Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,356 members, 7,836,460 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 08:12 AM

Me And Ballon D'or - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Me And Ballon D'or (302 Views)

Ballon D'or Wizkid Ft Burna Boy Official Video Out Now (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Me And Ballon D'or by henndukwe18: 12:33pm On Jan 20, 2023
Wen I just dey like D's, sapa just dey waya me, hunger just dey do wrestling for my belle, I com dey ask God make e help me for DT situation, na so person knock for my door
Me: who b DT
Ronaldo: its cr7
Me: opens door
Ronaldo: I HV been looking for u, u re my no 1 fan, and for DT I HV a gift for u, here is my 2016 ballon D'or(then he goes)

I com dey think of wetin I go use am do Cos I no sabi wetin b ballon D'or, na so one idea enter my mind, I carry am go where dem dey sell iron, scale am 2k, use am buy garri before hunger go finish me
Re: Me And Ballon D'or by Shalommy(f): 12:47pm On Jan 20, 2023
Chaii... Sapa no be our mate oo. cheesy cheesy

1 Like

Re: Me And Ballon D'or by dangoteinlaw: 1:23pm On Jan 20, 2023
Sapa dey everywhere, think say nah clear eye him use run go arab

(1) (Reply)

First And Last Born / Watch as the girl Was running away from Her Shadow / Avoid Bad Group

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.