Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,340 members, 7,811,987 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 04:56 AM

Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? (21995 Views)

Money Ritual Is The Biggest Scam On Earth (see Why) / Hard Drugs And Money Found In Ogun Hotel By Police During Raid / My Phone Was Stolen And Money Withdrawn From My Bank Account (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Cashsteady(m): 11:16pm On Jan 09, 2022
Some people will just sit in their house and start saying nonsense... People wey never pass their compound..

What people don't know is that.. 'na money you dey use find money'.. if you pay level man better money you sef go cashout better money..As we get fake pastor naso we get fake baba ... But that one no mean say legit no dey oo..Dem plenty

I'm not supporting money ritual oo. But that shit is real.. those big boys for Lagos wey dey buy House of 60m for lekki . Where you think Dem dey see money?? Na client go give them 60m ABI? Abi na idme , CFO , edd and shit go give them 60 million abi? Lol dey there they think say money ritual no dey.

You never carry soap make you see spirit for night. Una dey do all this 20k work una no go cahsout una go come here dey talk say na fake..

No do ritual oo... But . money ritual is real and if you see any ritualist or suspect them ..try to report them cuz you ain't gonna know their next move.

22 Likes 2 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by jrjfjfj: 11:30pm On Jan 09, 2022
Cashsteady:
Some people will just sit in their house and start saying nonsense... People wey never pass their compound..

What people don't know is that.. 'na money you dey use find money'.. if you pay level man better money you sef go cashout better money..

I'm not supporting money ritual oo. But that shit is real.. those big boys for Lagos wey dey buy House of 60m for lekki . Where you think Dem dey see money?? Na client go give them 60m ABI? Abi na idme , CFO , edd and shit go give them 60 million abi? Lol dey there they think say money ritual no dey.

You never carry soap make you see spirit for night. Una dey do all this 20k work una no go cahsout una go come here dey talk say na fake..

No do ritual oo... But . money ritual is real and if you see any ritualist or suspect them ..try to report them cuz you ain't gonna know their next move.
My brother ,We Yorubas should condemn and discourage anything Money ritual ,Ritual killings and Sacrifices in Yoruba land.Let us encourage Yoruba Youths to know that rituals are not real and doesn't work, and show them that there is dignity in labour ,they must believe in working hard and smart to make a living , crimes doesn't pay.There are several tech ,photography, blogging,content creation, catering,laptop and phone repairs ,business,graphics design,and much more courses out there for Yoruba youths to learn instead of blaming their backgrounds, parents or government and venturing into crimes

46 Likes 9 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Ammishaddai: 12:34am On Jan 10, 2022
[s]
jrjfjfj:
My brother ,We Yorubas should condemn and discourage anything Money ritual ,Ritual killings and Sacrifices in Yoruba land.Let us encourage Yoruba Youths to know that rituals is not real and doesn't work, and show them that there is dignity in labour ,they must believe in working hard and smart to make a living , crimes doesn't pay.There are several tech ,photography, blogging,content creation, catering,laptop and phone repairs ,business,graphics design,and much more courses out there for Yoruba youths to learn instead of blaming their backgrounds, parents or government and venturing into crimes
[/s] You are just deceiving yourself so enjoy living in that delusion ; you are on your own.

5 Likes 3 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by jrjfjfj: 12:59am On Jan 10, 2022
Ammishaddai:
[s][/s] You are just deceiving yourself so enjoy living in that delusion ; you are on your own.
You no get sense . Crime doesn't pay,Go and work

23 Likes 1 Share

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by femiasaolu2014: 1:01am On Jan 10, 2022
This OP should be in the forest foraging for food with his fellow animals.

It should not be amongst normal human beings.

Imagine how much money ritual Elon had to do to accumulate a net worth of $300bn+

I won't bother trying to educate you or dissuade you from believing in the efficacy of rituals or not.

Do whatever you wish but remember you should be in the forest foraging for food.

43 Likes 5 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by 1Sharon(f): 2:40am On Jan 10, 2022
So somebody cannot go from rags to riches again?

6 Likes 1 Share

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by TechSpecialist(m): 3:18am On Jan 10, 2022
jrjfjfj:
You no get sense . Crime doesn't pay,Go and work
why mention Yoruba repeatedly on your post.
You this ipob terrorist

13 Likes 2 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by FERNANDEZISBACK: 3:35am On Jan 10, 2022
Cashsteady:
Some people will just sit in their house and start saying nonsense... People wey never pass their compound..

What people don't know is that.. 'na money you dey use find money'.. if you pay level man better money you sef go cashout better money..As we get fake pastor naso we get fake baba ... But that one no mean say legit no dey oo..Dem plenty

I'm not supporting money ritual oo. But that shit is real.. those big boys for Lagos wey dey buy House of 60m for lekki . Where you think Dem dey see money?? Na client go give them 60m ABI? Abi na idme , CFO , edd and shit go give them 60 million abi? Lol dey there they think say money ritual no dey.

You never carry soap make you see spirit for night. Una dey do all this 20k work una no go cahsout una go come here dey talk say na fake..

No do ritual oo... But . money ritual is real and if you see any ritualist or suspect them ..try to report them cuz you ain't gonna know their next move.
Relax abeg before you go dey talk wetin you no know..you do am na...see as em dey talk am like say na em dey do am..blah blah blah undecided

That nonsense doesn't exist stop spreading misinformation..na ignorant persons like you dey make murder cases dey rampant..when everybody get this your Kain disgusting mentality.. undecided

7 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by tiger28: 3:58am On Jan 10, 2022
jrjfjfj:
You no get sense . Crime doesn't pay,Go and work
If you read what he wrote, he wasnt condoning money ritualism at all. He was saying that ppl that are doing it is real and he made it clear that money ritualism is not good. if it isnt real, ppl wont be doing it verywhere though they have sold their soul to the devil JUST to enjoy these short life and end up answering your maker.

17 Likes 3 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by tiger28: 4:04am On Jan 10, 2022
Cashsteady:
Some people will just sit in their house and start saying nonsense... People wey never pass their compound..

What people don't know is that.. 'na money you dey use find money'.. if you pay level man better money you sef go cashout better money..As we get fake pastor naso we get fake baba ... But that one no mean say legit no dey oo..Dem plenty

I'm not supporting money ritual oo. But that shit is real.. those big boys for Lagos wey dey buy House of 60m for lekki . Where you think Dem dey see money?? Na client go give them 60m ABI? Abi na idme , CFO , edd and shit go give them 60 million abi? Lol dey there they think say money ritual no dey.

You never carry soap make you see spirit for night. Una dey do all this 20k work una no go cahsout una go come here dey talk say na fake..

No do ritual oo... But . money ritual is real and if you see any ritualist or suspect them ..try to report them cuz you ain't gonna know their next move.
Though I understand where you are coming from, i can personally tell you that most of the ppl that you are mentioning as Big boys worked very hard for their money. what is 60M there are many major business ppl making more than in business. Nigerias population of over 200M is enough demand for any business that everyone needs. A lot of them started small and gradually became big as time goes on, it is just sad that most youths of nowadays believe big money can be made overnight.

7 Likes 1 Share

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by waldigit: 4:20am On Jan 10, 2022
jrjfjfj:
My brother ,We Yorubas should condemn and discourage anything Money ritual ,Ritual killings and Sacrifices in Yoruba land.Let us encourage Yoruba Youths to know that rituals is not real and doesn't work, and show them that there is dignity in labour ,they must believe in working hard and smart to make a living , crimes doesn't pay.There are several tech ,photography, blogging,content creation, catering,laptop and phone repairs ,business,graphics design,and much more courses out there for Yoruba youths to learn instead of blaming their backgrounds, parents or government and venturing into crimes

We don't have to live in self denial by saying it's not real. It is because God and devil are real. But what we need to know is that the end thereof is everlasting destruction and sorrow here on Earth.

9 Likes 2 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by ThEGodFaThEr116: 4:24am On Jan 10, 2022
As a confirm Yoruba guy from Igbesa, Igbo Odo and maternal side, Ikumapayi, Ilamiro all in Ogun state, i can authoritatively tell you that money ritual is real.

My fellow Omoluabi's please let's do away with this devilish and primitive way of living. Let's eschew skull mining and organ harvesting so as to avoid the Yoruba race going into extinction in the next 10 years.

Àbọ̀ ọ̀rọ̀ la ńsọ fún ọmọlúwàbí, tó bá dénú rẹ̀, á dodindi.

26 Likes 4 Shares

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Adabite(m): 4:37am On Jan 10, 2022
ThEGodFaThEr116:
As a confirm Yoruba guy from Igbesa, Igbo Odo and maternal side, Ikumapayi, Ilamiro all in Ogun state, i can authoritatively tell you that money ritual is real.

My fellow Omoluabi's please let's do away with this devilish and primitive way of living. Let's eschew skull mining and organ harvesting so as to avoid the Yoruba race going into extinction in the next 10 years.

Àbọ̀ ọ̀rọ̀ la ńsọ fún ọmọlúwàbí, tó bá dénú rẹ̀, á dodindi.

What's your point?
Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by ThEGodFaThEr116: 4:39am On Jan 10, 2022
Adabite:

What's your point?
Girl, you won capture my soul
Omoge, no be so
Make we wan wombolobo
Peru, para
Peru peru, para
I'm loo'
Even Peru' don dey para

Tonight in Jozi (Jozi)
I'm in Jozi
Mo'n k'orin fun won, wan jo si (jo si)
I'm not playin' with you, I'm not jokin' (jokin')
My third album is loadin'
Mi okin fa'gbo but I'm on molly
I'm on duty but I'm lowkey
They wan do me, they wan do mi
They wan do me gaan, they wan do mi

Won ni won wa mi
Won ni won wa mi
I'm in San Francisco jamming
Won ni won wa mi
Won ni won wa mi
I just flew in from Miami
Peru (peru), para (para)
Peru (peru), para (para)
I'm loo'
Even Peru' don dey para

15 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Uptownerd: 5:29am On Jan 10, 2022
Cashsteady:
Some people will just sit in their house and start saying nonsense... People wey never pass their compound..

What people don't know is that.. 'na money you dey use find money'.. if you pay level man better money you sef go cashout better money..As we get fake pastor naso we get fake baba ... But that one no mean say legit no dey oo..Dem plenty

I'm not supporting money ritual oo. But that shit is real.. those big boys for Lagos wey dey buy House of 60m for lekki . Where you think Dem dey see money?? Na client go give them 60m ABI? Abi na idme , CFO , edd and shit go give them 60 million abi? Lol dey there they think say money ritual no dey.

You never carry soap make you see spirit for night. Una dey do all this 20k work una no go cahsout una go come here dey talk say na fake..

No do ritual oo... But . money ritual is real and if you see any ritualist or suspect them ..try to report them cuz you ain't gonna know their next move.

Those Lagos big boys Yahoo boys you are talking about make money by preying on your ignorance.

Of course only a gullible lazy greedy fóol will believe you can magically make money appear out of nowhere without having a means of production or skill.

Visit Uptownerd for more education on fraud/scam and online yahoo boys scamming formats.

7 Likes 1 Share

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by NWABUKA007(m): 6:06am On Jan 10, 2022
1Sharon:
So somebody cannot go from rags to riches again?

Sure
But It shouldn't be at the expense of someone else's blood

3 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by ecomalchemist(m): 6:15am On Jan 10, 2022
Nigerians are very gullible people.

There's nothing like money rituals.

To make money, you either sell a product or service.

E.g if you sell a particular product to 1 million Nigerians with a profit of N1,000...do the math !!!

Educate yourself so you don't sound foolish on a public forum.

Just imagine the crap i just read, my head is paining me already because you are not really bright UPSTAIRS.

9 Likes 1 Share

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Nobody: 6:17am On Jan 10, 2022
jrjfjfj:
My brother ,We Yorubas should condemn and discourage anything Money ritual ,Ritual killings and Sacrifices in Yoruba land.Let us encourage Yoruba Youths to know that rituals is not real and doesn't work, and show them that there is dignity in labour ,they must believe in working hard and smart to make a living , crimes doesn't pay.There are several tech ,photography, blogging,content creation, catering,laptop and phone repairs ,business,graphics design,and much more courses out there for Yoruba youths to learn instead of blaming their backgrounds, parents or government and venturing into crimes
Thank you jare.

2 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Boogyman557: 6:33am On Jan 10, 2022
Holly Gram cool

I been tink say I de MAD but until I hear wen some IDIOTS say money RITUAL ain't REAL...

people wey never WALKER Anywer 4 dis life go just buy phone begin TYPE because Dem get access to phone

Notin way no get fake oooo

fake BABA plenty and NaSo fake PASTOR plenty

Abeg is MONDAY morning

Make I LITE UP my WEED

WTF MAN

8 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Ofadaman(m): 6:49am On Jan 10, 2022
Sense no dey your head,
Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Onyenna(m): 6:54am On Jan 10, 2022
Ike gwuru....

1 Like

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Torg77: 6:54am On Jan 10, 2022
femiasaolu2014:
This OP should be in the forest foraging for food with his fellow animals.

It should not be amongst normal human beings.

Imagine how much money ritual Elon had to do to accumulate a net worth of $300bn+

I won't bother trying to educate you or dissuade you from believing in the efficacy of rituals or not.

Do whatever you wish but remember you should be in the forest foraging for food.

people are here talking about rituals in africa and this illiterate is talking about a white man who don't believe in those things . Illiterate

14 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Sacred007: 7:09am On Jan 10, 2022
grin potential skull miner spotted. Take him down asap

4 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by 15ssDRIVE(m): 7:16am On Jan 10, 2022
Stop all this nonsense… hope ou don’t become the ne xt victim.

1 Like

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by ruggedtimi(m): 7:26am On Jan 10, 2022
Loading jobs dey wey fit pay you upto $300k without rituals.
A girl I met recently after a lengthy talk she told me how she was taking care of her ex boyfriend, bought him an apple laptop for around 200k. Omo she say the guy enter ijebu ode go run things. The next thing baba blow and forgot about her. Me I told her she should be lucky he didn't use her for rituals. Definitely people do rituals for success and maybe physical cash just appearing from no where. I believe when you meet the devil for riches, the money/success is a temporary thing more like a deceit, the wealth you should have acquired through a gradual process(years of hustle), And then the devil accelerates the process for you. In the real sense you are still broke but the devil gives you this short term wealth and boom you are back to square 1. This time very broke.

18 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by lereinter(m): 7:28am On Jan 10, 2022
jrjfjfj:
My brother ,We Yorubas should condemn and discourage anything Money ritual ,Ritual killings and Sacrifices in Yoruba land.Let us encourage Yoruba Youths to know that rituals is not real and doesn't work, and show them that there is dignity in labour ,they must believe in working hard and smart to make a living , crimes doesn't pay.There are several tech ,photography, blogging,content creation, catering,laptop and phone repairs ,business,graphics design,and much more courses out there for Yoruba youths to learn instead of blaming their backgrounds, parents or government and venturing into crimes

Even before you were born rituals in whatever guise and for diverse reasons has been carried out

It has been part of Yoruba traditional religious practice

It is good governance, genuine religious practices that can end it, but unfortunately this novel religion have been exposed to carry out rituals too

In this hard economy I doubt how rituals will not be succour for many to fall into

3 Likes 1 Share

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Nobody: 7:35am On Jan 10, 2022
Some never know as e de go op,na unto The run am de go know if it real or e no real...oyibo de give u 50milla say na u born am

3 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Nobody: 7:42am On Jan 10, 2022
ruggedtimi:
Loading jobs dey wey fit pay you upto $300k without rituals.
A girl I met recently after a lengthy talk she told me how she was taking care of her ex boyfriend, bought him an apple laptop for around 200k. Omo she say the guy enter ijebu ode go run things. The next thing baba blow and forgot about her. Me I told her she should be lucky he didn't use her for rituals. Definitely people do rituals for success and maybe physical cash just appearing from no where. I believe when you meet the devil for riches, the money/success is a temporary thing more like a deceit, the wealth you should have acquired through a gradual process(years of hustle), And then the devil accelerates the process for you. In the real sense you are still broke but the devil gives you this short term wealth and boom you are back to square 1. This time very broke.
which loading work go give u 300k even if na company account,all no go drop,sba way be 100k dat year,na 50/50 chances with cashapp,unless na Bec or cfo or wire,I can believe u..but on that most guys like mompha dem de catch with oyibo kodeih wetin u tink say e carry soap way de for pot de do

4 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by Ammishaddai: 7:46am On Jan 10, 2022
[s]
jrjfjfj:
You no get sense . Crime doesn't pay,Go and work
[/s]Who is talking about crime here ...? I am referring to the nonsense you said about money rituals not working undecided

2 Likes 1 Share

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by ruggedtimi(m): 7:48am On Jan 10, 2022
Emperor2020:
which loading work go give u 300k even if na company account,all no go drop,sba way be 100k dat year,na 50/50 chances with cashapp,unless na Bec or cfo or wire,I can believe u..but on that most guys like mompha dem de catch with oyibo kodeih wetin u tink say e carry soap way de for pot de do
updates dey brother, A spammer can get like 5 logs with more than $500k balance, and be able to pullout atleast $50k from each log. When SBA was hot, if the receiving account is old with good history, boys dey cashout upto $200k. The betterment update currently boys dey pullout 40k-100k. Calculate in naira. Also clients dey wey fit pay u upto $100k and you know also old hands now camp boys which they call "Hk", imagine hk with 10boys and maybe within three weeks 4 person's pick atleast $30000. Some hk boss fit collect 50-70% of that money. When Davido was in ghana for the Christmas holidays must of the guys he was hanging-out with were men running HK in ghana. Most of this so called Hk bosses involve their boys in spiritual stuffs no doubt about it, if not 90% of the hks. I am just trying to let you know possible ways dey for boys to pick 6 figures in dollars without juju

5 Likes

Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by valiju: 7:49am On Jan 10, 2022
Oga stop talking shit,that shit is not real. Na scam
Cashsteady:
Some people will just sit in their house and start saying nonsense... People wey never pass their compound..

What people don't know is that.. 'na money you dey use find money'.. if you pay level man better money you sef go cashout better money..As we get fake pastor naso we get fake baba ... But that one no mean say legit no dey oo..Dem plenty

I'm not supporting money ritual oo. But that shit is real.. those big boys for Lagos wey dey buy House of 60m for lekki . Where you think Dem dey see money?? Na client go give them 60m ABI? Abi na idme , CFO , edd and shit go give them 60 million abi? Lol dey there they think say money ritual no dey.

You never carry soap make you see spirit for night. Una dey do all this 20k work una no go cahsout una go come here dey talk say na fake..

No do ritual oo... But . money ritual is real and if you see any ritualist or suspect them ..try to report them cuz you ain't gonna know their next move.
Re: Who Said Oshole And Money Ritual Is Not Real?? by lyriclekidd(m): 8:00am On Jan 10, 2022

Bruh stfu you out here spewing bullshit. Cfo wey pay hushpuppi almost $100m na oshole too abi or na you he use for the ritual?? If you like go do oshole you fit still no buy pass muscle. Plenty boys for abeokuta and ogun wey dy do oshole the highest car there na still venza. No dy talk wetin you no know. Boys wey dy do crypto with better capital dy buy house for lekki too bros.

8 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Another Lynching In Warri / Islamic cleric, three others arrested with human skull in Ogun State / 29-year-old Impersonates IG Idris, Defrauds Saudi Doctor (pic)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 88
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.