Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,879 members, 7,828,130 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 02:04 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 (18243 Views)
Chelsea Vs Juventus UCL (4 - 0) On 23rd November 2021 / Barcelona Vs Juventus UCL (0 - 3) On 8th December 2020 / Real Madrid Vs Juventus: UCL (1 - 3) On 11th April 2018 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by madridguy(m): 8:31pm On Sep 06, 2022 |
Wetin you chop belleful dey reason Real Madrid? Or you mean to say ATM? no go crash yourself oooo. Baloranking: |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by slawomir: 8:32pm On Sep 06, 2022 |
Damnnn niggar Goal Psg scores again |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by ominilongest(m): 8:32pm On Sep 06, 2022 |
Serie a team with initial gragra Dem go dey form for their league con dey chop slap for Europe ompetition. Ha ha ha Even Milan don dey chop am. Their oga patapata Ha ha ha ha ha ha |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Bacteria8: 8:32pm On Sep 06, 2022 |
Baloranking:You wan collect again be that o
|
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Emm22(m): 8:32pm On Sep 06, 2022 |
donforeign:I have been trying to unmute the video but not working... |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by princeade86(m): 8:33pm On Sep 06, 2022 |
Baloranking:wetin na. Smile |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by slawomir: 8:33pm On Sep 06, 2022 |
ominilongest: Damnnn niggar Na epl still dey chop am Nor be Chelsea them don beat finish so You dey feel sevila go allow man City win 2 Likes 1 Share |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Sleekcode: 8:34pm On Sep 06, 2022 |
RONALDO WAS THE PROBLEM 2 Likes |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Kolena: 8:34pm On Sep 06, 2022 |
The only club that can beat the present PSG squad is Man City. 1 Like |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by donforeign: 8:37pm On Sep 06, 2022 |
Emm22: click on the x on the screen.. then press the unmute button.. it will work... easy.. |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Levinas: 8:40pm On Sep 06, 2022 |
Kolena: What has changed in this PSG squad since they were beaten by Madrid? 1 Like |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by EngrHumble(m): 8:42pm On Sep 06, 2022 |
Stream live using the link in my Signature |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by osazsky(m): 8:43pm On Sep 06, 2022 |
Belteshazzar1:initial gragra...them go headboot them out for round of 16..its normal..city will get to the last four or finals as USual..no need to mention liverpool.. Chelsea and spurs..them nor go pass group stage self |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by general111(m): 8:45pm On Sep 06, 2022 |
Kolena:have you heard of the butcher of manchester?? .. Manu go win psg 1 Like |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by osazsky(m): 8:47pm On Sep 06, 2022 |
Juve used to be a very strong club till Ronaldo came..they won the serial A 11 times consecutively and always got to the semi finals of the ucl..but immediately penaldo came he advised other players not to pass ,to try and dribble to score cuz individual praises is better than team praises..he then destroyed the dressing room...inter will win the serial A this season..next season A.c millan |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Fira09(m): 8:48pm On Sep 06, 2022 |
Kolena: Any club from this current UCL can destroy PSG wotowoto, club that lacks total balance from their defense. You can't play PSG without achieving 5+ shots on target, Juventus and their coach are just useless, that's all Na Donnarumma dey save PSG. |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Baloranking(m): 8:48pm On Sep 06, 2022 |
Bacteria8: If you Dey watch this match then you suppose know who go collect |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by baralatie(m): 8:49pm On Sep 06, 2022 |
Na |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Baloranking(m): 8:49pm On Sep 06, 2022 |
Fira09: No Dey smoke that thing you no Dey hear. Listen to yourself. No be you Dey hype juventus before. We’re playing them like a third division club 1 Like |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Lamasta(m): 8:51pm On Sep 06, 2022 |
Juve just come run for field today,unserious club |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by hatakekakashi: 8:51pm On Sep 06, 2022 |
Fira09:You dey watch their league match Wella? This new coach really improve the team sha. |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by oluwasunkanmi97(m): 8:51pm On Sep 06, 2022 |
Juventus........ The Old Lady of Turin............ 10 times Scudetto winners from 2011 to 2020 Nothing lasts forever sha..... How time flies. Now they are struggling to make top 4 these days and now potential whipping boys to any good opponent in Europe. Ronaldo was in this team when they won their tenth straight title and now he's long gone but he's still the problem of this Juve side too. Hian Nawa for some people ooo 3 Likes |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Fira09(m): 8:53pm On Sep 06, 2022 |
Baloranking: The bolded, na me suppose to dey tell you dat one. Me hyping Juventus when, how , which day, from which place? Pls, don't accuse me of false information. Bleep PSG |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Beverlyjean(f): 8:54pm On Sep 06, 2022 |
osazsky: Ur stupidity is unmatched...u think and talk like an illiterate 1 Like 1 Share |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Soso990240(m): 8:54pm On Sep 06, 2022 |
donforeign:pls, what app is that or what's the link? |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Beverlyjean(f): 8:55pm On Sep 06, 2022 |
Psg is nothing without mbappe 3 Likes |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Belteshazzar1: 8:56pm On Sep 06, 2022 |
osazsky: Hahaha Your conclusion funny sha... To me, i no take any team serious.... I celebrate any one that wins and cheer them up. |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Hope88: 9:00pm On Sep 06, 2022 |
osazsky:i know everyone is entitled to their opinion, but u r senseless, u guys were saying he.should leave, he has left for over 2 years, he is still the problem, am.sure after 10 years, or when he retires, he is still the problem 3 Likes 1 Share |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Whobedatte(m): 9:01pm On Sep 06, 2022 |
Beverlyjean:Wait till Thursday please ! This is the champions League where your overrated Penaldo would never play again 1 Like |
Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by Baloranking(m): 9:02pm On Sep 06, 2022 |
Fira09: Watch the match finish |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Arsenal V Napoli - UCL (2 - 0) On 1st October 2013 / Aston Villa Vs Arsenal (0 - 1) On 19th March 2022 / Corinthians Vs Chelsea (1 - 0) On 16th December 2012
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |