Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,765 members, 7,817,108 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1943490 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1341) (1342) (1343) (1344) (1345) (1346) (1347) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dyydxx: 2:38am On Aug 14, 2022 |
The babe wan cry o..........she's pained too....wahala be like love life on live TV o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 2:38am On Aug 14, 2022 |
thatigboman1: I was scared she was going to see someone 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:38am On Aug 14, 2022 |
Omor the gumbody don tire Bella! Sheggz come dey like her shadow |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:39am On Aug 14, 2022 |
scondy: He go beg her, and I no trust say she go fit hold her ground. Na why dem suppose increase the prayers for her head. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:39am On Aug 14, 2022 |
@safarigirl, shey we no go intensify this KABASH Bella is been emotional and might consider sheggz But I pray she ends it tho and play the main game |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 2:39am On Aug 14, 2022 |
The reason is simple. He realizes Groovy is living his fantasy dyydxx: 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:39am On Aug 14, 2022 |
Omo , Bella dey cry o 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:39am On Aug 14, 2022 |
1stSonOfLucifer: Make I go wake our in-law, Flavour, make he join body. We will need all the hands we can get. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:39am On Aug 14, 2022 |
Abeg nor vex wetin sheggz do to her way she decide to end am...she is even crying! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 2:39am On Aug 14, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:40am On Aug 14, 2022 |
Our secondary school girl is crying oo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 2:40am On Aug 14, 2022 |
Wetin I dey watch so.... Kayode abeg show me awon alarubarika.. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissSpirine(f): 2:40am On Aug 14, 2022 |
Bella is crying |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 2:40am On Aug 14, 2022 |
carammel: The script dey tire am....so he looses guard once a while .. He really insulted the girl....we didn't just hear and he is refusing to address it... Bella is crying so much...make hello people begin pray on.. this cry na just the beginning....Bella...ur mothers prayer is working.....ruuuuuuun.... 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Beorn: 2:40am On Aug 14, 2022 |
Bella is crying. Awwnnn. Now I want to really know what Sheggz said to her unprovoked that got to her. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:40am On Aug 14, 2022 |
Sheggz and Bella inside toilet |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 2:40am On Aug 14, 2022 |
Bella is crying... Según don finally deactivate her defence. This babe don fall yakata. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 2:40am On Aug 14, 2022 |
Eeghe:dokita. She wants to look nice to bed 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dyydxx: 2:41am On Aug 14, 2022 |
Breaking news Bella dey cry o..... she talk say na game to sheggs That she has ended it Sheggs tryin to beg She is determined to end things But I guess we will have to wait and see whether she means it |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 2:41am On Aug 14, 2022 |
Demnan:Possibly. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ewoma45(f): 2:41am On Aug 14, 2022 |
Did he just say 'I love you'. Lol. Wetin be this abeg? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:41am On Aug 14, 2022 |
May this be permanent o-o. Ships don scatter tire tonight. Many ship Don fly over board Sheggz a player tho. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:41am On Aug 14, 2022 |
Bella believes Sheggz is playing a game or script and she doesn't want to be part of it! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 2:42am On Aug 14, 2022 |
scondy: Exactly the case , he don loose guard this one . No way to play himself out of the mess . He wan use love love cover am , Bella no gree . 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 2:42am On Aug 14, 2022 |
Beorn: It must really be harsh Cause even Sheggz refused to say anything about it |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 2:42am On Aug 14, 2022 |
safarigirl: Serious increase...... I am also praying along.....cos the girl na small girl...she isn't really experienced like that 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 2:42am On Aug 14, 2022 |
Na war oh.. Why is Bella crying like this? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 2:43am On Aug 14, 2022 |
I can't believe camera has been inside toilet this long Content O porr, even inside toilet 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Beorn: 2:43am On Aug 14, 2022 |
Sheggz seems like a kind of man that downplays something serious and uses laughter and lots of vocabs to gloss over it. Why can't he address the issue? If he addresses it and apologize, Bella would be placated. His refusal to address it is the main problem. 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:43am On Aug 14, 2022 |
Kayode óò. Lemme go back to phyna house. Content plenty Sha. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dyydxx: 2:43am On Aug 14, 2022 |
eleshin: No she's crying cos she said she has ended things with him. He shouldnt call her babe or any love words again. He shouldn't touch her We will have to wait to see how sincere she is or whetehr she still dey vex |
(1) (2) (3) ... (1341) (1342) (1343) (1344) (1345) (1346) (1347) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |