Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,031 members, 7,818,046 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 05:54 AM

What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. - Investment - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Investment / What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. (516 Views)

I Need A Good Bus For Higher Purchase !! You Wont Regret It / Please Read This You Wont Regret It!!! / Investment Opportunity You Wont Want To Miss!!! Safe And Secure. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. by jtwnz: 8:17am On Jan 07, 2022
Read this story below if you are a salary earner but needs side hustle that sense :

Salary Worker : Abeg You fit borrow me 10,000 till month end
keke napep Rider : Office Man, then never pay you salary ?
Salary Worker : My guy, b4 month end self the money done finish.
keke napep Rider : Na every time you dey ask me for 5k or 10k wetin sef
Salary Worker : U no say na every day U dey see money, but me na once a month
keke napep Rider : U sef fit do this business, dey see money everyday
Salary Worker : Guy, ano go fit drop my job for keke napep business ?
keke napep Rider : Ask me what you dont know - Na salary person like you buy this one wey adey use.I give am N2,500 every day because na fairly used na.
Salary Worker : Oh boy, that is 15,000 every week x 4 weeks = 60,000 a month.
keke napep Rider : Na him U come dey ask me to borrow you 10,000 everymonth.
Salary Worker : But him go dey spend money to sevice and repair am
keke napep Rider : Sit down there, dey argue wetin you know know.
keke napep Rider : Shishi hin no go commot give for the 60,000 wey adey give am every month for the next 10 month when he go become my own - Na Hire Purchase na.
Salary Worker : Wait wait 60,000 a month x 10 months = 336,000.All the money self no reach to buy keke napep.
keke napep Rider : He tell me say he buy am grade one for 350,000.
Salary : I think this business don they make sense now.600 - 350 = 250,000 gain.Meaning every month the guy they save for bank 25,000k.
Salary Worker : Why you self no go buy from the same place that smart salary worker buy from instead of working for him.
keke napep Rider : No take another man Hustle dey dey laugh, all fingers are not equal.When I finish for where I learn tailoring, no money to buy machine or collect shop so I wan ride the keke take see money to collect shop and buy tailoring machine.
keke napep Rider : No be only me, we many wey learn work no see money start.
Salary Worker : Abeg give me the number of the guy wey dey wey sell fairly used keke napep for 350,000
keke napep Rider :Na hin number be this - 08064334330, Call am and stop asking me for 5000naira everytime.

Re: What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. by jtwnz: 8:22am On Jan 07, 2022
the engine has never been worked on before.
See pictures below.

Re: What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. by jtwnz: 8:27am On Jan 07, 2022
You can see fairly used korope depo anywhere and everywhere

But i bet you on this , we are the only FAIRLY USED KEKE NAPEP depo in NIGERIA.

So whenever you think of going into keke napep business ...think no further talk to us

08064334330
Re: What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. by jtwnz: 8:46am On Jan 07, 2022
IT IS A TVS Apache 180 RTR 2019 Yellow

MAKE TVS
MODEL Apache180 RTR
YEAR OF MANUFACTURE 2019
ENGINE CAPACITY 893 cc
COLOUR Yellow
CONDITION Nigerian Used
TYPE Tricycle
TRANSMISSION Manual
Mileage 893 km
Price 350,000
Quantity 12 Units.

Re: What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. by telleyway: 8:58pm On Jan 08, 2022
jtwnz:
You can see fairly used korope depo anywhere and everywhere

But i bet you on this , we are the only FAIRLY USED KEKE NAPEP depo in NIGERIA.

So whenever you think of going into keke napep business ...think no further talk to us

08064334330
Where are you located
Re: What You Can With 350,000, You Wont Regret With Pictures. by jtwnz: 6:04am On Jan 10, 2022
Somolu , Lagos.

telleyway:

Where are you located

(1) (Reply)

Check This Out / Agro Meta Coin Airdrop / Chaka Or Trove Or Bamboo - Which Is The Best?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.