Are You Crazy? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Are You Crazy? (890 Views)
| Are You Crazy? by olawalebabs(op): 12:54pm On Jun 04, 2011 |
Answer me before you leave |
| Re: Are You Crazy? by chumakk: 3:46pm On Jun 04, 2011 |
I have answered you! |
| Re: Are You Crazy? by olawalebabs(op): 7:17pm On Jun 04, 2011 |
I don hear you |
| Re: Are You Crazy? by lysaa(f): 11:35pm On Jun 05, 2011 |
me nor hear anything o. .wetin d guy dey ask abeg? lol |
| Re: Are You Crazy? by yinkalink(f): 8:56am On Jun 07, 2011 |
lysaa:he said "is he crazy" answer 'f cos would be, yes,amazingly so |
| Re: Are You Crazy? by Dangello(m): 12:32pm On Jun 08, 2011 |
yinkalink:Chikena |
| Re: Are You Crazy? by yinkalink(f): 5:49pm On Jun 08, 2011 |
Dangello:lol |
| Re: Are You Crazy? by saremy(m): 11:21am On Jun 11, 2011 |
wetin na who u dey ask 4 here abi u don dey crase? e b lik say fever dey worry u abi? Guys abeg mak una help mak we carry am go health forum. mak evn use my car sef voomooooooooo |
| Re: Are You Crazy? by olawalebabs(op): 11:46am On Jun 11, 2011 |
saremy:na your type dey fail jamb simple question deserve simple answer not this long story wey you dey write |
| Re: Are You Crazy? by saremy(m): 3:26pm On Jun 11, 2011 |
olawalebab:wetin com bring jamb here abeg go tak tablet 4 dat fever wai dey worry mschehhh |
| Re: Are You Crazy? by olawalebabs(op): 5:00pm On Jun 11, 2011 |
I now understand you better. No comment |
Are You Crazy • 2 • 3 • 4