Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,958 members, 7,952,864 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 06:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) (62735 Views)
‘Do You Know Harrysong Bed-Wets? – Ex-Wife Alexer Blasts Singer / Harrysong And Wife, Alexer Gopa, Welcome Baby Girl Named DAVIVA (Video) / Harrysong & Wife, Alexer Peres Gopa Pre-wedding Photo & Wedding IV (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Asiseeit: 3:01pm On Mar 27, 2021 |
BigYash: Hmmnn... I just dey reason something. Instead of to do am "something when he no go ever live to tell the story", why not do something wey go make am return the money + whatever money you spent in doing the something? Can that something sef not be used without negative repercussions, to make you blow? |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by liveyourlife007(m): 3:02pm On Mar 27, 2021 |
You are in Lagos! younglleo: |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Youngleo17(m): 3:03pm On Mar 27, 2021 |
perkyB:My other account was suspended tho.. I need 3k, i have a phone i need to fix, bcus i spoilt it, nd dey owner gave me till today I don't jst knw, am frustrated |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Lordapson23(m): 3:03pm On Mar 27, 2021 |
Zzor: I said it.. Ani u will eat poison las las ni seh |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by BigYash: 3:07pm On Mar 27, 2021 |
Asiseeit:That na your option. Me no go need the money again. But the guy must not enjoy the money.. More also I discovered those power works well when you wan strike .. If you want make them make you blow,you go put in something more than money.. To scatter no dey hard,na to arrange dey hard pass |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Lilpen3758: 3:11pm On Mar 27, 2021 |
BigYash:so u get sense like this? |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by ojun50(m): 3:11pm On Mar 27, 2021 |
Zzor: this girl any way hope you are cool |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Nobody: 3:12pm On Mar 27, 2021 |
ojun50:I'm cool thanks |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by ojun50(m): 3:15pm On Mar 27, 2021 |
Zzor:wlc 1 Like |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by BigYash: 3:17pm On Mar 27, 2021 |
Lilpen3758:You no go understand sha. You when get sense ,you dey go. Moreover no be you dem scam. So stop making noise |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Nobody: 3:18pm On Mar 27, 2021 |
Youngleo17:sorry for your situation I mentioned you on a thread check it |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by LikeAking: 3:20pm On Mar 27, 2021 |
Harry Simp. |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by LikeAking: 3:21pm On Mar 27, 2021 |
Jackson105: This your curses will not work on him. Finish him off with a very powerful native doctor instead. |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Lilpen3758: 3:25pm On Mar 27, 2021 |
BigYash:Na only for naija way if u compliment person una go begin fight.......Black man with black brain |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Afianmawazobia(f): 3:31pm On Mar 27, 2021 |
younglleo:a/c no |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Caseless: 3:31pm On Mar 27, 2021 |
My color. |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Stevyne: 3:32pm On Mar 27, 2021 |
BigYash:This your response funny die bro! But it is well! Make God sha deh help us. Most times na greed deh kill us |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Youngleo17(m): 3:32pm On Mar 27, 2021 |
perkyB:Thanks soo much, i appreciate ur genuine effort to help... Thanks again nd God bless |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by younglleo: 3:47pm On Mar 27, 2021 |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by younglleo: 3:48pm On Mar 27, 2021 |
liveyourlife007:Yes sir/ma |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by younglleo: 3:48pm On Mar 27, 2021 |
Lilpen3758:Honestly i dont play bet |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by BigYash: 3:49pm On Mar 27, 2021 |
Lilpen3758:Sorry bro. I think say na insult you start o,with the question mark you put at the end of the statement. No vex bro.. Enjoy the rest of your weekend |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by jaxxy(m): 3:49pm On Mar 27, 2021 |
Congrats |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Lilpen3758: 3:58pm On Mar 27, 2021 |
BigYash:Hehehehehe my man how ur side? |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Lilpen3758: 3:59pm On Mar 27, 2021 |
younglleo:was just kidding bro i pray u get the money 1 Like |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Arkmanbuddy(m): 4:00pm On Mar 27, 2021 |
Pele10: You dey craze I swear, but on point 100% 1 Like |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by younglleo: 4:00pm On Mar 27, 2021 |
Lilpen3758:Thanks alot 1 Like |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Arkmanbuddy(m): 4:01pm On Mar 27, 2021 |
Congratulations to the new couple. |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by olamide0147: 4:10pm On Mar 27, 2021 |
Zzor:Las Las na for here we go open hook up trend for u |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by Toearn: 4:11pm On Mar 27, 2021 |
Oh |
Re: Harrysong Weds Isioma Alexer Peres Gopa Today (Photos, Video) by BigYash: 4:12pm On Mar 27, 2021 |
Lilpen3758:Fine bro. I greet u specially |
E-Money Shows Off His Office (Photos, Video) / Wizkid Chilling In His Hood In Ojuelegba Surulere Pic + Video / CANEX: Genevieve Nnaji Attends First Public Event In Months (Photos, Video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |