Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,777 members, 7,817,201 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:09 AM

I Hope They Read This: Lol - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Hope They Read This: Lol (1376 Views)

(picture)what Kind Of Bleaching Is This(LOL) / I Hope They Read This ;d / Subject: 3: Hope They Make Ur Day! (2) (3) (4)

(1) (2) (Go Down)

Re: I Hope They Read This: Lol by DAY12(m): 10:15am On Jul 16, 2011
Studio CFR:

who be dis one (DAY1)

angry angry angry angry
Re: I Hope They Read This: Lol by StudioCFR(m): 10:17am On Jul 16, 2011
El guapo look alike
Re: I Hope They Read This: Lol by Nobody: 10:21am On Jul 16, 2011
Studio run hold me make i no razzle this Day 11 blow angry
Re: I Hope They Read This: Lol by StudioCFR(m): 10:27am On Jul 16, 2011
U WAN RAZZLE person wey dey find who go kill am

no put me for trouble abeg

i no fit write statement for police station
Re: I Hope They Read This: Lol by Nobody: 10:43am On Jul 16, 2011
How i go do this blow wey don rise up? Take the blow for the guy naa! angry
Re: I Hope They Read This: Lol by olawalebabs(m): 11:37am On Jul 16, 2011
Make una stop all this play. I need a good joke
Re: I Hope They Read This: Lol by StudioCFR(m): 2:36pm On Jul 16, 2011
u heard him Elguapo. . . Dis yoruba man needs the BLOW
Re: I Hope They Read This: Lol by Sophizzy(f): 2:47pm On Jul 16, 2011
Eh ya. So im go chop slap wen nor be im own. Too bad. 'Twas a wrong place @ d wrong time.

Anywayz, ACTION!!!
Re: I Hope They Read This: Lol by mikuz(m): 3:18pm On Jul 16, 2011
El the blow still dey up?
Re: I Hope They Read This: Lol by ElementG(m): 4:05pm On Jul 16, 2011
bin gbagbo don turn to demon self, how im spirit take enter studio body undecided undecided undecided
Re: I Hope They Read This: Lol by olawalebabs(m): 4:40pm On Jul 16, 2011
Studio if you raise that hand, i go make you no return it down.
Re: I Hope They Read This: Lol by StudioCFR(m): 10:44pm On Jul 16, 2011
Element G:

bin gbagbo don turn to demon self, how im spirit take enter studio body undecided undecided undecided

u make me sick with your silly yarns angry angry

who in god's name is BIN GBAGBO talk less of having anything to do with me undecided








olawalebab:

Studio if you raise that hand, i go make you no return it down.


the sango wey u dey worship sef never reach to challenge me talk less of a local champ like u angry angry angry
Re: I Hope They Read This: Lol by dani1luv: 10:54pm On Jul 16, 2011
Thread Locked

(1) (2)

Satisfy A Woman / Even A Lecturer Failed This!! / Can Any Nairalander Answer These Questions

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.