Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,469 members, 7,843,443 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 04:59 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1962511 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3464) (3465) (3466) (3467) (3468) (3469) (3470) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 1:05am On Sep 18, 2022 |
What you beg to get, you keep begging to keep 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 1:05am On Sep 18, 2022 |
safarigirl: He danced near chomzy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 1:05am On Sep 18, 2022 |
DamianX: I did |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 1:05am On Sep 18, 2022 |
DamianX:they for just do am the way Glo does theirs, paste it at the bottom of the screen |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:05am On Sep 18, 2022 |
People wey we pack vote , even campaign for their more than they will ever do for him , despite attacking Bryann all season dey threaten me with “hating Bryann “ I sure say the vote I give adekunle last week go pass the vote you will give him all season, from me and my people, but e dey threaten me 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HIGHESTPOPORI(m): 1:06am On Sep 18, 2022 |
These girls are stressing Groovy too much, because of them Groovy can't rock Chomzy, still dey are complaining. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 1:06am On Sep 18, 2022 |
Hermes go and sleep abeg |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 1:06am On Sep 18, 2022 |
Dannyxy: Dom Perignon for appeasement |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 1:06am On Sep 18, 2022 |
iamyemiakins:See bress for outside 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 1:06am On Sep 18, 2022 |
ItisHi:I immediately thought of Beauty when I watched the Agbero being dramatic. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:06am On Sep 18, 2022 |
Nexus25: I'm actually leaning towards that right now. Because what is this talk about Groovy dancing with some other girl? She's not being truthful at all. And what is this, "He danced with other girls" talk? It's giving Beauty and her own accusations. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 1:07am On Sep 18, 2022 |
Geezeem: Flesh and blood did not reveal this to you 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JBoss25(m): 1:07am On Sep 18, 2022 |
I no just like this Phyna babe 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:07am On Sep 18, 2022 |
Lauryn41: But he did not dance WITH Chomzy 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 1:07am On Sep 18, 2022 |
I was able to scan the QR code this time around, na link to sign up on Quidax dem embed for there jare 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 1:07am On Sep 18, 2022 |
NozinoGroup:did you get anything,? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 1:07am On Sep 18, 2022 |
Drunkard! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 1:07am On Sep 18, 2022 |
Boring drama.
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 1:08am On Sep 18, 2022 |
Phyna is disgusting 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:08am On Sep 18, 2022 |
Na every Saturday night we dey see film from Phyna. Eloswag and Hermes come dey here dey drag mumu talk with her. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 1:08am On Sep 18, 2022 |
Omo see as Hermes & Elo carry Groophy on top their head. Phyna wise up o, Groovy no be am. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 1:08am On Sep 18, 2022 |
Lauryn41:Now you'll understand why Eloswag is involved. Fear of losing Chomzy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 1:08am On Sep 18, 2022 |
See phyna's titties |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JBoss25(m): 1:08am On Sep 18, 2022 |
Adekunle will win bbn this i have seen 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 1:09am On Sep 18, 2022 |
1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 1:09am On Sep 18, 2022 |
iamyemiakins: But you don put email already click continue sef Tell us if ee sup o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JBoss25(m): 1:09am On Sep 18, 2022 |
Lauryn41:Person wey talk say she go rape Groovy, that girl no well at all |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:10am On Sep 18, 2022 |
Lol. Phyna don dey tell Eloswag say he phuck things up, so, he join for wetin carry her reach Groovy. Say na he say make she wait for one week. LMAO. Please dear 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 1:10am On Sep 18, 2022 |
Like phyna like Beauty dem no go let my guy drink water drop cup.... 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JBoss25(m): 1:10am On Sep 18, 2022 |
davodyguy:Na BBN Katsina she go win |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 1:10am On Sep 18, 2022 |
JBoss25:With bandwagon Bryan and Phyna's supporters? I doubt. Even though I want it to be as you said, but it may not happen 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 1:11am On Sep 18, 2022 |
iamyemiakins: Nr mind them. |
(1) (2) (3) ... (3464) (3465) (3466) (3467) (3468) (3469) (3470) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |