Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,116 members, 7,811,136 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 02:09 AM

Dear Seun - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Dear Seun (388 Views)

Dear Seun... / Dear Seun, Possible Abuse Of Power By Mukina / Dear Seun Osewa.... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Dear Seun by KingofTheStreet: 1:23am On Jul 10, 2022
abeg nairaland don make enough money. For a better nigeria. Let anyone that wants to be a nairalander verify his or her identity. cest fini

1 Like

Re: Dear Seun by care4you: 1:29am On Jul 10, 2022
4q your ass hole

..

1 Like

Re: Dear Seun by jimmyolasun: 6:54am On Jul 10, 2022
Una no dey tire with this una opinion ontop another man business?? Everyone shaa get something talk, infact some go write epistle like say naa court case. If you all got something, why not create your own and let people visit... Abi no be person get naijapals and the rest??

Seun sef no dey reason una matter, naa before e dey reply some people but now, guy man don tire for una

2 Likes 1 Share

Re: Dear Seun by KingofTheStreet: 6:56am On Jul 10, 2022
jimmyolasun:
Una no dey tire with this una opinion ontop another man business?? Everyone shaa get something talk, infact some go write epistle like say naa court case. If you all got something, why not create your own and let people visit... Abi no be person get naijapals and the rest??

Seun sef no dey reason una matter, naa before e dey reply some people but now, guy man don tire for una
na only criminals dey fear to undergo verification. sorry but are you 1?

1 Like

Re: Dear Seun by KingofTheStreet: 6:57am On Jul 10, 2022
care4you:
4q your ass hole

..
criminals
Re: Dear Seun by care4you: 7:00am On Jul 10, 2022
KingofTheStreet:
criminals

Thank you!
I will take it as a compliment...

...

Re: Dear Seun by GeorgeNora: 12:25pm On Jul 10, 2022
jimmyolasun:
Una no dey tire with this una opinion ontop another man business?? Everyone shaa get something talk, infact some go write epistle like say naa court case. If you all got something, why not create your own and let people visit... Abi no be person get naijapals and the rest??

Seun sef no dey reason una matter, naa before e dey reply some people but now, guy man don tire for una
labadi69 grin
Re: Dear Seun by KingofTheStreet: 12:57am On Jul 13, 2022
For a better nigeria. Lets all make nairaland a better place,where international bodies can source for infos. i am made today cux of nairaland that i joined since 2013. my geng today is made of people i met here. my first millionaire status was from a nairalander’s guide. i know a guy that i invested 2m in his biz from NL but he ran with it recently. Let’s make our own great

1 Like

Re: Dear Seun by imagrg(m): 8:19am On Jul 13, 2022
I always wonder how seun's face looks like.

Let's know his biography too so that he can inspire others.
I've been on Nairaland on a different moniker since 2010 yet I know little or nothing about the MD. What A shame!

Is Seun hiding from public view?

1 Like

(1) (Reply)

Ikeja Residents, Can You Hear That Sound? / 10 Best OBS Studio Plugins For 2023 / It's The Bbc Lifestyle Channel

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.