Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,656 members, 7,823,860 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 04:39 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1951106 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1806) (1807) (1808) (1809) (1810) (1811) (1812) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fineboynl(m): 12:25am On Aug 21, 2022 |
E be like chomzy de like chizzy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 12:25am On Aug 21, 2022 |
Diana |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 12:25am On Aug 21, 2022 |
This Biggie's house is cursed abeg. Na man dey make her rake like this? Wetin be this? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:25am On Aug 21, 2022 |
Chichi and Deji I see you guys in the corner |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 12:25am On Aug 21, 2022 |
Giddy the 2nd Groovy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:25am On Aug 21, 2022 |
Giddyfia really played Diana, I remember him begging on his knees and asking other people to beg her, now he is moving to another girl. But Diana is stupid for fighting Rachel, she is not the problem 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:25am On Aug 21, 2022 |
Dianna vs Rachael |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dimexilux(m): 12:25am On Aug 21, 2022 |
Chai Allyson... That is massive and huge |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 12:25am On Aug 21, 2022 |
At the if Biggie doesn't get a room for Chizzy & Chomzy one of them would move to the other's level this hight, Kilode |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:26am On Aug 21, 2022 |
Giddyfia don cause trouble..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MasterSteps: 12:26am On Aug 21, 2022 |
Rachel is looking hot tonight Diana VS Rachel |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Uwosom: 12:26am On Aug 21, 2022 |
Allyson has fallen yakata for Hermes 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:26am On Aug 21, 2022 |
Na Amaka Diana suppose face oo.. why she dey face Racheal |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:26am On Aug 21, 2022 |
The women this season are all down bad. God please 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:26am On Aug 21, 2022 |
carammel: She’s been saying It since afternoon that giddy’s touch touchy with Rachael is giving her HBP |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:26am On Aug 21, 2022 |
Deji kuku chop chi chi face |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 12:26am On Aug 21, 2022 |
Nawa! I don laugh tire. Diana because of giddy. Why Rachael though and not Amaka? 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:26am On Aug 21, 2022 |
Why call the gal ashawo. You left the real ashawo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 12:27am On Aug 21, 2022 |
Uwosom:Confirm….Gorimapa don loyal at last 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:27am On Aug 21, 2022 |
Whitemoney's favourite song |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:27am On Aug 21, 2022 |
Demnan: She is reading the whole situation wrong, this really interesting..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:27am On Aug 21, 2022 |
Groovy tongue must be numb by now. No way he’s enjoying these kisses with Phyna |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 12:27am On Aug 21, 2022 |
Its either Chi Chi is a bad kisser or Deji is a bad kisser .Everytime I see them kiss there is something off about the kissing . 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by VictorIfe(m): 12:27am On Aug 21, 2022 |
which kin girls be these ones sef fight fight over man |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 12:27am On Aug 21, 2022 |
2 Edo girls fighting |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:27am On Aug 21, 2022 |
Amya:You are so serious with your Smirnoff gist.. This season na women dey chase men.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 12:27am On Aug 21, 2022 |
Women!! Just look at Amaka laughing at Diana, her supposed friend. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tooexclusive: 12:27am On Aug 21, 2022 |
Bella isn’t thick skinned... she is a lady that will easily fall prey to emotional wrecks... she uses those hard girl stuff to cover her weaknesses . God help her choose a better man for her. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:27am On Aug 21, 2022 |
But Rachel was actually trying to talk to Gidifaya about him ignoring Diana. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 12:27am On Aug 21, 2022 |
Biggie, who are we disqualifying next? 6 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 12:27am On Aug 21, 2022 |
Geezeem: Lol at the expenses of Rachel who wants to kiss away the alcohol in her system, Dullings |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:27am On Aug 21, 2022 |
Please, when are we evicting Eloswag? I no dey like people wey dey interrupt fight |
(1) (2) (3) ... (1806) (1807) (1808) (1809) (1810) (1811) (1812) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |