Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,398 members, 7,843,165 topics. Date: Tuesday, 28 May 2024 at 07:40 PM

Super Eagles Qualify For AFCON 2022 - Sports (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Super Eagles Qualify For AFCON 2022 (33508 Views)

How Rwanda's Victory Over South Africa Can Help Super Eagles Qualify / AFCON 2021: Super Eagles Qualify For Knockout Stages (Photos) / Nigeria Vs Guinea: 5 Things We Learnt As Super Eagles Qualify For Round Of 16 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Duplexxx: 5:36pm On Mar 27, 2021
Ok
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by nedumscot(m): 5:49pm On Mar 27, 2021
ProphetAjasco:
I see, I saw...... I see the super eagles crashing out in the first round after losing their three group matches 4:0, 3:0 and 7:0 respectively......

Nobody should fight me abeg, na wetin I see I dey talk.

So I have seen and So shall it be.

Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Smoothwave: 5:58pm On Mar 27, 2021
ProphetAjasco:
I see, I saw...... I see the super eagles crashing out in the first round after losing their three group matches 4:0, 3:0 and 7:0 respectively......

Nobody should fight me abeg, na wetin I see I dey talk.

So I have seen and So shall it be.


Prophet of doom
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by shadrach77: 6:05pm On Mar 27, 2021
ogashman:
good one



they shouldn't go to qatar to play like super chickens.


at least they should surprise us for once by reaching the finals of the 2022 world cup....they no go die.



we re tired of them losing out of the group stages after all the rigors of the qualifiers

Are the qualifiers for the world Cup going to be decided by the AFCON qualifiers?
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by mechanics(m): 6:07pm On Mar 27, 2021
Congrats to them.
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by diaspoAFRICANS: 6:09pm On Mar 27, 2021
The super eagles ALWAYS praying for other people's failure to succeed
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Chakas2008(m): 6:09pm On Mar 27, 2021
Congratulations to them
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by ProphetAjasco: 6:11pm On Mar 27, 2021
ProphetAlinko:

Shut up. This was not the revelation revealed
ProphetAlinko:
I see I saw... I see us Wining the tournament and the world cup

Alinko you don dey cross your boundary oh, you no go dey your side make I dey my side? Something wey I don first you see, you come dey see another thing. How your see take pass my see? No come spoil this our business for us oh angry
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Cerebellum: 6:14pm On Mar 27, 2021
ProphetAlinko:
I see I saw... I see us Wining the tournament and the world cup

Your eyes dey kru kru you no be smallgrin
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Arkmanbuddy(m): 6:15pm On Mar 27, 2021
Puloc:
Are they even going there to win it? grin

Lovely
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Jaqenhghar: 6:30pm On Mar 27, 2021
ProphetAjasco:
I see, I saw...... I see the super eagles crashing out in the first round after losing their three group matches 4:0, 3:0 and 7:0 respectively......

Nobody should fight me abeg, na wetin I see I dey talk.

So I have seen and So shall it be.
Weldone Sir. As you don see shey make I place bets?
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Fremantle: 6:31pm On Mar 27, 2021
ProphetAjasco:
I see, I saw...... I see the super eagles crashing out in the first round after losing their three group matches 4:0, 3:0 and 7:0 respectively......

Nobody should fight me abeg, na wetin I see I dey talk.

So I have seen and So shall it be.

ProphetAlinko:
I see I saw... I see us Wining the tournament and the world cup
Who are we to believe? undecided
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by bluefilm: 6:56pm On Mar 27, 2021
Abeg when is the useless AFCON competition starting?
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by 22brains(m): 7:09pm On Mar 27, 2021
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by chichima67791: 9:48pm On Mar 27, 2021
:I see I saw... I see us Wining the tournament and the world cupWho are we to believe?
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Ayobami7(m): 11:38pm On Mar 27, 2021
congrats
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by EMIOMOADEOYE: 2:36am On Mar 28, 2021
Puloc:
Are they even going there to win it? grin

Must they go there to win?

Is Nigeria the only country looking to win?
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by EMIOMOADEOYE: 2:38am On Mar 28, 2021
shadrach77:


Are the qualifiers for the world Cup going to be decided by the AFCON qualifiers?

.
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by EMIOMOADEOYE: 2:40am On Mar 28, 2021
ogashman:
good one



they shouldn't go to qatar to play like super chickens.


at least they should surprise us for once by reaching the finals of the 2022 world cup....they no go die.



we re tired of them losing out of the group stages after all the rigors of the qualifiers

Which rigors?

You siddon on top your big fat yansh dey chop popcorn dey watch ball you dey talk rigors

Na your nose that popcorn go pass comot

Oya now

Enter cleats go play for them.

Na so e easy to enter final. Everybody come there come siddon look abi?
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by ogashman(m): 10:31am On Mar 28, 2021
EMIOMOADEOYE:


Which rigors?

You siddon on top your big fat yansh dey chop popcorn dey watch ball you dey talk rigors

Na your nose that popcorn go pass comot

Oya now

Enter cleats go play for them.

Na so e easy to enter final. Everybody come there come siddon look abi?


lol....I play active football bro. so I get right to yarn.


they should bring us results this time around.. simple
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Nobody: 11:01am On Mar 28, 2021
EMIOMOADEOYE:


Must they go there to win?

Is Nigeria the only country looking to win?
So if the go there to win it's a bad thing abi? Pandus. other teams wey dey win get two heads abi grin
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Fantazy(m): 3:19pm On Mar 28, 2021
ProphetAjasco:
I see, I saw...... I see the super eagles crashing out in the first round after losing their three group matches 4:0, 3:0 and 7:0 respectively......

Nobody should fight me abeg, na wetin I see I dey talk.

So I have seen and So shall it be.


That's how you keep seeing shit
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by EMIOMOADEOYE: 8:12pm On Mar 29, 2021
Puloc:

So if the go there to win it's a bad thing abi? Pandus. other teams wey dey win get two heads abi grin

Shombo!

So it is you that has 2 heads and must go there to win. Nonsense and ingredient!

A goes there to win
B goes there to win
C goes there to win

Who go come win?
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by EMIOMOADEOYE: 8:17pm On Mar 29, 2021
ogashman:



lol....I play active football bro. so I get right to yarn.


they should bring us results this time around.. simple



Hmmmm!

Na e your name no come dey Rohr list

Active footballer.

Me sef dey play active football for field oo!
Re: Super Eagles Qualify For AFCON 2022 by Nobody: 9:01pm On Mar 29, 2021
EMIOMOADEOYE:


Shombo!

So it is you that has 2 heads and must go there to win. Nonsense and ingredient!

A goes there to win
B goes there to win
C goes there to win

Who go come win?



Na ur empty brain go com win grin

(1) (2) (3) (Reply)

Cristiano Ronaldo, Juventus Players Celebrate Coppa Italia Final Win (Photos) / Emmanuel Dennis Becomes 3rd Nigerian To Score Vs Real Madrid In Champions League / Poland Refuse To Play Russia In 2022 World Cup Playoff Game

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.