Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,206 members, 7,829,317 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 01:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Zamfara People Now Write Letter Due To Network Blackout- BBC (349 Views)
Bandit Leader, Dan Karami, Orders Zamfara People To Stop Using Dauran Market / "You Can Now Write Petition Against SARS, Lekki Shooting"-Sanwo-Olu To Lagosians / This is Zamfara. People Are Just Thumb-Printing Papers - Farooq Kperogi (videos (2) (3) (4)
Zamfara People Now Write Letter Due To Network Blackout- BBC by Biodun556(m): 3:37pm On Sep 06, 2021 |
https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/pidgin/tori-58464179.amp Zamfara network blackout: Na letter writing dey reign as mobile network shutdown enter day 3 for Zamfara Umar Saminu wey dey stay Kano state get family for Zamfara state and tell BBC News Pidgin how e write letter give somebody wey dey travel to di state as mobile network no dey again. "I no fit remember last time i siddon write letter until now, my wife and children dey dia and I no fit reach dem for days now, na why I write letter yesterday give somebody wey dey travel to helep me deliver and dem go also write give pesin wey dey come Kano in two days time." "Dis na di situation we find ourselves and di discomfort plenty, ordinary twitter wey dem block some pipo dey complain, for my pipo of Zamfara na di whole network go." Shehu Amir wey also get family for Zamfara say e go write letter send by Wednesday as e go be 5 days without hearing from 'im pipo' wey dey di state. "Since wey mobile phones enter Nigeria na im my family dey use am so dis na di first time wey we go experience something like dis and di feeling no sweet all but we hope say dis na price to pay to end insecurity for our dear state." BBC News Pidgin also try reach Zamfara state goment officials or di state police command but in all about 10 numbers no gree connect wey show say di thing dey affect everybody for di state. |
Re: Zamfara People Now Write Letter Due To Network Blackout- BBC by Cmanforall: 3:41pm On Sep 06, 2021 |
Oh mehn! |
Re: Zamfara People Now Write Letter Due To Network Blackout- BBC by Emergingnation(m): 3:45pm On Sep 06, 2021 |
They prefer leaving in stone age than modern age with their Sharia policies , so they should enjoy their wished... |
Re: Zamfara People Now Write Letter Due To Network Blackout- BBC by Praxis758: 3:46pm On Sep 06, 2021 |
The telecom shit down is a necessary step by the government and a sacrifice by the citizens. I hope the sabotaging elites, security guys and politicians fuelling the insecurity in the core north won give the bandits hints on how to bypass the network shut down. Can't imagine life without internet and telecommunication at this age |
Re: Zamfara People Now Write Letter Due To Network Blackout- BBC by Nanorest: 3:48pm On Sep 06, 2021 |
N |
Re: Zamfara People Now Write Letter Due To Network Blackout- BBC by triple996(m): 3:55pm On Sep 06, 2021 |
It's bad It's very bad But their is a reason for every decision. I hope this will work |
(1) (Reply)
Tech: Robinson Plaza Is A Blessing To Deltans - OAP Michael Effiong / South East: Traders Groan Over Low Patronage / FFK: A Vulgar Striker On Transfer.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |