Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,511 members, 7,819,851 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 03:17 AM

People That Are Cashing Out Big From Sport Betting , How You Dey Do Am? - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / People That Are Cashing Out Big From Sport Betting , How You Dey Do Am? (302 Views)

Time To Start Cashing Out / FINALLY REVEALED: Secrets To Cashing Out Big From Bet9ja Without Betting / Get Daily Sport Betting Tips Here Free (2) (3) (4)

(1) (Reply)

People That Are Cashing Out Big From Sport Betting , How You Dey Do Am? by fikayormi(m): 8:56am On Aug 08, 2022
My fellow punters Nairalanders that are cashing out steady from Sport betting abeg how you dey do am?

I have been hearing people cashing out big like 200k , 300k , 500k etc from bet9ja , sportybet and co, abeg no be the same team again wey I dey carry and lose heavily every weekend again?

Abeg share us tips oo man must make am this new season .

Mods push to front page for wild audience abi you self no wan make money ??

1 Like

Re: People That Are Cashing Out Big From Sport Betting , How You Dey Do Am? by uthlaw: 9:41am On Aug 08, 2022
Big money with small odds...

1 Like

Re: People That Are Cashing Out Big From Sport Betting , How You Dey Do Am? by robinso01(m): 4:23pm On Aug 08, 2022
They bet with big money on small odds like 2-3 odds.

(1) (Reply)

5 Reasons Why You Lose At Sports Betting / Free Rollover Is Ongoin / Xvcbncnmvmb,

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.