Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,614 members, 7,975,383 topics. Date: Tuesday, 15 October 2024 at 01:52 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Our Naija Oyibo Girls No Dey Marry Naija Boys Again? (556 Views)
Boyfriend Call Me Oyibo / Relationship Hook Up (as E Dey Hot) / Wahala Dey (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Our Naija Oyibo Girls No Dey Marry Naija Boys Again? by Tpc: 5:31pm On Oct 06, 2021 |
Forget!!?!? All of us na naija. Na all off us get the same craze, same mumu, same wickedness for head. My question is this? Why is it difficult for our Nigerian girls abroad willing to marry a guy they meet online? I know say Yahoo boys don mess up every where, but you happen to find out the guy is real,........... you like am,..........., Chatting, gisting, video calls, guy dey buy you stuffs delivered to you,....... She dey buy dey deliver to guy,............. guy man say make you come e go pay, you say no. E say make him come dia, you say no. Yet you wan dey fiancee for the man family members? Wetin dey happen |
Re: Our Naija Oyibo Girls No Dey Marry Naija Boys Again? by Nobody: 8:32am On Oct 07, 2021 |
Get patience, you go see your own one day |
Re: Our Naija Oyibo Girls No Dey Marry Naija Boys Again? by UltimateStarman: 10:00am On Oct 09, 2021 |
Tpc:soon order will be restored |
(1) (Reply)
How Many Times Can You? / Your Guy Or The Innocent Girl? / I Want An Honest Nigerian Lady Btwage21-31 For A Serious Date
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |