Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,406 members, 7,819,445 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 04:26 PM

The Newest Tokunbo S550 2014 Benz In Nigeria - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / The Newest Tokunbo S550 2014 Benz In Nigeria (307 Views)

Distress Sale Tokunbo S550 2012 White @ 5m / Distress Sale Tokunbo S550 2012 White @ 5m / Extremely Clean Mercedes Benz S550 2014, Tokunbo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

The Newest Tokunbo S550 2014 Benz In Nigeria by KingOfInfo: 6:50pm On Sep 08, 2022
S550 Benz 2014
This S550 Benz 2014 carry better Four camera.

•E carry thumb start join body.
•E come get navigation and panoramic.
•Na correct Full options o.


The price, na him enter 27.5m as Tokunbo Yankee used

E cost, but na better soup for people wey get mind.

I dey on top 0.8.1.6.4.5.1.7.4.2.6

This 2014 Mercedes S-Class get wetin onyibo dey call better supple riding quality.

E come carry better potent engine lineup, plus correct interior. Na him make am one of the better motor car wey Mercedez people dem get

E true say him too cost. But if you come look him swag wella, you go comot eye for him price come siddon gidigba buy am.

Na better Tokunbo. No be here.

Betterness & Worworness

• E get ogbonger interior for inside am

• E get powerful engine wey smooth die

• E go dey do you like say make you no stop to dey drive am.

• E too cost.but him carry better 4 belle.

Is the 2014 Mercedes S-Class a Good Used Car?y

Absolutely, the S-Class is a great super luxury car. It’s flooded with features, maintains composure during quick turning maneuvers, and has more than enough power for any situation. However, that all comes at a price. The S-Class is one of the most expensive cars in the class.

Re: The Newest Tokunbo S550 2014 Benz In Nigeria by godofuck231: 7:16pm On Sep 08, 2022
OH , the hot bitch of a car

(1) (Reply)

2012 Toyota Hilux For Sale In Port Harcourt / SOLD!!!Toks Toyota Camry 2015 Sports Edition:6.5M. / Excellently Working 2008 Honda Accord Blue Mat Paint For 1.950m- 07084133615

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.