Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,340 members, 7,839,605 topics. Date: Saturday, 25 May 2024 at 01:07 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1960952 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2664) (2665) (2666) (2667) (2668) (2669) (2670) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 8:45pm On Sep 01, 2022 |
Filly3: It depends on your location |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 8:45pm On Sep 01, 2022 |
1,760,000 million won 440,000 each |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 8:45pm On Sep 01, 2022 |
make doyin get in Quidax business well tonight abeg... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alheeri: 8:45pm On Sep 01, 2022 |
ItisHi:Is it 1.76m frm the 10mil, I don't want to watch the game |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:45pm On Sep 01, 2022 |
Make chizy hold the money sha, e go sabi spread am |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:47pm On Sep 01, 2022 |
Lol this guys don’t watch football Jesus … 2010 I was shouting |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 8:47pm On Sep 01, 2022 |
How the phuck do they not know about the Yakubu Aiyegbeni miss in 2010? Excuse me? Gosh! This is so disappointing 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 8:47pm On Sep 01, 2022 |
Alheeri: Yes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 8:47pm On Sep 01, 2022 |
ersonleads:I want to to shake Ur head... Shake it well...are u shaking it... Can u feel your brain.. 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 8:48pm On Sep 01, 2022 |
Bryan don mislead him team. Lol. Major loss |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 8:48pm On Sep 01, 2022 |
The questions are hard o ....omo ko easy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:48pm On Sep 01, 2022 |
safarigirl:like Omoh so simple, people no dey watch football, nawa |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 8:48pm On Sep 01, 2022 |
Whoreniella
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 8:48pm On Sep 01, 2022 |
This team of Doyin and Bryann will fight...they've started talking you shoulda, coulda |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 8:48pm On Sep 01, 2022 |
safarigirl: It was so famous.. The entire Nigeria knew it. Even people that hate footgall knows it World cup Chizzy is wasted |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by crystalpapers(m): 8:48pm On Sep 01, 2022 |
Will you get out of here You better take time make I no forget teeth for your yansh. I will bite you the hyena way now.
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 8:48pm On Sep 01, 2022 |
Dannyxy: I know it’s wrong but I can’t stand men who don’t watch football sheesh I had a good guess here |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 8:48pm On Sep 01, 2022 |
They shd have shared it in 3 equal parts |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 8:49pm On Sep 01, 2022 |
Dannyxy: Iconic Danny...what's the game about? I see them dropping coins in some trays with alphabet! I don't get? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 8:49pm On Sep 01, 2022 |
Dannyxy: Like, what manner of rubbish? Very easy question. Dem pack something go 2006, were we in World Cup in 2006? Two whole grown men, neither of them know anything about the World Cup. It was the simplest question. Dem dey talk, "You shouldn't have picked number one", who no sabi that miss? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:49pm On Sep 01, 2022 |
Make una dey try watch football and other things |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 8:49pm On Sep 01, 2022 |
safarigirl: So my wifey na united fan, I hope you have ur asthma pump by your side |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 8:50pm On Sep 01, 2022 |
Doyin is worthless.... She just lost them games |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 8:50pm On Sep 01, 2022 |
These ones don't know about team work Bryann had correct answer, Doyin go pack half put inside wrong answer |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 8:50pm On Sep 01, 2022 |
Ehya ....I feel for them o ....loosing money |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 8:50pm On Sep 01, 2022 |
These team are so disjointed... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 8:51pm On Sep 01, 2022 |
Manchester United 1-0 Assnal were coming for you |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 8:51pm On Sep 01, 2022 |
Doyin is a very stupiiiid girl |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:51pm On Sep 01, 2022 |
Bryann carrying his team sha |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 8:52pm On Sep 01, 2022 |
Na Bryann wan even help team. And dem say he been dey sleep Na that Yakubu question pain me pass |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 8:52pm On Sep 01, 2022 |
safarigirl:Sabi sabi too dey that girl body jare...and she's sharp o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:52pm On Sep 01, 2022 |
Chizzy na minus one… they could have based vi |
(1) (2) (3) ... (2664) (2665) (2666) (2667) (2668) (2669) (2670) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |