Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,194 members, 7,815,168 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 08:27 AM

Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission - Education (34) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission (246654 Views)

A.B.U Zaria 2014/2015 Admission Thread / National Open University Of Nigeria 2011/2012 / Breaking News: A.b.u Zaria Admission List Out. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (31) (32) (33) (34) (35) (36) (37) ... (64) (Reply) (Go Down)

Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jeremiah47(m): 8:52pm On Oct 27, 2011
Rexsul:

Lol! Am sorry guys,rex jst wants 2 warm your blood up jst like his, hmm abeg make una no kidnap me o na only me b d son of my fada
u sef. Hw e de do u for blood?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Solomon198sss: 9:14pm On Oct 27, 2011
pkv:

bro i just dey kampe.hope dats mutual.ryt now i dey at ease dats why i no dey freakd cos dem lyk am they no lyk am list go comot and insha Allah una go dey there.na just a matter of days na.
4 sure d list go comot in days time nt even month again by God grace, i don't knw y pple are now at hasty wen d list is already nocking d door. Well bro, i dey kampe 2 ntin do me i kp d hope alive. My ******** Sure by God grace.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by playcharles(m): 10:51pm On Oct 27, 2011
Latest news, admission list will b out 2morow, best of luck all up comin abusites
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Solomon198sss: 11:39pm On Oct 27, 2011
playcharles:

Latest news, admission list will b out 2morow, best of luck all up comin abusites
playcharles:

Latest news, admission list will b out 2morow, best of luck all up comin abusites
rlly Well sha lets us wait & c till 2moro mayb d info is true.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Solomon198sss: 12:47am On Oct 28, 2011
Hakkymat:

LOL, OMO TO SAN, BUT SHA U NO SMILE 4 DIS your PIC.
[Smile ke? O guy nobody de smile o, na red eye everybody de now. I no knw wattin de hold dm sef make dm just do comot d list, anymay i belive dis week na our week insha-Allah.]

Red eye(oju eje) hey, oh gal take am jeje try 2 smile ur face, d main koko b say wen ever d admission list comes out make our name dey der. I bliv dis should b our prayer,
4 sure d list go comot very soon by God grace, d admission list is already knocking at d door. Don't gv urs self hypertension oh.
grin
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by xbee24: 2:02am On Oct 28, 2011
do-while, jenny, goldieboo, alexiro. Hakkymat, solomon n odaz wey anofit mension mak una no kil una self na b4 d day of celebratn comz, ABU want mey studnt wey dey ryt rems exam ryt am finish b4 dem go comot d list. Me self tire 4 ABU oo coz na different rumours studnts jst dey circulate 4 insyd skul. @Pvk i don buk 1 bedspace 4 ur systa insyd suleiman hall n na rum of 2 wey only me n am go dey wen she com zaria atleast she no strugle 4 accomodation abi how u c am ?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Solomon198sss: 2:42am On Oct 28, 2011
xbee24:

do-while, jenny, goldieboo, alexiro. Hakkymat, solomon n odaz wey anofit mension mak una no kil una self na b4 d day of celebratn comz, ABU want mey studnt wey dey ryt rems exam ryt am finish b4 dem go comot d list. Me self tire 4 ABU oo coz na different rumours studnts jst dey circulate 4 insyd skul. @Pvk i don buk 1 bedspace 4 your systa insyd suleiman hall n na rum of 2 wey only me n am go dey wen she com zaria atleast she no strugle 4 accomodation abi how u c am ?

Oga mi, we no fe kil our self oh, me i knw say wen it's time ABU go comot d admission list so i dey coolee.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 2:47am On Oct 28, 2011
Dayo u come been dey tell me say no addmission 4 me because i get am 4 d7 4 mats and i come been get b3 4 english,@dayo u dey mad na god dey give addmission no b man,u wish me bad and i wish u bad toooo,check were u Bleep 4 page 25 i just pity ur life ne oooo
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by xbee24: 2:52am On Oct 28, 2011
Abeg ol d abu aspirant mak una pray say dis year no go by pas u coz abu get alot 2 ofa u guys. If u b typ wey lyk flexin: social center, pepsi garden, luv garden, sculpture garden, sodom & gomora dey 2 provyd ur nid, lykwyz if u b typ wey lyk jacking(reading) d Almighty KIL libry dey u go jack sote u no go fit stand up again, fudamor if u b typ we lyk church services, d great Chapel of Redeemption n Catholic church dey inspiring, also if u no lyk 2 dey mis d 5 tymz daily prayaz d big jumaat n oda mosque dey 4 u 2 observe ur prayaz. Abeg if u no won mis dis years packages go grap ur Admission Letter nowwwwwwwww,
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 2:52am On Oct 28, 2011
I wish too have a addmission , my aggergate 21o,some useless people are lying of dier aggergate here and it can help u, me i got b3 4 english and d7 4 mats and i dey pray 4 addmission oooooo,aba now na god dey give add mission no b man 1 uselless person go come tell u rubbish make u no believe am ooooo, Na lie me ma see as dat uselless dayo dey pray make me no get addmission oooo,
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Minigizl: 5:42am On Oct 28, 2011
Hi,i scored 277 in jamb and 70 in putme wit aggregate of 279.and also finished rems wit a g.p of 4.6. Applied 4 chemical engineering wat r my chances of gettin admission
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jeremiah47(m): 6:37am On Oct 28, 2011
I beg e get anybody wen apply 4 maths here?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by samross(m): 6:43am On Oct 28, 2011
i decree dat any1 who curse or swear in dis forum will not b offered admission, lolz, grow up and start tinking and behavin like adults.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jeremiah47(m): 7:03am On Oct 28, 2011
samross:

i decree dat any1 who curse or swear in dis forum will not b offered admission, lolz, grow up and start tinking and behavin like adults.
i beg o no make dat kind of decree na. All man de pray fervently to get admitd now na tym wen we go pray like neva b4. Make una join me in prayers o. We'll all meet as our hope n xpectations grows higher nd higher. By d grace of almighty Allah (God). Let me hear u say Amin (AMEN).
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by mariong(m): 7:17am On Oct 28, 2011
Minigizl:

Hi,i scored 277 in jamb and 70 in putme wit aggregate of 279.and also finished rems wit a g.p of 4.6. Applied 4 chemical engineering wat r my chances of gettin admission
A very gud scre u hv dia. I tink u hv a very gud chance f bein admitd or lemme say u hv bin admitd evn dou am nt d v.c neida am i d rgistrar. Pkv n d odas can tel u mre. Gudluck 2 us al.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 7:43am On Oct 28, 2011
Minigizl:

Hi,i scored 277 in jamb and 70 in putme wit aggregate of 279.and also finished rems wit a g.p of 4.6. Applied 4 chemical engineering wat r my chances of gettin admission
olboy c double advantage.either way u hit d target so tay dem fit mistakenly giv u double admission.just arrange ur school fees kip
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 7:46am On Oct 28, 2011
samross:

i decree dat any1 who curse or swear in dis forum will not b offered admission, lolz, grow up and start tinking and behavin like adults.
wat a deviant, u hav decreed n sworn urself.i hope u didnt dig the hole 2 deep
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by jikez: 7:48am On Oct 28, 2011
check this out http://9jaknow.tk/
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 7:51am On Oct 28, 2011
yuboy:

I wish too have a addmission , my aggergate 21o,some useless people are lying of dier aggergate here and it can help u, me i got b3 4 english and d7 4 mats and i dey pray 4 addmission oooooo,aba now na god dey give add mission no b man 1 uselless person go come tell u rubbish make  u no believe am ooooo,  Na lie me ma see as dat uselless dayo dey pray make me no get addmission oooo,
u askd 4 an opinion and Dayo was kind enough 2 reply u.truth is even if the giv admission they wont register u cos of the defienciacy u hav in ur basic maths.i hope u hav made provision 2 produce it b4 registration commence and ends.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 7:58am On Oct 28, 2011
xbee24:

do-while, jenny, goldieboo, alexiro. Hakkymat, solomon n odaz wey anofit mension mak una no kil una self na b4 d day of celebratn comz, ABU want mey studnt wey dey ryt rems exam ryt am finish b4 dem go comot d list. Me self tire 4 ABU oo coz na different rumours studnts jst dey circulate 4 insyd skul. @Pvk i don buk 1 bedspace 4 your systa insyd suleiman hall n na rum of 2 wey only me n am go dey wen she com zaria atleast she no strugle 4 accomodation abi how u c am ?
suleiman hall na barracks na.u 4 do long leg get danfo na.bt if u want make i consider ur application try get studio apartment na.she no go lyk hanwa gra cos of any civil unrest na.meanwhile which kind jalopy u dey jive around.hope say no b 2 wheel drive?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 8:00am On Oct 28, 2011
jikez:

