Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,767 members, 7,862,503 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 06:21 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (419) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1978659 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (416) (417) (418) (419) (420) (421) (422) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:19am On Jul 31, 2022
Amaka you like dotun? .. lmao
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 1:19am On Jul 31, 2022
Awwnnn... Chomzy the dirty girl
safarigirl:
Bryann said he felt bad, because he and Diana were vibing, and then Diana went to get a phone to video them, na so Chomzy hold am
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 1:19am On Jul 31, 2022
Giel:


For over 30 minutes now Daniella dey caress neck. grin

She needed it, lol. Bryan has really dealt with her self esteem, so it’s good for her.

Make she carry go, abeg. I like this for her. tongue

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:19am On Jul 31, 2022
Meanwhile I need amaka dragged with her hair, balls if she has any. The girl likes to cap nonsense.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Mystixxal: 1:19am On Jul 31, 2022
Allysyn with the hot body. voice is hoarse and not appealing. Kunle dey try

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 1:20am On Jul 31, 2022
Mystixxal:
for small Daniella mind, she intend to use Khalid to trigger or make Bryann jealous. Bryann wey na ashewo himself.
I trust Bryann

The idiot go sit down near them with no stress or feelings

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:20am On Jul 31, 2022
iamyemiakins:
How Sheggz went from being a potential Alpha Male to being a potential simp is baffling undecided
grin grin

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 1:20am On Jul 31, 2022
This Jew man Khaleed go think say he don get babe. Not knowing that he’s just being manipulated and being used as part of the girl grand plan angry

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:20am On Jul 31, 2022
I can’t look at cyph the same way again angry angry

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 1:20am On Jul 31, 2022
safarigirl:
Groovy don dey rub woman body, person wey never finish dey beg over his party shenanigans.

He go beg tire for this show. Tobi Lite
But Sheggz no do reach like this before una tag am simp oooo

Groovy is replacing Sheggz sha

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 1:21am On Jul 31, 2022
PrincessEstates:


She needed it, lol. Bryan has really dealt with her self esteem, so it’s good for her.

Make she carry go, abeg. I like this for her. tongue
Are you seeing her shaking her ass. Person wey no gree dance for party don shake ass for mirror.
Daniella my baby

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:21am On Jul 31, 2022
Ilebaye and Bryan I like their ship.

But illebaye might fall in love in the long run… this friendship with benefits dey are trying to do. lipsrsealed

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AmehTsaev: 1:21am On Jul 31, 2022
Bryann has real alpha male energy

12 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 1:21am On Jul 31, 2022
Who provoke Beauty?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 1:21am On Jul 31, 2022
UncannyGenius:
Doyin reminds me of a small girl whose family are neighbors in the next compound. She and the girl bears a striking resemblance. They are both slim.
I hope you haven't started Cyphing the small girl

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sonymax16(m): 1:22am On Jul 31, 2022
I dey tell u
Giel:
Amaka and Chichi I no even know who worse pass. All talk no action.
Na Just mouth dem get.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:22am On Jul 31, 2022
MizzD:
I can’t look at cyph the same way again angry angry
loool Kai trenches spices..

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 1:22am On Jul 31, 2022
Adekunle and Allyson are a boring pair..

Who will give me the ship I like bayii?

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AmehTsaev: 1:23am On Jul 31, 2022
Amaka is delusional sha

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 1:23am On Jul 31, 2022
MizzD:
I can’t look at cyph the same way again angry angry

grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 1:24am On Jul 31, 2022
Clement1111:

I trust Bryann

The idiot go sit down near them with no stress or feelings

The guy no send am. Na Diana dey his mind.

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 1:25am On Jul 31, 2022
Shegzz is not leaving Bella's a$$. He is trailing behind like fly after poop
Clement1111:

But Sheggz no do reach like this before una tag am simp oooo

Groovy is replacing Sheggz sha

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 1:25am On Jul 31, 2022
Giel:

Are you seeing her shaking her ass. Person wey no gree dance for party don shake ass for mirror.
Daniella my baby

She’s getting her groove back.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:25am On Jul 31, 2022
Clement1111:

But Sheggz no do reach like this before una tag am simp oooo

Groovy is replacing Sheggz sha


LOL

Abeg abeg abeg, Sheggz is extraordinary

You think say Sheggz even get mind reach to rub woman body like Groovy? You see how many babes Groovy rock? Meanwhile Sheggz comot from party room dey whine about Bella dancing with others.


Two of them get their levels, but at least Groovy is ready to beg afterwards, he no dey fear to commit first. Dem no born Sheggz to even commit.

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 1:25am On Jul 31, 2022
MizzD:
I can’t look at cyph the same way again angry angry
Day 6, your fav don already dey miss road

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 1:25am On Jul 31, 2022
Dannyxy:
Ilebaye and Bryan I like their ship.

But illebaye might fall in love in the long run… this friendship with benefits dey are trying to do. lipsrsealed
If she fall in love

We move on to the island
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 1:25am On Jul 31, 2022
Nigga pls... leave AA alone naah... which kind hyena laugh be this? lipsrsealed

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:25am On Jul 31, 2022
PrincessEstates:


Yeah, she did. Same way that Doyin reassured her that Chomzy no reach for where she dey...
Anything can happen between chomzy and groovy...Groovy is here for the fun.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:26am On Jul 31, 2022
This GiddyFia is so annoying and invasive

Adekunle and Allysyn are having a private conversation, and this yeye guy just jump enter bed dey laugh like who smoke laughing gas. He does not have any regard for people's spaces.

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:27am On Jul 31, 2022
MizzD:
Adekunle and Allyson are a boring pair..

Who will give me the ship I like bayii?

You will like entanglements

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 1:27am On Jul 31, 2022
iamyemiakins:

I hope you haven't started Cyphing the small girl
Tufiakwa! I'm not into little girls young enough to be my nieces. As I dey see am, I pray that the girl no go spoil when she enters secondary school.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 1:27am On Jul 31, 2022
Crayfish and ketchup inside noddles

How and why?

(1) (2) (3) ... (416) (417) (418) (419) (420) (421) (422) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.