Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,616 members, 7,955,265 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 08:56 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 (43211 Views)
Manchester United Vs Villarreal (2 - 1) On 29th September 2021 / Chelsea Vs Villarreal: UEFA Super Cup - 6 - 5 On Penalties / Real Madrid vs Chelsea UCL (1 - 1) On 27th April 2021 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (26) (Reply) (Go Down)
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by leunseyis(m): 9:31pm On Apr 27, 2022 |
[quote author=Edipet post=112330694] 2404295002 Zenith,, thanks in advance boss[/quote Emmanuel gt bank 0140913856 |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by khingTony(m): 9:32pm On Apr 27, 2022 |
Angelfrost:Beauty against Villarreal 1 Like |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Gunayo(m): 9:32pm On Apr 27, 2022 |
All of you posting account una eyes go soon clear. Make dem dey permutate una for their. |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by israelp(m): 9:32pm On Apr 27, 2022 |
Two English final...cos I know madrid will collect again 11 Likes 1 Share |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by cliffypatt(m): 9:33pm On Apr 27, 2022 |
Angelfrost: Are you sure 1 Like |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by immortalityk: 9:33pm On Apr 27, 2022 |
I |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Athemisia: 9:33pm On Apr 27, 2022 |
engrchykae:Na your witch be that? Awon haters!! It's allowed oh 3 Likes 1 Share
|
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Angelfrost(m): 9:34pm On Apr 27, 2022 |
khingTony: I don't understand you sir.... You missed their games against: Man City (FA Cup) Benfica Man United (twice in a row) Arsenal Milan Just name the team this season! Which of them did you miss??!!!! 7 Likes 1 Share |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Englishisamust: 9:35pm On Apr 27, 2022 |
Angelfrost: You dey talk like say man city na one small team. If no be the injury wey Thier player get, you think say dem go beat man city. 2 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Angelfrost(m): 9:35pm On Apr 27, 2022 |
cliffypatt: As a non fan who has watched nearly all their games this season, I think I am!!! 3 of their front men have over 20 goals each in all competitions! This is almost Supernatural!!! 5 Likes 1 Share |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Englishisamust: 9:37pm On Apr 27, 2022 |
engrchykae: Who be dis one nw?? Villarreal wey dey pack bus sey na dem one score 2 goals. 4 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by richmanrichard: 9:37pm On Apr 27, 2022 |
maestro299:then they drew man u not beat |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by EbukaHades10(m): 9:37pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust:Una like to dey cap sha. Ederson get injury? you no see the line up wey Pep use? |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Niykayb: 9:39pm On Apr 27, 2022 |
flexyrule: |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Nobody: 9:39pm On Apr 27, 2022 |
YNWA The Most Controversial Moments In FIFA World Cup History https://www.footballorbit.com/the-most-controversial-moments-fifa-world-cup-history/#more |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by EbukaHades10(m): 9:39pm On Apr 27, 2022 |
Origi the legend don enter. Jota doesn't cook well on the left but let's see sha. 1 Like |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Emerald04(m): 9:39pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust:People will always find one excuse or another. Dem comot man city for FA abi dem no comot them? Nothing concern world about if their players get injury or not. Only result matter. 7 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by macho44(m): 9:39pm On Apr 27, 2022 |
Football Is Made In England & Domiciled @ ANFIELD 7 Likes
|
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Englishisamust: 9:40pm On Apr 27, 2022 |
EbukaHades10: Debruyne play? Foden play? You played a ruthless athletico and you think say you no go know for body ask Liverpool in 2020? wetin athletico use thier eyes see 7 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Jokerman(m): 9:41pm On Apr 27, 2022 |
This thing go pain yeyelona fans well well |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by FantasticJ: 9:41pm On Apr 27, 2022 |
flexyrule: No 3 |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Englishisamust: 9:42pm On Apr 27, 2022 |
Emerald04: Thier key players was absent in the match Debruyne Foden Liverpool was with thier full squad 1 Like |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Nobody: 9:42pm On Apr 27, 2022 |
A scoreline of 2 - 0 still does not reflect the chances that have been created by Liverpool in this game. Liverpool needs one more goal before they travel to Spain. 5 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by EbukaHades10(m): 9:42pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust:G, check Line up. Foden play. |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by macho44(m): 9:42pm On Apr 27, 2022 |
elonize: Baba , na wetin we take dey get small change to maintain the site na. 1 Like |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by motionarena: 9:43pm On Apr 27, 2022 |
22o62021:thanks mate 1 Like 1 Share |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by HopefulFuture: 9:45pm On Apr 27, 2022 |
Spot On� HoneyBadgerr: |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by Angelfrost(m): 9:47pm On Apr 27, 2022 |
Englishisamust: I only have records of the results... Who won and who lost! The rest are explanations for fans to console themselves with. You dig?!! 5 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by PUSSYHOE(m): 9:48pm On Apr 27, 2022 |
HoneyBadgerr: In Spain if they come out to play their body go do wotowoto. You pack bus gan you collect. You can't come out and play Liverpool 6 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by EbukaHades10(m): 9:48pm On Apr 27, 2022 |
DreamyEyes:Paste me your aza. Person bless me today so as my boys dey win, make I show love. P.s, na 1k o. 2 Likes |
Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by greymiles: 9:48pm On Apr 27, 2022 |
Only Manchester city can match Liverpool in European football at the moment 11 Likes |
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (26) (Reply)
Hull City Vs Chelsea (2 - 3) On 22nd March 2015 / Valencia Vs Arsenal: Europa League Semi-Finals (2 - 4) On 9th May 2019 / Chelsea Vs Tottenham: Reactions To Anthony Taylor's Officiating
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |