron-mans Yes, i know say u be expert for that stage I manage move small for the stage but not soo far jare. Omo Q go one wedding like that yesterday Come see money wey dem spend 4 mila I say make i go look for 4th husband wey own airlines and islands jare rofl My mama wan kill me ooo BTW u still nefa send me that pix |
Re: Iice Can I Meet You? by olanajim(m): 5:48pm On May 19, 2008 |
well done laydees, keep it rolling |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 8:42pm On May 19, 2008 |
iice: this one i dey miss ur brakelights nor funny oh and that ur likkle broomstick nor dey gree me hehehehee na me help you na chei!! why u nor invite me? i dey like to attend weddings especially the ones wey dem dey spray money i go help you . . with all the blings . . . . you suppose " " lif mama be na wey M? i dey send am make u nor laff the tiff sontin o" " @ Ola |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:22pm On May 19, 2008 |
Uche2nna: erhmmmm delectable? deletable? " ' yeah warraever jare what is wrong with ma profile pix? am in my ojuju- calabar phase ! pretty innit? iice:thanks jare me loff i can always count on yah mukina2: nor mind am jare muki the boy nor sabi better thing how are you both anyways? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:25pm On May 19, 2008 |
the three both of us is well missed ya |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:27pm On May 19, 2008 |
mukina2: missed yah mucho too oya come to my door |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:58pm On May 19, 2008 |
i dey dere since |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 2:34am On May 20, 2008 |
mukina2: It's getting hectic my dear. . . Sorry jare, i no understand wetin dey worry the broomstick sef Yes ohhh next time one of dem big weddings happen, i go come pick you with my nimbus M full ground, don go sprain leg from footie. Hin dey do action moves rofl Chaiii i don laff tire jare. . .i no wan laff again rofl Ola, hello Mon twinny |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:24pm On May 20, 2008 |
come . . you better go boil am o or gif M to boil am for you " " aight .will be prepared ha tell am sorry for me . e nor easy to be professional nor laff am na ok o . .you sabi am sha gisttttttttttttttttttttt "" "" try o . hot hot hot |
Re: Iice Can I Meet You? by RuuDie(m): 2:06am On May 21, 2008 |
Afroman, pls 4 christ sake, show & end this! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 2:18am On May 22, 2008 |
* watch-this * mon twinnies sacha baron cohen am batty about him sacha aka borat aka ali g aka bruno ( the gay) he was a total ass in here " " haha |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 3:01pm On May 22, 2008 |
hmm |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:11pm On May 22, 2008 |
Ruudie sharaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaap ikamefa link=topic=64572.2284710#msg2284710 date=1211419094:Sweetheart thanks u nor well . iice go luff am . . Laydeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeetm |
(1) (2) (3) ... (75) (76) (77) (78) (79) (80) (81) ... (191)
Re: Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date / Dating & Meet Up Thread Library / Scam Alert! Pls Take Note
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |