Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,070 members, 7,953,270 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 01:18 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia (811 Views)
Falconet Player Sophia Omotola Omidiji: National U-20 Women / David Oniya Collapses On The Pitch And Dies In Malaysia / Fifa Women Under-20 World Cup: Nigeria Vs Mexico, FULLTIME (1:1) (2) (3) (4)
No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by akins4(m): 5:41pm On Jul 08, 2007 |
they no de show "u-20" world cup for malaysia o. im confuse. im missing my father land football team o. na only tennis, asian and copa american football tournament dem dey show o weytin i go do? abeg make una advice me wat to do. i don tire o. if u r my brother say something to it |
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by 9ja4eva: 9:12pm On Jul 12, 2007 |
U fit watch am online |
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by akins4(m): 4:57am On Jul 13, 2007 |
abeg for which website? i need to see how our football youth are doing in canada. |
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by 9ja4eva: 5:26am On Jul 13, 2007 |
http://www.bentelevision.com/2007/home/homepage.php Na for dere i dey watch ma own http://www.channelsurfing.net/ Dis people bin dey show am b4 |
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by smile4kenn(m): 5:45am On Jul 13, 2007 |
Malaysia na yeye country. for the on going asian cup, korea flog them 5-1. Na only criket, tennis them dey show. |
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by akins4(m): 7:57am On Jul 13, 2007 |
thank u jo. na when be the next fixtures? i wan knw because they fit dey play ball for afternoon in nigeria make we dey watch am for midnight here in malaysia. tell me the time make i go prepare. all their things na opposite for here. premiership na evening for naija but na midnite dem dey show am for here. abeg i need the tiime for the next fixture. |
Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by 9ja4eva: 7:33am On Jul 22, 2007 |
9ja don waka |
(1) (Reply)
Helguera Leaves Madrid 4 Valencia / How Many Pushups Can You Do / Will Abramovich Recognise The Difference Between Fantasy And Reality
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |