Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,472 members, 7,854,060 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 10:11 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (318) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1972899 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (315) (316) (317) (318) (319) (320) (321) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by GODPUNISHALABI: 8:21pm On Jul 29, 2022
Sheggz just dey form fine boy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:21pm On Jul 29, 2022
Energy no dey Island like that but their anthem is cool too
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 8:21pm On Jul 29, 2022
scondy:
I don't just like why level 2 are seeing it like fight...can hear phyna throwing shade...

E no reach na
It's not fight nah... It's cruise grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 8:21pm On Jul 29, 2022
But what is Sheggz feeling like? Abeg shake body and sing grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 8:21pm On Jul 29, 2022
Timid ass Shegz hiding for back angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:21pm On Jul 29, 2022
Shout out to the rap from Adekunle.

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 8:21pm On Jul 29, 2022
MizzD:
They look like proper trenches sha

Even tonight’s win won’t change that grin


Na proper Trenches dem be

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 8:21pm On Jul 29, 2022
eleshin:
Phyna say dem think say na to get fine boys.

Silly girl! I heard it.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by homesteady(m): 8:21pm On Jul 29, 2022
Sheggz is too big to participate in the anthem?

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:21pm On Jul 29, 2022
Giddyfia fake hype man.. the voice don go

Eloswag forgot his lines? grin

Im embarrassed .. lmao

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 8:22pm On Jul 29, 2022
Kunle dey freestyle, abi na wetin i hear so grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:22pm On Jul 29, 2022
safarigirl:
Na Phyna and Bryann be the talent outlets for Trenches.

Normal normal , it wasn’t hidden !
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ariyke: 8:22pm On Jul 29, 2022
Islanders no just follow for this night abeg

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nickymezor(f): 8:22pm On Jul 29, 2022
Dry song by Level 1 undecided angry

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by GODPUNISHALABI: 8:22pm On Jul 29, 2022
Na sheggz go make level 1 lose him no dey active
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 8:22pm On Jul 29, 2022
Its Sheggz little input for me cheesy cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sunnymix: 8:22pm On Jul 29, 2022
Sheezg na bush boy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:22pm On Jul 29, 2022
Who was the trenches Housemate that was shading Islanders? Not cool. Island didn't shade them at all.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 8:22pm On Jul 29, 2022
hunger never wire islanders grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 8:23pm On Jul 29, 2022
Giel:
Energy no dey Island like that but their anthem is cool too

Just Dey fight for Island , who send you ?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:23pm On Jul 29, 2022
Islanders na rubbish people ah swear, hunger will bring the best in them, they are talented, but they have been too comfortable…

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 8:23pm On Jul 29, 2022
safarigirl:
Na Phyna and Bryann be the talent outlets for Trenches.
why is Khalid name not here angry

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 8:23pm On Jul 29, 2022
Just wondering how this guyz will feel coming out too see that dey actually refer to them as trenches guyz and their counterpart Islanders

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:23pm On Jul 29, 2022
A little more energy and Island would have done better.
I give it to Trenches for their energy.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by realhovaps(m): 8:23pm On Jul 29, 2022
Sorry be like Na level 1 this hunger go beat o

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 8:23pm On Jul 29, 2022
How am I going to watch both houses after this task cos I will want to hear all they have to say about each other after seeing each other dressed up.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Psychedelia(m): 8:23pm On Jul 29, 2022
Oshokhai69:
Timid ass Shegz hiding for back angry

Na only when dem mention SHIP hin peh-niss go stand grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 8:24pm On Jul 29, 2022
Dannyxy:
Islanders na rubbish people ah swear, hunger will bring the best in them, they are talented, but they have been too comfortable…
Exactly

Brain re-setting hunger is needed
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:25pm On Jul 29, 2022
Wetin Sheggz and Phyna do
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 8:25pm On Jul 29, 2022
Chai. Big brother, punishment or reward?
Sheggz and Phyna to step forward
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 8:25pm On Jul 29, 2022
Eloswagg forgot his lines, Adekunle had to step in.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 8:25pm On Jul 29, 2022
Ha. Thank you Big brother for this

Ask them if they would like to join us as viewers?

Let the drama begin….

(1) (2) (3) ... (315) (316) (317) (318) (319) (320) (321) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.