Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,967 members, 7,814,261 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 10:05 AM

Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg - Celebrities (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg (45774 Views)

Toolz Vows Never To Fight Tonto Dikeh, Jim Iyke, Frank Edoho / Jim Iyke: "Prophet TB Joshua Took Advantage Of Me'' / Jim Iyke, Tboss & Tonto Dikeh At COZA Church (Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Truvelisback(m): 10:50am On Dec 18, 2021
Jidemoo:
Since Jim use blows reset that Uche of a guy that wear bras.......All man don clear comot Jim way grin
She don dey use style dey eye Jim Iyke.
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by marhez43(f): 10:55am On Dec 18, 2021
[quote author=prekumohtim post=108603321]

Stop begging on do u know what am facing as an 200level student.what is ship
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Nobody: 11:01am On Dec 18, 2021
[quote author=marhez43 post=108603681][/quote]

Market my POS in that your school. Each sales you make you'll receive 2k from me

1 Like

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by RosyIsBlessed: 11:10am On Dec 18, 2021
grin I dey like watch Jim Iyke and Zuby Michael in action for the same movie. Come join am with Igwe Tupac alias Jboy cheesy

1 Like

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by marhez43(f): 11:22am On Dec 18, 2021
[quote author=prekumohtim post=108603853]

Market my POS]like how i dont understand.sir am using palasa.strugling to eat
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Nobody: 11:26am On Dec 18, 2021
[quote author=marhez43 post=108604381][/quote]

The social media you are using to beg , use it to market my POS. I AM NOT SAYING YOU SHOULD BUY MY POS.
Market it on social media; whatssap status, Facebook, nairaland. Each sales you make you will receive 2k from me . If you are serious , contact me on whatssap. 0.8.0.9.3.7.6.5.7.9.5

1 Like

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by God200(m): 11:34am On Dec 18, 2021
Yeye,u think we know no wetin u dey plan underneath,u want jim to trend n u as well...

Who no fear woman no fear devil,especially u aunty Toto.,many pple who dey crazy more than jim,u don tackle Dem n win Dem

So go sit down,n get another pregnancy.i wan c.. something again.


08148316840

1 Like

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Geeman2006: 11:47am On Dec 18, 2021
I remember a story my friend told me about what he witnessed concerning Jim iyke some years back. Happened in Abuja, taxi driver hit and damaged Jim's car bumper from the back. Na so Jim remove spanner from his car and used it to break the taxi drivers car headlights and dent his bonnet. Come Jack the guy, arrange am with slaps on top. grin grin Even on top the taxi guy was apologizing.
My Guy said he really over reacted and that Jim is not alright upstairs.
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by joeyswift(m): 11:50am On Dec 18, 2021
My brother Jim iyke's personality is same as his TV personality. His cousin was my classmate and he said Jim is naturally arrogant and aggressive just like on tv
marvellously:
Lool, madam dey fear, Jim iyke looks as if he is same person both on n offset

1 Like

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Lewisdinho(m): 11:58am On Dec 18, 2021
grin grin me too
olasaad:
Why is everybody afraid of Jim Iyke Anyway me I am waiting for Aunty Kemi in an encounter with Jim cool cool cool
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Mikeeytools: 11:58am On Dec 18, 2021
yanabasee2:
She deh lie....


Jim Iyke is just aggressive and loves to throw punches .... But you see Tonto Dikeh.... She can drag you on social media till you give up and jump into a lagoon...

She's so toxic and doesn't even care what her toxicity will cause others....... You


but she promised to stay away from social media for a while... She's yet to keep to that promise...
Na social media be life?
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by AntiWailer: 12:25pm On Dec 18, 2021
Jidemoo:
Since Jim use blows reset that Uche of a guy that wear bras.......All man don clear comot Jim way grin

That was a promo for a movie.
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Brenn594(m): 1:05pm On Dec 18, 2021
Lmao aunty isn't aware of her potentials,no matter hw wild jim is tonto has toto and jim cannot resist konji.
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Tonnyray: 1:34pm On Dec 18, 2021
Geeman2006:
I remember a story my friend told me about what he witnessed concerning Jim iyke some years back. Happened in Abuja, taxi driver hit and damaged Jim's car bumper from the back. Na so Jim remove spanner from his car and used it to break the taxi drivers car headlights and dent his bonnet. Come Jack the guy, arrange am with slaps on top. grin grin Even on top the taxi guy was apologizing.
My Guy said he really over reacted and that Jim is not alright upstairs.
Na only taxi driver he fit try that one with.
All man dey look face for Abuja.

5 Likes

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by JOemmy(m): 3:49pm On Dec 18, 2021
In warri they say jaguda get oga only a foolish one will go and look for trouble on a person that is stronger than him.
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by sylve11: 4:23pm On Dec 18, 2021
Jidemoo:
Since Jim use blows reset that Uche of a guy that wear bras.......All man don clear comot Jim way grin

Lol grin cool
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by generalwo(m): 4:46pm On Dec 18, 2021
Jim iyke punches speaks for him.... Call him out unnecessarily, get some for free
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Adeyemotimothy(m): 4:53pm On Dec 18, 2021
But I thought King Tonto fears no one? grin grin grin
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Hkff: 4:55pm On Dec 18, 2021
grin
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by samwillyco1(m): 6:01pm On Dec 18, 2021
Jim is a none nonsense man, he is an action man.
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by RolexOfGeneva(m): 6:25pm On Dec 18, 2021
Jidemoo:
Since Jim use blows reset that Uche of a guy that wear bras.......All man don clear comot Jim way grin
So you believed that shit. Sorry for you.

1 Like

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by dannyspeejay(m): 11:59pm On Dec 18, 2021
U wanna see crazy �
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by ofiko123(m): 3:46am On Dec 19, 2021
May God be with both of them..
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Munzy14(m): 5:37am On Dec 19, 2021
marvellously:
Lool, madam dey fear, Jim iyke looks as if he is same person both on n offset
A son amongst plenty daughters, their craze na follow come o.. grin

Jim na spoilt guy though smart and intelligent.

1 Like 1 Share

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by Nobody: 9:18am On Dec 19, 2021
Mere looking at him self he go get craze for head grin
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by EMIOMOADEOYE: 9:21am On Dec 19, 2021
marvellously:
Lool, madam dey fear, Jim iyke looks as if he is same person both on n offset

Jim has an explosive anger actualy

1 Like

Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by marvellously(m): 9:27am On Dec 19, 2021
This one everyone is saying same thing, e belike say the guy na dracula oooo grin grin
EMIOMOADEOYE:


Jim has an explosive anger actualy
Re: Tonto Dikeh: Jim Iyke Craze Pass Me, I Never Wan Die Abeg by jclassiq(m): 9:34am On Dec 19, 2021
Hahahaha.
I love me some Jim iyke jare.
Cool niqqa.

(1) (2) (3) (Reply)

Seyi Shay On Beef: Tiwa Savage Attacked Me, Said I Will Not Have A Child (Audio) / Kome Osalor, AIT Presenter Stuns In These Pictures / Tboss Steps Out In Bum Shorts

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.