Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,601 members, 7,827,263 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 09:49 AM

How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? (608 Views)

2023: Tinubu’s Money Causing Crisis, We Don’t Need It – Enugu APC / Nigeria's Interest In Tinubu's Money Laundering Dwarfs Elon Musk - Plainsite / Oby Ezekwesili On Tinubu: "Money Will Fail In The 2023 Elections. Mark My Word" (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by Iamdbull: 6:28pm On Oct 22, 2022
Omo I just dey reason am since say abi make I dedicate my new song BATTLEREADY for Tinubu's campaign ni. Sapa don hol me ooo. Wetin una think!

See am here whether them go pay me!



https://www.youtube.com/watch?v=y0Zh6foJ3C4
Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by Iamdbull: 6:40pm On Oct 22, 2022
Leakkyanus:
The song make sense die but give it to obi abeg!!!
Thanks alot
Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by DadaHammed: 6:58pm On Oct 22, 2022
Me sef go like chop the mugu money.

Abdul05 how e go be na? grin

2 Likes 4 Shares

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by Islandlady(f): 7:03pm On Oct 22, 2022
Instead of you to focus on your rubbish music and improve, so you can blow... you are here typing trash!

4 Likes 3 Shares

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by duro4chang(m): 7:29pm On Oct 22, 2022
Victory is sure for Tinubu.

1 Like

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by BATified2023: 7:44pm On Oct 22, 2022
Iamdbull:
Omo I just dey reason am since say abi make I dedicate my new song BATTLEREADY for Tinubu's campaign ni. Sapa don hol me ooo. Wetin una think!

See am here whether them go pay me!



https://www.youtube.com/watch?v=y0Zh6foJ3C4
tinubu doesn’t care about people with failed destiny n failed music career

Even fake charger sold by chukwudi blow pass u,if boko haram,iswap,alquaeda combined throw bomb for your head u no go still blow

So rest on tinubu matter n focus on your failed career

1 Like

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by BATified2023: 7:45pm On Oct 22, 2022
Islandlady:
Instead of you to focus on your rubbish music and improve, so you can blow... you are here typing trash!
e knows he can’t blow even if isis drop bomb for him head so d guy want turn clown legit

Try download one of his thrash n your ear drum will curse u

1 Like

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by BATified2023: 7:51pm On Oct 22, 2022
Iamdbull:
Omo I just dey reason am since say abi make I dedicate my new song BATTLEREADY for Tinubu's campaign ni. Sapa don hol me ooo. Wetin una think!

See am here whether them go pay me!



https://www.youtube.com/watch?v=y0Zh6foJ3C4
like seriously I just listen to d crap u call music

I swear down na ogun go kill d person wey dey whyne u say music na your way,

Are u normal?

I dey vex n I dey laugh at d same time

Walahi u suppose rest n find better hustle ooo cos even airforce1 do pass this one self

2 Likes 1 Share

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by Gentino(m): 8:02pm On Oct 22, 2022
It's very simple, just form one imaginary and unknown support group and tag Tinubu.

They will rush you, give you hundreds of millions and tag it endorsement from the whole region
Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by swaggerjack: 8:21pm On Oct 22, 2022
BATified2023:
like seriously I just listen to d crap u call music

I swear down na ogun go kill d person wey dey whyne u say music na your way,

Are u normal?

I dey vex n I dey laugh at d same time

Walahi u suppose rest n find better hustle ooo cos even airforce1 do pass this one self
You are wicked

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by Hoelujohn: 8:34pm On Oct 22, 2022
BATified2023:
e knows he can’t blow even if isis drop bomb for him head so d guy want turn clown legit

Try download one of his thrash n your ear drum will curse u
I want to give Tinubu supporters a strategy that will enable Tinubu win. They should campaign with his integrity. That was how Buhari won.
I haven't heard people campaign that Tinubu is a man of integrity.
Every organisation love to employ people with high level of integrity. Seems Tinubu is lacking this attribute.
Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by Islandlady(f): 8:45pm On Oct 22, 2022
BATified2023:
e knows he can’t blow even if isis drop bomb for him head so d guy want turn clown legit

Try download one of his thrash n your ear drum will curse u
Lol you are bad mouthed, pity the guy! grin

Iamdbull...As an upcoming musician, you are not supposed to involve yourself in partisan politics! Be wise!!!

1 Like 1 Share

Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by Tinubumustfail: 9:55pm On Oct 22, 2022
Just declare your support for Tinubu, mobilize people and open a campaign group you will eat his money. Immediately I cash out with fake campaign group and mobilization I did for him, I Japa to Atiku. Tinubu is a bank all man want to withdraw from him
Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by BATified2023: 10:24pm On Oct 22, 2022
Hoelujohn:

I want to give Tinubu supporters a strategy that will enable Tinubu win. They should campaign with his integrity. That was how Buhari won.
I haven't heard people campaign that Tinubu is a man of integrity.
Every organisation love to employ people with high level of integrity. Seems Tinubu is lacking this attribute.
tell me 5 things Peter obi did better than tinubu as governor?
Re: How I Fit Chop Tinubu Money This Election Period? by swaggerjack: 11:11pm On Oct 22, 2022
Islandlady:
Lol you are bad mouthed, pity the guy! grin

Iamdbull...As an upcoming musician, you are not supposed to involve yourself in partisan politics! Be wise!!!
He should speak the truth like Fela Kuti

(1) (Reply)

If Terrorist Take Over Or Abuja Republic Of Southern Nigeria Should Be Declared. / Another Pdp Chieftain In Delta Dumps Party For Apc / Pat Utomi- Labour Party's Strategy Will Shock And Destroy APC And PDP

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.