Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,989 members, 7,821,443 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:01 PM

O2 Arena London Vs O2 ARENA LAGOS - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / O2 Arena London Vs O2 ARENA LAGOS (447 Views)

Can TEMS Sell Out The O2 Arena London Now? / Wizkid And Tems Perform Essence At Jimmy Fallon's Tonight Show After Sold Out O2 / Wizkid Sells Out 2 extra O2 Arena shows In Minutes! (Now 3 Dates) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

O2 Arena London Vs O2 ARENA LAGOS by kingkoboko: 6:43pm On Mar 09, 2022
Shame on Wizkid! Shame on Davido! If Psquare wan do their own sef, shame on them in advance. King kObOkO dey say shame shame shame.

See how Naija people are hailing Wizkid & Davido for shutting down O2Arena London. See how our legendary Psquare & our other Naija artistes are dreaming of shutting down O2Arena London. The one wey dey pain me pass be sey some money-miss-road fans fly all the way from Naija here go O2Arena London. Kai! Shey una no dey see sey na monkey dey work baboon dey chop? Naija artistes dey work oyibo economy dey chop. Hehehe... Our mumu never do? Haba!

When will our Naija superstars shut down O2ARENA LAGOS abeg? When will Wizkid, Davido or Psquare shut down National Stadium Lagos? When will Wizkid, Davido or Psquare shut down Onikan Stadium Lagos? Why can't Wizkid, Davido or Psquare shut down Tafewa Balewa Square Lagos?

My fellow Naija people, i think that we need to begin to celebrate somebody like Paul Adefarasin for consistently shutting down Tafewa Balewa Square with The Experience almost every year. We need to encourage the Kuti family to upgrade Felabration & use Felabration to shut down the National Stadium, Onikan Stadium or Tafewa Balewa Square. That is how to build our Naija music industry. That is how to make Naija a tourist attraction for lovers of Naija music all over Africa & the world. That is how to attract pounds, dollars and foreign currency to Naija now wey Naija music & Afrobeats still dey hot. See eh! If we start to encourage our Naija superstars to shut down our own Made in Naija O2ARENA, wallahi our Naira go begin get more value & our economy go smile. Na King kObOkO talk am. Make u talk ur own abeg.
Re: O2 Arena London Vs O2 ARENA LAGOS by kingkoboko: 6:44pm On Mar 09, 2022
We fit continue d argument on whatsapp o! Hehehe...

+234 80 22 77 66 80
Re: O2 Arena London Vs O2 ARENA LAGOS by heniford2: 7:00pm On Mar 09, 2022
Person go just wake up smoke small weed begin para like say him smoke pass us nii undecided Op na crazy man/woman
Re: O2 Arena London Vs O2 ARENA LAGOS by kingkoboko: 5:57am On Mar 10, 2022
heniford2:
Person go just wake up smoke small weed begin para like say him smoke pass us nii undecided Op na crazy man/woman


Ur royal highness, so na weed u undastand 4rm my post? Sotey u no even know weda "King" na M/F? Hahaha... Nawa o!

(1) (Reply)

Please How Do I Copyright My Music In Nigeria / Update Your Music Playlists With This Exciting And Trending Songs For The Week / Download Music MP3: Iyanya Ft. Davido X Kizz Daniel – Like

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.