check this out http://9jaknow.tk/
make nairaland antispam bot no capture ur data o
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by xbee24: 8:40am On Oct 28, 2011
pkv na 2 wheel drive adey yuz bt sha afit sel ma bed space coz of am kon use am get beta apartment 4 off-k coz ano won mey she far 4rm skul u knw sey na ha first yeap a dis so she gat hit ha gp wella n trust me agodey do am tutorial. Shey na pharmacy she applied?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 8:51am On Oct 28, 2011
xbee24:

pkv na 2 wheel drive adey yuz bt sha afit sel ma bed space coz of am kon use am get beta apartment 4 off-k coz ano won mey she far 4rm skul u knw sey na ha first yeap a dis so she gat hit ha gp wella n trust me agodey do am tutorial. Shey na pharmacy she applied?
u don show urself.d nxt ting i go hear b say u don giv ha belle.u r disqualified!wait 4 nxt yr jambito
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jeremiah47(m): 10:16am On Oct 28, 2011
pkv:

u don show urself.d nxt ting i go hear b say u don giv ha belle.u r disqualified!wait 4 nxt yr jambito
if him gv ha bele, na tin of pride na she go do 9 months diploma in phermacy.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Abdul9ice(m): 10:58am On Oct 28, 2011
U wey say u apply maths. Me na statistics i apply o! Dat means we met at post ume. Anyway me dy pray wella and if em no release am by monday, me dy go arrange rems form 4 elsewhere o! Dou no b say i give up o, abi 203 aggregate na beans? Me don tire to stay 4 house o!
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Akosxxx(m): 11:36am On Oct 28, 2011
Me na computer sc i apply, If abu like make em release dier list ending 2012 na dem sabi jor, em no go kill me wif hypertension. Haha kilode gan! next week after next week
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by DOWHILE1: 11:54am On Oct 28, 2011
Chai, e dey pain me say no be computer i dey use.,,,guys, lets's relax.,,,,,pkv, if i hear say some guy wan outsmart me. Nawao, i knw i have skills sha, i no go talk anything nw. See, make we arrange 4 2mao, cos me go come block una for barnawa. D insult wey i receive untop dis ur sis nogo gree make dem snatch her from me.,,,amen.,,, dis is becoming lively again, tension don dey reduce.,,,,,,,,,samross, wetin bring dat yarn na Na prayer we need here abeg.,,,,me don dey smile already Insha Allah, 2day na friday so blieve.,,,,,,,,regards
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by samross(m): 12:55pm On Oct 28, 2011
dats y i put lolz,just kidding wit u guyz.i care much abt lists dan any of u and i pray we"ll all hook up @ abu.one love!!!
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by starflex: 3:49pm On Oct 28, 2011
hi all abu aspirants. Hope u re all doing fyn. I just decided 2 b silent. I ve been following u all the way. At dis point we have 2 b patient and prayerful and allow God 2 do d rest. So lets discuss about documents dat would be needed for reg, so as to be prepared if ur name comes out in the list, cos another thing is 4 ur name to be on the list and another thing is for u not 2 have d required documenst 4 registration. As in state of origin, statement of result etc. I pray all our patience, prayer will not be in vain. I know all our names is on the list. Stay kul and don't let anxeity and fear overpower u. I urge u all 2 be strong.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Brainz12: 8:05pm On Oct 28, 2011
Hmmm HELP me JEHOVAH infact All of us tonight
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jayslimie: 8:35pm On Oct 28, 2011
starflex:

hi all abu aspirants. Hope u re all doing fyn. I just decided 2 b silent. I ve been following u all the way. At dis point we have 2 b patient and prayerful and allow God 2 do d rest. So lets discuss about documents dat would be needed for reg, so as to be prepared if your name comes out in the list, cos another thing is 4 your name to be on the list and another thing is for u not 2 have d required documenst 4 registration. As in state of origin, statement of result etc. I pray all our patience, prayer will not be in vain. I know all our names is on the list. Stay kul and don't let anxeity and fear overpower u. I urge u all 2 be strong.
You cldn't be more right bro. Please all those who are in ABU alrdy and have vital info as regards registeratn documents, fees, accomodation shld please furnish us wit such info as it will make us beta prepared shld our names eventualy be on d list, which i knw it will by HIS grace, Gudluck to all ABU aspirants.

(1) (2) (3) ... (31) (32) (33) (34) (35) (36) (37) ... (64) (Reply)

NDDC POST-GRADUATE FOREIGN SCHOLARSHIP 2015 / Unilag pg 2014 Discussion / 2014/2015 Utme And Admission Process

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 72
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.