₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,290 members, 8,439,768 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 10:59 PM

Toggle theme

Difference Between Security/gateman - Education - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralEducationDifference Between Security/gateman (782 Views)

1 Reply (Go Down)

Difference Between Security/gateman by Satan01(op): 7:14pm On May 26, 2022
The meaning of GATEMAN is a man who tends a gate; especially : one who checks and supervises the traffic that flows through a gate.
Re: Difference Between Security/gateman by Satan01(op): 7:18pm On May 26, 2022
SECURITY : A security guard is someone whose job is to protect a building or
to collect and deliver large amounts of money.




but Nigerians can't differentiate BTW the 2 ,,,many people are doing 2 works as 1 and don't know becoz of ignorance and mostly iliteracy
Re: Difference Between Security/gateman by Boogyman557: 7:20pm On May 26, 2022
Holly Gram cool True talk Man..


E get one company like dat wey I de go deliver WEED..


Der GATE man de help dem clean office and dem no de pay d man Shi Shi..


Dem don turn the man to MUMU..


Dem don turn PESIN PAPA to MUMU!


Sometimes if I go deliver WEED, the man go de task me money but I go reason am sey, Oga u de fo 2 work NAA, GATE man and cleaning job.. em go yan me sey dem no de pay am for the cleaning JOB...


I go just reason am 5h and go my WAY...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
Re: Difference Between Security/gateman by Satan01(op): 7:34pm On May 26, 2022
Boogyman557:
Holly Gram cool True talk Man..


E get one company like dat wey I de go deliver WEED..


Der GATE man de help dem clean office and dem no de pay d man Shi Shi..


Dem don turn the man to MUMU..


Dem don turn PESIN PAPA to MUMU!


Sometimes if I go deliver WEED, the man go de task me money but I go reason am sey, Oga u de fo 2 work NAA, GATE man and cleaning job.. em go yan me sey dem no de pay am for the cleaning JOB...


I go just reason am 5h and go my WAY...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
u see wetin poverty cause huh in a saner country ,he go dey collect the 2 salary togeda
1 Reply

Gateman At De Born Grate School, Aba Defiles 3-Year-Old PupilStudents Surprise School Gateman With Car Gift, Man Shed Tears (VIDEO)Difference Between "AM" And "I'M"234

ASUU Extends Strike By 4 WeeksInstallapps.com Reviews: My Experience With InstallappsTop 5 Countries To RELOCATE To EASILY By 2025 As A Nigerian Or African