Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,161 members, 7,860,157 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:57 AM

Gjhgjghkjlhjlhlh - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Gjhgjghkjlhjlhlh (230 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Gjhgjghkjlhjlhlh by sanjana457567: 6:31pm On May 25, 2022

Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 5:30pm On Jun 10, 2022
Onariii

Useless bot ban me

I no know y u carry my number go give pesin wey dey call me lyk say I dey owe am money....I don tell am say I no dey ready to buy am 80 make him collect 45 or highest 50 besides 2 out of the 6 fuel pumps no dey work
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 8:18am On Jun 11, 2022
Karrtel:
Onariii

Useless bot ban me

I no know y u carry my number go give pesin wey dey call me lyk say I dey owe am money....I don tell am say I no dey ready to buy am 80 make him collect 45 or highest 50 besides 2 out of the 6 fuel pumps no dey work
Na high brow area be dat naaa?
On a normal him suppose sell am 200-150 but since na distress sale him talk say him wan relocate go germany
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 11:26am On Jun 11, 2022
Onariii:

Na high brow area be dat naaa?
On a normal him suppose sell am 200-150 but since na distress sale him talk say him wan relocate go germany
I no dey interested in anything about fuel abeg......economies dey crash and na still dis same fuel bruhaha dey cause am....... filling stations ain't a good investment right now except bunkery na were the real money dey but wike don dey fvck up things
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 11:29am On Jun 11, 2022
Onariii:

Na high brow area be dat naaa?
On a normal him suppose sell am 200-150 but since na distress sale him talk say him wan relocate go germany
And things lyk that gain no dey else him no for gree sell am, highest 2m monthly as your profit that one na better money?

After those wike tax tout boys go use billing pursue you go ur village.... plus Local government own money dey, Rirs etc if him go gree tell am say na 50 I fit manage dole out that one na help I wan help am sef
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 11:48am On Jun 11, 2022
Karrtel:

And things lyk that gain no dey else him no for gree sell am, highest 2m monthly as your profit that one na better money?

After those wike tax tout boys go use billing pursue you go ur village.... plus Local government own money dey, Rirs etc if him go gree tell am say na 50 I fit manage dole out that one na help I wan help am sef
So 2m no be money
Na this ur greed wey push you go end up wr u dey
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 11:55am On Jun 11, 2022
Onariii:

So 2m no be money
Na this ur greed wey push you go end up wr u dey
Aboy! I never recuperate finish from that useless moneypit abraka hotel you push me mah go buy! The only luck wey u get for this life be say u be my cousin else I for don sue ur ass for that useless mistake u make me carry moni buy
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 12:04pm On Jun 11, 2022
Karrtel:

Aboy! I never recuperate finish from that useless moneypit abraka hotel you push me mah go buy! The only luck wey u get for this life be say u be my cousin else I for don sue ur ass for that useless mistake u make me carry moni buy
Alaye rest abeg undecided you still dey carry 2yrs ago something for mind undecided
You better grab this one in a million opportunity cos in less than 5 yrs properties for that area go dey compete with banana island na becos of my location plus I get other projects way make I no dey interested in this one
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 12:22pm On Jun 11, 2022
Onariii:

Alaye rest abeg undecided you still dey carry 2yrs ago something for mind undecided
You better grab this one in a million opportunity cos in less than 5 yrs properties for that area go dey compete with banana island na becos of my location plus I get other projects way make I no dey interested in this one

Why I no go carry am for mind? Name any of your "physical investment" ideas wey don ever get head? I no dey do! The only profit in fuel rn na to buy and export outside to other african countries, I dey hear say for niger republic na 300 -500 so just imagine? If u fit sell 1000 litres of naija fuel at the price of 300..
But you see those custom ogas dem and devil no difference...you gats part way with close to 30m
But that one no be my main investment goal right now
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:21pm On Jun 11, 2022
[
But that one no be my main investment goal right now[/quote]

Which one? You still dey put mind for that farm work? undecided
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:25pm On Jun 11, 2022
Onariii:
[
But that one no be my main investment goal right now

Which one? You still dey put mind for that farm work? undecided
It ain't no farm work bruhhh! Quit making it sound so below level
It's my passion, it's what I'm interested in so deal with it.
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:27pm On Jun 11, 2022
Karrtel:

It ain't no farm work bruhhh! Quit making it sound so below level
It's my passion, it's what I'm interested in so deal with it.
Hmm.....so you don finally settle for this thing I been think say you dey joke since
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:32pm On Jun 11, 2022
Onariii:

Hmm.....so you don finally settle for this thing I been think say you dey joke since
undecided there's no point discussing any meaningful thing with you

I just need like 2k hectares of land "just for a start", I don already begin dey make arrangements make my funds just drop first naim I still dey wait
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:33pm On Jun 11, 2022
Karrtel:

undecided there's no point discussing any meaningful thing with you

I just need like 2k hectares of land "just for a start", I don already begin dey make arrangements make my funds just drop first naim I still dey wait
Hmmmmm ok o

So your girlfriend go reach your side tomorrow?
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:41pm On Jun 11, 2022
Onariii:

Hmmmmm ok o

So your girlfriend go reach your side tomorrow?
I no get girlfriend, na she talk say she wan come, and me I don tire to dey "hide" If she wants to I'll let her, but I've briefed her on not expecting anything tangible from me, she's a hot head it's something I've come to realize, it's like how some parents will allow their toddlers get hurt in order to make them gain experience of that thing they were always being warned to stay away from so they may finally understand
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:51pm On Jun 11, 2022
Karrtel:

I no get girlfriend, na she talk say she wan come, and me I don tire to dey "hide" If she wants to let her, but I've briefed her on not expecting anything tangible from me, she's a hot head it's something I've come to realize, it's like how some parents will allow their toddlers get hurt in order to make them gain experience of that thing they were always being warned to stay away from so they may finally understand
You just dey make up unserious excuses
Normally if you no like person e get how you take disembark dem, I don deal with girls wey worse pass cero 100 times I don date cultist sef so all this reasons wey you dey give no really hold water at all na u wey just no wan let am go regardless of how girl don invest all her time into a relationship reach, if e no gel then e no go ever gel
You still dey feel something for that girl u just no wan admit am na wetin I fit no understand after all your complaints?
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 1:55pm On Jun 11, 2022
Onariii:

You just dey make up unserious excuses
Normally if you no like person e get how you take disembark dem, I don deal with girls wey worse pass cero 100 times I don date cultist sef so all this reasons wey you dey give no really hold water at all na u wey just no wan let am go regardless of how girl don invest all her time into a relationship reach, if e no gel then e no go ever gel
You still dey feel something for that girl u just no wan admit am na wetin I fit no understand after all your complaints?
No be really how you dey reason am..... maybe I'm just always being drawn to her cos I no get/ never see better option
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 2:03pm On Jun 11, 2022
Karrtel:

No be really how you dey reason am..... maybe I'm just always being drawn to her cos I no get/ never see better option
So what of the other girl? undecided
The one wey you nearly bust my eardrum for? Small breeze wey cero go just blow you go just start to dey misbehave
Kai you better be careful of anything wey u dey use woman do for this life be extremely careful u better begin learn how to dey keep your head one place, no dey play with their feelings
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 2:31pm On Jun 11, 2022
Onariii:

So what of the other girl? undecided
Right from the start she said I was infatuated and "maybe" she was right
I dunno if there's a difference between being blown away and infatuated......I just liked the idea of wanting to keep her, same way poor people buy what they can afford cos they hv no choice unlike rich people who can get whatever they want at any amount

In my mind she felt like something I needed to have cos I can afford it not cos I need it, if I buy what I don't need eventually I'll toss it aside or not really value it, she was a good option but not the best option, we're too different, I'm a bad person, she's an extremely good girl I was worried about a situation whereby we may eventually meet, spend only a few months" together and then end it badly, as a result of my doings......I didn't wanna put her through all of that or myself, I know how I am, my faults are many so I don't want a repeated process of my past relationships it's weary, no matter how great a girl appears to me eventually we'd still fvck up, so I deliberately dissolved things quickly so she could urgently move on.....we couldn't be friends cos that didn't really sit down well with her she kept on deviating so I packed my bags and left to avoid further "dragging with someone's feelings" although that was never in my intentions initially
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 2:39pm On Jun 11, 2022
Onariii:

Cero is already used to me, extremely used to me she understood when I didn't check up on her ranging from a 3days to a week, at a level she understands my privacy, I don't have to teach her anything about me all over again, any other girl I'll have to keep on constantly apologizing and explaining myself until we split up "badly"
She knows my flaws and everything, majority of our issues were caused by me it's something I don't ever really want to admit to her, somehow I always like keeping her on her toes...... there's no other option for now she loves me a lot, I only go about calling it an obsession, If I've tried to keep her away and it proved futile then maybe it's time I give her a break......if she's really serious about switching to my school then I may consider her, just test running
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 2:43pm On Jun 11, 2022
Karrtel:

I neva knew they'll come a time when your own relationship wahala go big pass my own grin

I trust you bro do whatever you feel is good enough for you wink but no go give girl belle o grin I dey sound am as warning seriously undecided
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 2:55pm On Jun 11, 2022
Karrtel:

So make I understand undecided
Your main reasons are cero unlike any other girl is already used to your modus operandi? And at such can endure your behaviors dished out to her? E.g beating, shouting, constant mood swings, so una just be like kim and kanye grin already he has dated 9 girls in less than a year and he's still currently single which means the only woman who can endure kanye is kim else he die alone without ever gettin' into a stable relationship

Na now wey I don finally understand your matta grin but you better make sure no matter how e dey make u no ever beat am again becos the beating wey you give her last time no difference between her face and lil frosh girlfriend face....I been dey tell u say u get luck she no carry am go tell her papa
Re: Gjhgjghkjlhjlhlh by Nobody: 2:56pm On Jun 11, 2022
Omo guy I don go

Do arrange another watsap abeg

(1) (Reply)

Watford FC Confirms The Return Of Peter Etebo To His Parent Club, Stoke City / Michael Owen Makes Major Liverpool Claim After 'frantically Disheartening' / We Graudually Having Back Our Football Again As Messi And Cr7 Is Bowing Out

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.