Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,900 members, 7,834,988 topics. Date: Monday, 20 May 2024 at 11:54 PM

My Amala People Oya Come Make We Talk... - Food - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / My Amala People Oya Come Make We Talk... (531 Views)

My Amala People Oya Make We Talk... / Guests Dragging Hot Amala At An Event Abroad (Photos) / Accredited Amala Joints In Nigeria (2018 List) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Amala People Oya Come Make We Talk... by Nkanlolaa: 3:18pm On Dec 07, 2022
If you don ever take abula, amala and ewedu soup with stew or u still dey take am, u get to questions to ansa:
1. Which color of amala u think set be the best?
2. You remeber that abula or amala and ewedu soup way you chop that time wey sweet your bele die grin grin grin grin. Wetin you think make that amala sweet like that?

I go start. I think amala wey dey almost white, like that kin light-brown color be the best. (Some people go shock sey amala wey dey almost white dey; I no go blame dem grin grin)
Wetin make me think sey the amala sweet be de sey the amala dey come out fresh and hot and then I dey like the texture.

No look ooo, chook mouth for inside this matter!

1 Like

Re: My Amala People Oya Come Make We Talk... by Daniel7543: 3:20pm On Dec 07, 2022
Thread for Afonja skull miners.

I'm out of here.

1 Like

Re: My Amala People Oya Come Make We Talk... by Roboto11: 3:24pm On Dec 07, 2022
Daniel7543:
Thread for Afonja skull miners.

I'm out of here.

Come back.

2 Likes

Re: My Amala People Oya Come Make We Talk... by yomi961: 3:28pm On Dec 07, 2022
Black Amala wey hot is the best with abula with ewedu and better ogu fe or efo
Then step am down with cold 33 or Heineken

1 Like 1 Share

Re: My Amala People Oya Come Make We Talk... by brain54(m): 4:13pm On Dec 07, 2022
I miss amala with plenty orishirishi inside…

Wetin Dey always trip me that year na how they go put the amala and ewedu soup inside the same plate with the plenty meat.

Na the first time wey I chop am be that during my nysc days for Oyo state. But I come fall in love with the food so tay I even Dey salivate as I Dey think and write this comment now.

I like am because e dey always fill me then next thing na sleep. Me and that my rugged man chibike chop amala without mercy sha. We Dey always transverse the whole area looking for new amala joints.

Time really travels fast o. And the rest na history!

1 Like 1 Share

Re: My Amala People Oya Come Make We Talk... by mariahAngel(f): 4:28pm On Dec 07, 2022
Op, you dey gather survey wey you wan take start amala business?

1 Like

Re: My Amala People Oya Come Make We Talk... by ahnie: 5:13pm On Dec 07, 2022
I Neva chow amala before and I go like chow han see how e dey taste

(1) (Reply)

Is Beans � And Fired Ripe Plantain Poisonous / Coconut Oil-a Wonderful Food With Numerous Health Benefits / Online Cake Delivery In Hyderabad - Birthday Cake Delivery

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.