Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,602 members, 7,955,224 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 07:55 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / GTB are thieves (810 Views)
Some POS Operators Are Thieves(scammers) Guys Be Careful...here Is My Experience / Beware Of Base 1 Logistic International Limited, They Are Thieves And Fraudulent / 3 Thieves Caught In Igbo Ukwu Anambra, Stripped Unclad - Pictures (2) (3) (4)
GTB are thieves by seyicodes(m): 11:10am On Sep 02, 2022 |
They no wan refund my money |
Re: GTB are thieves by CeazerMafia22(m): 6:38pm On Sep 02, 2022 |
Bros just rest, dem don sink your money Legal Thieves |
Re: GTB are thieves by wereneribo: 6:09am On Sep 03, 2022 |
Wow |
Re: GTB are thieves by pointblank247(m): 4:35pm On Sep 03, 2022 |
Wetin innoson don talk tetee |
Re: GTB are thieves by Jakumo(m): 7:36am On Sep 04, 2022 |
seyicodes: Enter dem bank and den begin commot ya cloth, dey shout say you nogo gree, say make dem pay ya money if dem no wan see blokkos today. Because even police when carry gun still dey fear man pikin when vess commot hin blokkos for open place, all of police when dey inside bank go pick race at once, begin dey run gbudu-gbudu-gbudu go for dem station, and from there jump fence take backyard escape softly. Make you try dis my system. You go see say dem go pay ALL ya money for inside that very bank. When you don count am see say the money complete, wear ya pant again, and salute dem witi 20 naira before you commot for dem banking hall, come go buy panla fish for market. |
(1) (Reply)
What Will You Do If You Found Two Million+ Dollars? / Reminder: SW Jihadists From Osun And Kwara Attack SW Christians / Can Prank Calls Get You Arrested?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |