Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,682 members, 7,823,924 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 06:32 PM

Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI - Crime (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI (4696 Views)

Oyediran Joseph, Wanted By FBI, Arrested In Ilorin - EFCC (Photos) / Invictus Obi: Nigerians React To Obinwanne Okeke Arrest By FBI / Obinwanne Okeke Aka Invictus Obi Busted By FBI (Full Details) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by CeazerMafia22(m): 8:03am On Aug 28, 2022
they want to hush him
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 8:14am On Aug 28, 2022
Aksure007:


Boss add me up on my WhatsApp 09063097674 I get banks & cc for hand!!
check my profile 4 my number
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 8:14am On Aug 28, 2022
Peledonomy:

Oga u fit teach me?
whatsapp me
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 8:19am On Aug 28, 2022
Antimarraige:
so wetin those boys wey dey give you clients account dey do? No be yahoo?
na G boys
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Zulu2022: 9:14am On Aug 28, 2022
Aksure007:


Boss add me up on my WhatsApp 09063097674 I get banks & cc for hand!!
oga if u sure those cc and accnt dey ur hand,chat me up,make we share fund,for cc, go price car bro,if you serious to make money
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Zulu2022: 9:15am On Aug 28, 2022
Aksure007:


Boss add me up on my WhatsApp 09063097674 I get banks & cc for hand!!
no be if the tear ur accnt u bring de dead accnt,I won't work it ooh
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:01am On Aug 28, 2022
Zulu2022:
oga if u sure those cc and accnt dey ur hand,chat me up,make we share fund,for cc, go price car bro,if you serious to make money
Zulu2022:
no be if the tear ur accnt u bring de dead accnt,I won't work it ooh
cheesy you don start again. the same u that said u dont load after bankloader challeng u to drop prove that u load . na u sabi jare, who go bring work go bring but trying to nap someone who want to dm another monika work shows na middle man u be. if u like call me ripper again, zulu2022 drop prove say u day load. dont drop screenshot oh grin
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Peledonomy: 11:04am On Aug 28, 2022
Scamupdates:
whatsapp me

Abeg give me your WhatsApp number
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:05am On Aug 28, 2022
Zulu2022:
oga if u sure those cc and accnt dey ur hand,chat me up,make we share fund,for cc, go price car bro,if you serious to make money
make he go price car for cc way u no know the limit even if u won load am always he no fit buy dream car. aza way u no know if na prepaid.

1 Like

Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:07am On Aug 28, 2022
Peledonomy:

Abeg give me your WhatsApp number
check my profile
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:25am On Aug 28, 2022
BeanmanX:
These guys are never careful,,,they know their source of wealth isn't legal but they will still be flaunting it on social media,,,fools

It's not just being careless. They lack intelligence. They don't know how to create smokescreens and covers. Dumbfucks will make a fraud hit, and the first thing they do is flaunting dollars online.

1 Like

Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Zulu2022: 11:38am On Aug 28, 2022
Scamupdates:
make he go price car for cc way u no know the limit even if u won load am always he no fit buy dream car. aza way u no know if na prepaid.
no be mumu u be bro,so u nv see 10k limit way them de run three times
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:41am On Aug 28, 2022
Zulu2022:
no be mumu u be bro,so u nv see 10k limit way them de run three times
watin cause mumu now my own cc na $59k+ and it took me 8month daily spending to get it. i don see cc of 100k before so watin sup
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Zulu2022: 11:46am On Aug 28, 2022
Scamupdates:
watin cause mumu now my own cc na $59k+ and it took me 8month daily spending to get it. i don see cc of 100k before so watin sup
wetin I tell u be say no spoil de accnt,cos most jobs I dey get ,na after u don spoil Dem de bring come my side
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:47am On Aug 28, 2022
Zulu2022:
no be mumu u be bro,so u nv see 10k limit way them de run three times
Na same thing we day talk. he no day hard carpenta snap him workshop * he no dax hard teacher give prove say him sabi teach. Why he con day hard your so claim loader to prove he can load. Watin day hard u make u on lapi or phone and send two- pic of tools way u day use.
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Zulu2022: 11:53am On Aug 28, 2022
Scamupdates:
Na same thing we day talk. he no day hard carpenta snap him workshop * he no dax hard teacher give prove say him sabi teach. Why he con day hard your so claim loader to prove he can load. Watin day hard u make u on lapi or phone and send two- pic of tools way u day use.
no come here to the measure tools with you bro,if e show for you,what you can do,proof it,I don get some job here fr nairaland,no be com de Yab with you
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:54am On Aug 28, 2022
Zulu2022:
wetin I tell u be say no spoil de accnt,cos most jobs I dey get ,na after u don spoil Dem de bring come my side
oga i sabi this level. baba go use him two number text himself. see the phone way he day use self. mention the monika way u discuss that shit with make he talk the aza way i run and spoil givd am

1 Like

Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 11:58am On Aug 28, 2022
Zulu2022:
no come here to the measure tools with you bro,if e show for you,what you can do,proof it,I don get some job here fr nairaland,no be com de Yab with you
oga u no get level mention the monika way una don deal before make he come prove me wrong grin
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Zulu2022: 12:02pm On Aug 28, 2022
Scamupdates:
oga i sabi this level. baba go use him two number text himself. see the phone way he day use self. mention the monika way u discuss that shit with make he talk the aza way i run and spoil givd am
oga if I mention my sef back,mk I no see job till December if not,mk ur work de cast
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Nobody: 12:04pm On Aug 28, 2022
Zulu2022:
oga if I mention my sef back,mk I no see job till December if not,mk ur work de cast
aje 100% make he be so. i sabi watin i day do
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by Easybuyphones(m): 12:53pm On Aug 28, 2022
this country mad o' buy your phones with easybuy today
Re: Popular Yahoo Boy Baddyoosha Arrested For Fraud By FBI by melody91: 1:20pm On Aug 28, 2022
BeanmanX:
These guys are never careful,,,they know their source of wealth isn't legal but they will still be flaunting it on social media,,,fools
lol Bible wey talk money is the root of all evil Sabi wetin hin talk na... Evn if u wan stay low key d money go push u and eventually win.. especially if no b clean money and ppl u go mostlikely dey roll with go dey upress u

1 Like 1 Share

(1) (2) (Reply)

Nigeria Is Very Bad, See Fine Angel Wey Assassin's Kill For Abuja / I Was Raped While Coming Back From Crossover Night / Thief Gets Stuck On Barb Wired Fence As Whole Area Gather To See Him (pix/video

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.