Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,713 members, 7,820,493 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 03:52 PM

Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 - Sports (14) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 (54663 Views)

Croatia Vs Morocco: FIFA World Cup 3rd Place Match: (2 - 1) On 17th Dec 2022 / Atletico Madrid Vs Barcelona: Liga Iberdola Women Match 0 - 2 (Full Time) / Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by WowSweetGuy(m): 12:12am On Jul 23, 2022
mediclife1987:


Where you for meet am?
She sabi fvck?
grin
China. And yes she dey ride me sef. Cow girl
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by mediclife1987(m): 12:14am On Jul 23, 2022
WowSweetGuy:
grin
China. And yes she dey ride up sef. Cow girl

Wow, better enjoyment...
I dey try enter Ikom for Cross River, I hear sey some Cameroon girls full there...I wan come nack their kpekus for them wella...
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by WowSweetGuy(m): 12:19am On Jul 23, 2022
mediclife1987:


Wow, better enjoyment...
I dey try enter Ikom for Cross River, I hear sey some Cameroon girls full there...I wan come nack their kpekus for them wella...
grin be like u go like kpekus well o
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Johnlegacy57: 12:24am On Jul 23, 2022
Papichulostunne:
That female commentator name and pics pls.. The woman nah blast.. Very sentimental in her commentary
Amanda Dlamini

2 Likes 1 Share

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by mediclife1987(m): 12:27am On Jul 23, 2022
WowSweetGuy:
grin be like u go like kpekus well o

Na anus you like?
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by WowSweetGuy(m): 12:30am On Jul 23, 2022
mediclife1987:


Na anus you like?
I dey craze?! grin
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Doyou2019: 12:31am On Jul 23, 2022
Yankee101:
Even 3rd place?

You forget how we hailed them heroes for losing the Semi Final with 2-women down; a match they needed to have won in the first place.
Now, you're all sulking.
Mediocrity is king in Nigeria. Shame.

3 Likes

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Johnlegacy57: 12:37am On Jul 23, 2022
I swear this African cup of nations was stolen from Zambia. Those guys would have destroy Morocco.
South Africa will just submit the cup to Morocco tomorrow

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by fantasy2018: 12:58am On Jul 23, 2022
Pay them in time. I'm not surprise at all.

1 Like 1 Share

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by praisewhiteman(m): 1:39am On Jul 23, 2022
They failed to win bronze because somebody I know too well,later called them.

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by shegzy0514(m): 2:03am On Jul 23, 2022
mediclife1987:


Wow, better enjoyment...
I dey try enter Ikom for Cross River, I hear sey some Cameroon girls full there...I wan come nack their kpekus for them wella...
Na boki east dem dey for cross river. That bashua side dem full there

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by pargelenis(m): 2:36am On Jul 23, 2022
OGHENAOGIE:
what we need is look inward we need to develop female league in Nigeria and invest in coaching too some of our former falcons are now coaches like akide etc engage... I keep saying we don't need foreign coach for national Tim to believe our own give them that supports you give foreigners... Waldrum did nothing... AFrican female football has come of age... Especially now that every country is having a female league...
Yes I agree we need overhaul both at the women’s and men’s football. First we need to tackle our many other issues … 2023 hopefully.

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Stegano: 3:10am On Jul 23, 2022
Those who are saying that South Africa is going to give a cup to Morocco must remember that Banyana Banyana started off by beating Nigeria and everyone that followed. We also beat Zambia through that penalty because they fouled Seoposengwe inside the box. That should be a lesson to Nigeria, Cameroon and Zambia because they all base their game plan on using physical power than skill. If they continue to play that way, they will get lot of red cards at world cup. My girls are very skillful, smart and talented...and they are going to outfox Morocco in the final.

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Stegano: 3:12am On Jul 23, 2022
You must be crazy. No South African speak with a west African accent. That commentator is your fellow west African.

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Stegano: 3:16am On Jul 23, 2022
Are you still waiting for Banyana Banyana at the finals? The last time I checked they blasted you 2 - 1 grin grin grin

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by zudozz: 3:37am On Jul 23, 2022
This oyinbo coach should just return to his country from there. Even d Zambia no carry oyinbo coach. Nigeria, mago-mago country employ oyinbo man dey pay am us$ but dis girls no play like d falcon wey we know. D team no good like that. In fact d teams wey get black African coaches did better than them.

Make d man dey go back from there.
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Iremchris: 3:52am On Jul 23, 2022
Ok na
Una don try Wella since how many years una never get trophy
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Tundex911: 4:15am On Jul 23, 2022
Bubu is a failure


Smh
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by OGHENAOGIE(m): 4:54am On Jul 23, 2022
pargelenis:
Yes I agree we need overhaul both at the women’s and men’s football. First we need to tackle our many other issues … 2023 hopefully.
the o tinubu will win all this being equal...? If shock wan happen na Atiku go win... Incase u wan mentioned obi he won't get beyond 2m votes that's if he even try reach self

1 Like

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Okobola146: 4:59am On Jul 23, 2022
Thank God I didn't bother to watch the rubbish game
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Okobola146: 5:00am On Jul 23, 2022
Tundex911:
Bubu is a failure


Smh
nothing good would come to Nigeria until he leaves office

1 Like 1 Share

Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Mrpojj(m): 5:25am On Jul 23, 2022
This is the worst super falcons yet
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Lill2233: 5:29am On Jul 23, 2022
Dm us today for fixed payment. Payment after you win is acceptable. Is completely free, just message us on telegram
Username: rolland2233
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by bjt(m): 5:31am On Jul 23, 2022
They surely missed Oshoala, Ajibade and Ayinde.
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by SIONKPO1(m): 5:40am On Jul 23, 2022
To be candid Buhari should do these things;
*Ban the airing of Foreign Leagues
*Football in naija should be commercialized
*NFF Leadership should be impeached
*The Entire Nigerian football Team should be Disbanded
*Some Coaches should be fired(Falcons,some super-Eagles Assistants)
*We should send our Indigenous coaches on Good foreign Refresher Courses oversea
*Lastly,Patronize made in Nigeria
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by Lamanii22(f): 5:56am On Jul 23, 2022
grin grin grin
otokx:


Even she added 3 days the outcome would have still been the same.
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by bssnigeria(m): 6:23am On Jul 23, 2022
Congrats to Zambia




Lead Generation Services
Reach out to me if you need help implementing proven customer acquisition strategies to grow your business.

Tel: 234-7036693730, 08026387711
Visit: www.web24studio.com

#Leadgeneration #Leads #Bizcomtec #Marketing.
Re: Nigeria Vs Zambia: WAFCON 3rd Place Match: (0 - 1) On 22nd July 2022 by sewa36447(m): 6:29am On Jul 23, 2022
Bring in the best coach during this Buhari regime, nothing positive will happen. Buhari badluck is what is affecting the country as a whole

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply)

Qatar 2022: Roberto Firmino Reacts After Been Dropped By Brazil / Ajax Ball Boy Throws Ball Angry At Roma Player For Time Wasting (Photos, Video) / Chelsea FC Appreciates Fans In Nigeria(picture)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.