Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,780 members, 7,817,243 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:38 AM

I think say I chop this ticket sef - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / I think say I chop this ticket sef (745 Views)

My Quick Cashout;i For Lose This Ticket If To Say I No Cashout Fast / Three Draws Have Come In This Ticket.1000 Odds Is No Big Deal As I Will Be On It / Pogba Does The CHOP PALLIATIVE Dance As He Scores For France (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I think say I chop this ticket sef by Pickmycall: 10:09pm On Oct 17, 2022
Na after Villarreal wey be the last game,I come dey happy say I don chop this ticket.I don budget wetin I go use the money do.
Fill 2kg of gas.
Buy half paint of rice.
Buy one paint of garri.
Subs #1k of data.
Play another ticket with #1k to double my winning.

After the Villarreal final whistle I check my bet9ja account I see 'winning-0.00.

I para say wetin!Abi bet9ja don scam me.
I come check the match wey show lose,I come see say this Yeye team don score all them goals for first half.Them play 0-0 for second half.
I weak.

Re: I think say I chop this ticket sef by Pickmycall: 6:30am On Oct 24, 2022
What again!

Re: I think say I chop this ticket sef by Pickmycall: 11:25pm On Oct 25, 2022
At last.

Re: I think say I chop this ticket sef by Wizywiz(m): 5:13am On Oct 26, 2022
Kpele that's why it's bet..e no dey too sure.. better luck next time

1 Like

Re: I think say I chop this ticket sef by Pickmycall: 8:31pm On Oct 29, 2022
Another lose

Re: I think say I chop this ticket sef by Pickmycall: 12:45am On Nov 14, 2022
Thank God

Re: I think say I chop this ticket sef by Pickmycall: 3:06pm On Dec 18, 2022
Shey this Christmas go good for me like this?

(1) (Reply)

Lionel Messi And Cristiano Ronaldo Have Just Come Together To Take Picture / Superb Real / Henry Strikes On Barcelona Debut

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.