Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,792 members, 7,956,020 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 09:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Burna Boy At Old Traford (571 Views)
Old Traford Newest Player Donny Van De Beek Will Wear The No.34 For The Club. / Ronaldo Now Eligible To Face Manchester United In The UCL At Old Trafford / Sir Alex Ferguson Gives Arsene Wenger A Vase On His Last Game At Old Trafford (2) (3) (4)
Burna Boy At Old Traford by Maxime10(m): 6:18pm On Sep 11, 2021 |
Burna boy seen at old traford watching Ronaldo play his first match as he returns to United
|
Re: Burna Boy At Old Traford by Natural441(m): 6:38pm On Sep 11, 2021 |
Lol,na burna boy true true look at the Cuban wey dey him neck |
Re: Burna Boy At Old Traford by paulolee(m): 7:48pm On Sep 11, 2021 |
see as burna boi sit n settle like just a fan bcoz him dey u.k...if na naija him dey, e for dey with so many paparazi around, try do small wahala to make d all crowd know say him dey field and he wont even mind smoking in d midst of that crowd but he don reach jand n him loyal...na wen u leave dis country u go realize say all our celebs jus de use naija catch cruise |
Re: Burna Boy At Old Traford by wunmi590(m): 8:09pm On Sep 11, 2021 |
Re: Burna Boy At Old Traford by wunmi590(m): 8:12pm On Sep 11, 2021 |
paulolee: Lol, I think his burna boy going by the chain on his neck... |
Re: Burna Boy At Old Traford by kenzysmith: 3:29am On Sep 12, 2021 |
No body send am if na ninja na body guards every well crowd dey hail am like hoat |
Re: Burna Boy At Old Traford by colorsofrainbow: 6:34am On Sep 12, 2021 |
paulolee:They were together after the match |
Re: Burna Boy At Old Traford by paulolee(m): 6:45am On Sep 12, 2021 |
colorsofrainbow:heard so...no lies |
Re: Burna Boy At Old Traford by whytediamond(m): 7:01am On Sep 12, 2021 |
Maxime10: https://www.instagram.com/p/CTtRojlIIAK/?utm_medium=copy_link Add this link to your post so it can be moved to the promised land. |
(1) (Reply)
Arsenal Youri Tielemans Deal Done / How To Watch World Cup 2022 On Gotv / Please Mods And Seun Should Stop Letting Obembet Football Post To Make Frontpage
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |