Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,900 members, 7,821,138 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 08:48 AM

Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote (551 Views)

Alonso: Amid Bayern Munich, Liverpool Links, I'll Stay as Coach at Leverkusen / Eguaveon Wants Victor Moses To Come Out Of Retirement For 2022 World Cup / NFF Sacks Rohr, Appoints Eguaveon Interim Head Coach (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by kenzysmith: 9:22pm On Jan 23, 2022
Tunisia wey get 7 good players with covid we no feel do anything at all

All of them just dey like mumu sad

Chukuwueze wey dey give them problem e remove am put that dogoyaro


We should stop inviting iwobi

Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by Nbotee(m): 9:35pm On Jan 23, 2022
Wetin him do? No b d same Super Eagles and coach una dey hail since

1 Like

Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by EzegeNdiigbo: 9:39pm On Jan 23, 2022
Na now you notice abi
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by Abujaexpress: 9:41pm On Jan 23, 2022
kenzysmith:
Tunisia wey get 7 good players with covid no feel do anything at all

All of them just dey like mumu sad

Chukuwueze wey dey give them problem e romobe am put that dogoyaro
Una don start cool
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by otokpamike(m): 9:52pm On Jan 23, 2022
Nbotee post=109633478]Wetin him do? No b d same Super Eagles and coach una dey hail since


I tell people say all this na scam play them they play, no put your mind there. I just happy say we are use to it already.
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by MangekyoAlt: 9:52pm On Jan 23, 2022
I always knew the man was bang average lol
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by TOPCRUISE(m): 9:56pm On Jan 23, 2022
angry
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by kenzysmith: 9:57pm On Jan 23, 2022
Nbotee:
Wetin him do? No b d same Super Eagles and coach una dey hail since
stop been an hypocrite if na rohr will u make this commet allow rohr to excite this tournament una say no
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by Reflect7: 10:10pm On Jan 23, 2022
The players played like they'd spent the previous 3 nights FCKING women and hanging out.

It seems the hype got to them.

Not the coach's fault if idiots like Ndidi and 'striker' Olayinka can't hit the target to save their lives.
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by Winningbot: 10:10pm On Jan 23, 2022
Guy buhari caused all this things, if he didn't call those guys I'm sure they would have won

1 Like

Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by kenzysmith: 10:17pm On Jan 23, 2022
Reflect7:
The players played like they'd spent the previous 3 nights FCKING women and hanging out.

It seems the hype got to them.

Not the coach's fault if idiots like Ndidi and 'striker' Olayinka can't hit the target to save their lives.
if rohr was uncharge will u be said same thing?
Re: Eguaveon No Sabi Coach At All the guy na big ote by arthurwillia(m): 11:56pm On Jan 23, 2022
kenzysmith:
Tunisia wey get 7 good players with covid we no feel do anything at all

All of them just dey like mumu sad

Chukuwueze wey dey give them problem e remove am put that dogoyaro


We should stop inviting iwobi

Giy you sure say you watch this match? Chilwueze Dey do wetin?

Lol chukwueze na iti
Guy no sabi

(1) (Reply)

Man Untd Can’t Win League Title In Next 3 Years, Ronaldo Was A Huge Loss–Rooney / Guardiola: Title Win Will Put Manchester City On A Par With Ferguson’s United / Footysky - Best For All Sports Streaming

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.