Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,159 members, 7,860,146 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:47 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (267) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1975719 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (264) (265) (266) (267) (268) (269) (270) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:35pm On Jul 28, 2022
Forget say Allyson na gorimakpa, she carry better ukwu abeg .

Person fit dey nack am doggy dey tap the head grin grin grin

10 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:35pm On Jul 28, 2022
Allysyn and Hermes look good together sha tongue
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:35pm On Jul 28, 2022
Oshokhai69:
Doyin entered the pool with her period embarassed

Have you heard of Tampons Very absorptive, can swim with it.

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:35pm On Jul 28, 2022
Oshokhai69:
See wakanda yansh shocked
She be Okoye, the head guard.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:35pm On Jul 28, 2022
Hermes na mad man abeg grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:35pm On Jul 28, 2022
Oshokhai69:
See the guys for trenches dey do their own party. Dem just be like day and night compared to those guys for main house grin

Where Biggy dem find these trenches people ? undecided
The same thought i’m having.
The look of the house alone reminds me of Nigeria problem.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 10:35pm On Jul 28, 2022
Which kain dance wey Hermes and Eloswag com dey dance be this so? grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:36pm On Jul 28, 2022
Adekunle is overwhelmed grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:36pm On Jul 28, 2022
This is wickedness biggie…

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:36pm On Jul 28, 2022
Hermes and Eloswag grin na this kind energy I dey find abeg
While Chichi is the hype woman for the ladies.
She is fully ready to enjoy herself tonight grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sunnymix: 10:36pm On Jul 28, 2022
;DDiana no wan open
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by braimeddy: 10:37pm On Jul 28, 2022
BBN wan just finish person data with dis deir 2 channels. Watching 198 in main screen and 199 using dstvnow

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 10:37pm On Jul 28, 2022
bentenny:
Omor sheggz go rock another babe nah sad sad
Them carry Bella swear for U?
Ozo and Saga pro max grin grin
Sheggz and Groovy are becoming simps
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 10:37pm On Jul 28, 2022
Chiefheywhy:
Forget say Allyson na gorimakpa, she carry better ukwu abeg .

Person fit dey nack am doggy dey tap the head grin grin grin
No be small thing .she go sabi do I tell you
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chinachriss(m): 10:37pm On Jul 28, 2022
Shebi, Doyin said she's on her period. What is she doing inside the pool?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 10:37pm On Jul 28, 2022
why are island partying? they win task?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sunnymix: 10:37pm On Jul 28, 2022
Eloswag correct guy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:37pm On Jul 28, 2022
I think Hermes will be the Cross and Kidd of this seasongrin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:38pm On Jul 28, 2022
Oshokhai69:
Adekunle is overwhelmed grin grin

Too many sexy girls, he is thinking should he stay on Bella or give into Allysun. Time will tell grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 10:38pm On Jul 28, 2022
Chomzy can really twerk oh! G’damn

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:38pm On Jul 28, 2022
Eloswag only you don rock 3 babes grin grin grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:38pm On Jul 28, 2022
See Chomzy oo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:38pm On Jul 28, 2022
Who be this wey eloswag dey rock for inside pool ? Be like say na 3-0 @safarigirl grin cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 10:38pm On Jul 28, 2022
Eloswag ha
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 10:38pm On Jul 28, 2022
Big booties everywhere

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:38pm On Jul 28, 2022
Eloswag grin naso my geee
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:38pm On Jul 28, 2022
Chomzy okpo vibes detected lipsrsealed
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:38pm On Jul 28, 2022
Is either eloswags is drunk tonight or I don't really know him lipsrsealed

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 10:39pm On Jul 28, 2022
Yes o, my Beauty representing. She don go turn up. cool

Biggie why una no mix these 2 houses for the pool party nah? I wanted to check something. wink
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:39pm On Jul 28, 2022
Èlò Rocking every available yansh.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:39pm On Jul 28, 2022
Oh My God, the temptation to touch and more is too much in there. The guys are controlling themselves well.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:39pm On Jul 28, 2022
Why dem dey sweat for trenches like this? PharmSavi don sweat like who go work for site


Big Brother should increase the A/C abeg

(1) (2) (3) ... (264) (265) (266) (267) (268) (269) (270) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.