Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,845 members, 7,820,942 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 04:19 AM

I Dey Do Guy With Hausa Langugue - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Dey Do Guy With Hausa Langugue (635 Views)

Abeg Wetin Una Wan Start To Dey Do Now... / Warri Girl Success Drop Another Line. "I Dey Vex" / Human Being Know Fit Dey Make Money And We Go Dey Do Security (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Dey Do Guy With Hausa Langugue by Belawy(m): 8:48pm On Jan 21, 2022
E be like say this my little understanding of Hausa Language wey I dey take dey do guy will take me to places ooo.
Nnah enh! I take ham chop free lunch today for wedding fatiah.

Ọmọ! I dey outside of the Mosque, because I came late, and a no get space to sit for inside the mosque, to pray with people.

After the prayer na so the Imam began announcement for Hausa Language. I heard him say "Aoreh", he said "Bada Salah". I know say Aoreh means wedding, Bada Salah means after prayer.
I joined the two words, use my sense, come reason say there must be wedding after the prayer.
I picked race enter Mosque as many people left after prayer, I took the front space . You won't believe me, na so wedding Fatiah start oo. Follow by immediate distribution of take-away . Na so I take chop free Lunch oo. Omo sense no go kill me oo. Make God bless the union oo

(1) (Reply)

Who Is The Most Funniest And Hilarious Kid Among These Kids? / Dont Laugh / Water Or Wine?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.