Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,741 members, 7,862,425 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 04:23 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (271) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1978553 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (268) (269) (270) (271) (272) (273) (274) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:55pm On Jul 28, 2022
Dannyxy:
This is wickedness biggie…

Sebi u say na una this night....loool...

I peeped in the Amaka rocking it ...pharmisavvi don dance commot shirt...kess and ilebaye dey support....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:55pm On Jul 28, 2022
Biggie should please join the houses, make Beauty come carry her property

Wetin be this abeg?

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:56pm On Jul 28, 2022
Giel:
Sheggz and Bella ship or not. Leave each other small.

Where is Eloswag to rock Bella?
As in ehhh
I just wish say nah Bryan dey this house cheesy cheesy
See Hermes grin grin grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:56pm On Jul 28, 2022
Oshokhai69:
Trenches party be like cult boys initiation night grin

Your mouth ehen grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 10:56pm On Jul 28, 2022
Groovy shouldn't near my beauty sha

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:56pm On Jul 28, 2022
Una think say ds Hermes dey alright? Hmmmm I dey talk my own.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:56pm On Jul 28, 2022
This shegz and Bella are doing themselves great disservice by this gum body....make them no end up like lilo and Eric o

10 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 10:56pm On Jul 28, 2022
This Chomzy dey too enter my eyes o

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 10:57pm On Jul 28, 2022
Chomsy no gree o

Eloswag shuu calm down smoh
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:57pm On Jul 28, 2022
Bella caught Shegzy staring at Chichi’s bum and stylishly pulled him away to play
Wiles cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:57pm On Jul 28, 2022
safarigirl:
Biggie should please join the houses, make Beauty come carry her property

Wetin be this abeg?

First time in a long while wey i dey see you use memes . Be like say the matter really pain you grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 10:57pm On Jul 28, 2022
scondy:

I no wan talk am .....who tell Bryan say he get career for music?
Once them do dada, wear earring....them.don turn artiste...
go and visit his page before concluding
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:57pm On Jul 28, 2022
Omor Kayode no know which place to view grin grin
Booty every where
Chiomzy dey rock joor grin grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:57pm On Jul 28, 2022
Chomzy! Chomzy! I believe your government die!


No Chomzy slander must happen on this thread henceforth

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:58pm On Jul 28, 2022
scondy:


I no wan talk am .....who tell Bryan say he get career for music?

Once them do dada, wear earring....them.don turn artiste...

cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 10:58pm On Jul 28, 2022
Oshokhai69:
Wetin Pharmsavvy, Pink hair, Christy O, Lebayi, Daniela, Kess, Cyph and whaleed come find for Big Brother? They should all be mass evicted on Sunday angry
Christy
Cyph
Pharmsavi
Illebaye

Mark my words 2 out of these 4 will be first to get booted out
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:58pm On Jul 28, 2022
Biggaboi:

NEPA!
Don't say amen. E get why grin

I am sure they have a back-up generator for the back-up generator. I imagine how much they have spent on Diesel since Saturday cry cry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:58pm On Jul 28, 2022
This guy energy though

Them geh access to weed inside dat house?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:58pm On Jul 28, 2022
Big brother please put on the Ac for the trenches at least for Ilebaye's sake grin
She don fan herself tire grin
They are sweating so much

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 10:58pm On Jul 28, 2022
Adekunle grab knash, nobody send you to do the job of vulturebbqgrills

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:58pm On Jul 28, 2022
safarigirl:
Why dem dey sweat for trenches like this? PharmSavi don sweat like who go work for site


Big Brother should increase the A/C abeg

Them chop cake for afternoon..make them dooo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:59pm On Jul 28, 2022
Allysyn should allow Adekunle dance with Diana na, why is she colonizing the guy

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jack500: 10:59pm On Jul 28, 2022
See as yansh they waste, where did biggie get these gays?
How can you not rock yansh?

1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:59pm On Jul 28, 2022
iamyemiakins:
This Chomzy dey too enter my eyes o

She is tall and gangly. I am surprised she is rocking this night (and with that gawdawful bikini) cos I wouldn’t have expected her to her the moves she has displayed. Her body is as mobile as her face I see, lol!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:59pm On Jul 28, 2022
Geezeem:


I saw the poster sisterly
I am surprised they are already trending.
Naija self grin

Na so they hype Sheggz so tey... the boy wear baggy shirt enter house, still come dey follow woman about grin


If you want to talk to me, talk to me directly. angry

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Fkhalifa(m): 11:00pm On Jul 28, 2022
iamyemiakins:
This Chomzy dey too enter my eyes o
No be only you o
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:00pm On Jul 28, 2022
Chiefheywhy:


First time in a long while wey i dey see you use memes . Be like say the matter really pain you grin grin

Omo, E pain me die

Which kain gum body be this? By this time in Lockdown, Ozo was still too shy to admit he wanted to go for Nengi, but this Oga don buy land already.

What will happen by Week 6?

I have seen enough! If these Island people don't have it in them, I will either need someone to come from trenches and do the needful, or a new Housemate

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:00pm On Jul 28, 2022
scondy:


Sebi u say na una this night....loool...

I peeped in the Amaka rocking it ...pharmisavvi don dance commot shirt...kess and ilebaye dey support....
why biggie dey treat them like less privileged, it’s not good..

But chomzy is giving me good value grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 11:00pm On Jul 28, 2022
MissAnneboleyn:


Fit, athletic body and toned abs, what is not to like? Is it because she has humble breasticles and butttocks??
Ehn nah
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:00pm On Jul 28, 2022
safarigirl:


See, na Chomzy I dey feel pass for this party now. She and Elo
as in, she is so attractive right now

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JBoss25(m): 11:00pm On Jul 28, 2022
Back
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:01pm On Jul 28, 2022
I’m convinced that trenches was originally meant for GoTV. Na because of all the noise wey ppl make dem change mind. Which kind house and house mates be this sef? grin

8 Likes

(1) (2) (3) ... (268) (269) (270) (271) (272) (273) (274) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.