Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,572 members, 7,958,768 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 11:13 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Car Talk / Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? (5286 Views)
Nonso Offor: From Venza To Royce Sweptail - Moto Innovation, Manufacturing Skill / Meet The Flying Motorcycle, Lazareth LMV 496 Dubbed βla Moto Volanteβ / Ewo..see Wetin President Trump Moto Fit Do!! Na Wa Oh!(pictures) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 5:51pm On Feb 20, 2023 |
Jagermeister: You no.see say e yansh dey high? |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 5:53pm On Feb 20, 2023 |
Aaaaarghmed: Kai coro don suffer for people mouth. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 5:55pm On Feb 20, 2023 |
Jagermeister: You sef dey dem! Make dose buses. Make dose buses ... take time o. If dis Easter set, I go plan dem well well! |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 8:09pm On Feb 20, 2023 |
Dtruthspeaker: No too plan them make you no follow water go bros.. leave them, wetin toyota put inside that bus fit no dey your car |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 9:37pm On Feb 20, 2023 |
Dtruthspeaker: You no talk lie brother... E yansh high... Also the high-ass rhyme with hiace as per pronunciation... I bet you knew that... Nairalanders go just dey crack person up anyhow π |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 10:28pm On Feb 20, 2023 |
Jagermeister:Walai 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by ariesbull: 11:13pm On Feb 20, 2023 |
Chasito:sienna is a v6 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:06am On Feb 21, 2023 |
Jagermeister: 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 8:17am On Feb 21, 2023 |
Jagermeister: One of my plans na to jejely go one side, dey laugh myself as dem dey dust me 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Jagermeister(m): 2:15pm On Feb 21, 2023 |
Dtruthspeaker: Youβre full of practical wisdom my brother π€ |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 4:10pm On Feb 21, 2023 |
Jagermeister: |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 6:08pm On Feb 21, 2023 |
Lets all take things easy. Running after a V8s with a 4cylinder or V6 is somehow. You can't meet up with a bus doing 160kmh at maybe 2500rpm. Speed thrills but kills at the same time. Na who dem greet welcome after journey na Him be driver ooo 12 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 9:06am On Feb 23, 2023 |
RoadMozart: Which bus is a V8 pls? Those commercial buses ain't V8, even if there's a Toyota hiace V8 bus, it won't be used on transport services here. That said, if you get beat by those buses while you're driving a sedan (4cyl or V6) then you should hang a big and bold "L" on the front and back of your car. You can make a smaller one and use it as necklace too ππΎ There's no evidence slow driving cars don't get involved in accidents too, there's too many factors involved. Driving slow is never the same as driving carefully, there's a great distinction 3 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 9:51am On Feb 23, 2023 |
valarinz: If You saw what Happened at Ore about two weeks ago, you'll know that over speeding and unnecessary racing doesn't pay. 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 1:25pm On Feb 23, 2023 |
RoadMozart: Bro, this thread is meant to discuss exactly that, speed. You can keep your preaching inside your back pocket now, thanks Some people be acting like they have the key to life and know exactly how to drive in order to avoid death. I repeat, you could be there driving like a snail in your lane and it will come meet you right there too. If you no sabi drive or dey fear, just sit and watch those who are better and hone your skills, stop all these nonsense emotional blackmail when a better driver and machine bests you ππΎ 3 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Chasito(m): 1:35pm On Feb 23, 2023 |
Those G. U. α» drivers are very fast and skilled too. E Be like say dem dey undergo special training before been employed. Kudos to G. U. α» transport company . π 2 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 1:54pm On Feb 23, 2023 |
Chasito: Gigm for dey drag speed too , but all their vehicles are installed with speed limit device . |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 1:55pm On Feb 23, 2023 |
valarinz: How often do you travel ?? |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Chasito(m): 2:02pm On Feb 23, 2023 |
Kasdat5:yea, I noticed that. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 3:17pm On Feb 23, 2023 |
Kasdat5: What's the point of this question, get straight to it pls ππΎ |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 3:27pm On Feb 23, 2023 |
valarinz: Rest bros .. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 4:44pm On Feb 23, 2023 |
Kasdat5: Na you need the rest, Na you quote me with dumb question π |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Kasdat5(m): 5:02pm On Feb 23, 2023 |
valarinz: Yen yen yen yen !!!! |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 5:25pm On Feb 23, 2023 |
valarinz: If its speed you want to tell me about, forget it. Because I speed or overspeed doesn't mean I should throw cautions into the air. I school in Ogun state. I've driven from Ijebu Ode to Ore in less than 45mins a number of times.... Because the experience is thrilling doesn't mean that I should forget the other side knowing fully well that anything can happen. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 5:45pm On Feb 23, 2023 |
RoadMozart: Ok, I've heard. The guys who lost their lives at the ojuelegba bridge unfortunate event some weeks ago, they weren't overspeeding inside their korope. Even the person overspeeding, na another slow driver they go use do wedge when e wan happen, my point is, this thread is not for the holier than thou driver preaching. Just state your experiences regarding the topic and move on, which car dust you for highway wey you never forget |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by 9icetoo(m): 7:02pm On Feb 23, 2023 |
RoadMozart:Biko, no vex. Na everyday we dey learn. Which bus get v8 engine? Na peace abi na ifesinachi? 1 Like |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by RoadMozart(m): 8:01pm On Feb 23, 2023 |
valarinz: Check my comment, GLA 250 |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by 735i(m): 8:13pm On Feb 23, 2023 |
March 2022. Returning to Lagos from Asaba. I was busy serving dust to other road users. Hiace oh, Sienna oh, ML350 4matic oh, I humbled them. Until a 2008 or 2009 Lexus 460 came from no where and served me better dust. Fortunately, there was a police check point ahead so i eventually caught up with him at the check point. I eye the driver, he eye me.... i smile, the werey sef smile. Wa'sere!! You wan race your papa abi? The Lexus got out of the check point before me and took off. As soon as i got out of the check point, I switched to sport mode. Took me about 4 minutes to spot the Lexus guy ahead. Immediately i saw him, i flashed my headlights 2ce, then floored the pedal. Caught up with him quite easily.... Just before I overtook him, nicca wound down his glass, gave a thumbs up and took off. I no even bother again. I just switched back to comfort mode and enjoyed the rest of my trip. How can I be on 200km/h and someone will make it look like i'm not even moving Since that day, i vowed never to race any V8 saloon. Oh, BTW, I was driving a '14 BMW 5 series. 4 Likes |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by valarinz: 9:12pm On Feb 23, 2023 |
735i: π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£ Good Lord!!! That part I bolded, I guess your ego got deflated real bad |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by calddon(m): 5:45am On Feb 24, 2023 |
psalmson001:The T5, what year? |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by calddon(m): 5:49am On Feb 24, 2023 |
Dtruthspeaker:The xc90 is heavy with the Yamaha V8 engine. Imagine S80 with that V8 engine, i am sure the story will be different. |
Re: Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? by Dtruthspeaker: 7:39am On Feb 24, 2023 |
calddon:Hmmm! I can feel the difference. |
Pontiac Vibe Versus Toyota Corolla / Is This The Best Head Unit Ever? / A Lady Gave A Guy A Lift In Lagos, See What She Did To Him { Photo }
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |