Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,596 members, 7,816,479 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 11:46 AM

Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! (706 Views)

Bet9ja Confirms N3m As Settlement For Lukman / Bet Ogas / Anthony Joshua Replies A Fan Who Asked ''Wetin Dey For The Boys?'' (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by Pickmycall: 10:09pm On Sep 24, 2022
My potential winning wey supposed be 12k because one game is postponed bet9ja come divide my money into 2 come give me 6k.
By my calculation,if them remove bonus money,my winning supposed to be 9k.
Betting wey hard .

Re: Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by OSUigboFlatHead(f): 10:12pm On Sep 24, 2022
Addictive nonsense
Re: Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by HarlequinLekex: 11:22pm On Sep 24, 2022
Pickmycall:
My potential winning wey supposed be 12k because one game is postponed bet9ja come divide my money into 2 come give me 6k.
By my calculation,if them remove bonus money,my winning supposed to be 9k.
Betting wey hard .
this one don go,for future purposes,Go and learn work from g u o b e[on nairaland],g u o b e p r e d i c t z[telegram and instagram] close the spaces yourself

1 Like 1 Share

Re: Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by Pickmycall: 11:51pm On Sep 24, 2022
HarlequinLekex:
this one don go,for future purposes,Go and learn work from g u o b e[on nairaland],g u o b e p r e d i c t z[telegram and instagram] close the spaces yourself
I no dey play combination.
Re: Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by Pickmycall: 11:45pm On Oct 11, 2022
OSUigboFlatHead:
Addictive nonsense
I give you the middle finger in your DP.

1 Like

Re: Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by Pickmycall: 10:24am On Nov 01, 2022
Another lose.

Re: Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by Pickmycall: 8:45pm On Nov 13, 2022
Another lose

Re: Bet9ja Ogas Dey Madt Gan! by Pickmycall: 8:42pm On Nov 17, 2022
OSUigboFlatHead:
Addictive nonsense
another won ticket today.

(1) (Reply)

UFC Israel Adesanya Vs Alex Pereira Livestream Link Here / Live Caf U-17: Nigeria 0-0 Burkina Faso-quarter Finals 7pm Nigerian Time / Who Is The Best Messi: , Robinho: , Or Ronaldo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.