Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,160 members, 7,953,607 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 08:33 PM

Christianity And Nigerian Politics - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Christianity And Nigerian Politics (190 Views)

El-Rufai, Kamala Harris And Nigerian Politicians’ Hypocrisy - Kabir-Yesbit / Abraham Amuta Rejects Offer To Be Freed By Boko Haram, Dumps Christianity / Recent Nigerian Politics In Funny Meme Collections (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Christianity And Nigerian Politics by MiztaPepperoni(m): 9:30pm On May 07, 2021
Abeg make una no vex ooo, I just wan reason with una small.

With the present situation of things for naija, why all these big big prophet dey quiet?

If elections wan reach them they get prophecy anyhow, but as yawa dey e come be like say their God no come dey show them anything again.

All of them be like say them use style relocate from naija or maybe them just park on low-key so I no understand.

Abeg them no fit come together fire all those prayers wey dey heal the sick and all make e take help us heal our country?

I really no understanding oooo

(1) (Reply)

Eedris Abdulkareem, Festus Keyamo, And Observations / Tinubu To Nigerians: After Ramadan, We Must Be Better Than Before / Eid: Kwara Gov Calls For National Unity, Peace

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.