Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,466 members, 7,954,824 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 10:16 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Which Kind New NL Font Be This? (34422 Views)
Which Kind Juju Peter Obi Use? because Of Obi, Agbor Ika Want Give Okowa High B°p. / Which Kind Wickedness Is This (owerri) / 'Osun Doesn't Have My Kind Of Money' - Tinubu (Photos) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (15) (Reply) (Go Down)
Re: Which Kind New NL Font Be This? by IbrahimSkiba(f): 11:59am On Apr 01, 2023 |
Wetin be this naw... It's kinda cool... Looks erotic 2 Likes |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by FireUpNow(m): 12:00pm On Apr 01, 2023 |
Shuooo. As I open my phone Nairaland get black background. I be dey reason am say my phone don catch virus. Oga Seun this one wey be like porn site or like hackers lodge so nor pure oo. I swear Oga Seun don smoke very old weed from Kwara because this one na over highness. 2 Likes 1 Share |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by luckygirl02(f): 12:00pm On Apr 01, 2023 |
What's up with the darkness everywhere? Person die? 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by kelechi50: 12:00pm On Apr 01, 2023 |
I tell you DeZoro:the thing no make sense at all |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by crackhouse(m): 12:00pm On Apr 01, 2023 |
Looks like negative film of the olden days camera. 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Zonefree(m): 12:00pm On Apr 01, 2023 |
JasonScoolari:The interface is good on meme 2 Likes |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by sucre: 12:00pm On Apr 01, 2023 |
Oh my see nairaland rebranding things!!! 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Emma1Oj(m): 12:00pm On Apr 01, 2023 |
APC virus has affected nairaland. Were dey not suppose to ask us before any change? This country everybody's jus dey do as Dem like. 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by LeoMaxtalk: 12:00pm On Apr 01, 2023 |
I LIKE THIS NEW NL |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by almarthins(m): 12:00pm On Apr 01, 2023 |
helinues: No o! Me self dey shocked. What's up with nl? |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Brushstrokes20: 12:00pm On Apr 01, 2023 |
Dammmmmmmmnnnn it! This is extremely # AWFUL! Infact, TERRIBLE is a gross understatement 2 Likes |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by BeLookingIDIOT(m): 12:00pm On Apr 01, 2023 |
SpartaOfLagos:It's not the font,it's the theme |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Bankowner: 12:01pm On Apr 01, 2023 |
If this is April fool, then it's expensive. These colors are not friendly one bit. I'm off nairaland till tomorrow when the childishness has expired. |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Teeeecash(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by kingyakos: 12:01pm On Apr 01, 2023 |
helinues: D thing make me stand from a distance dey watch my phone for some minutes wen i remember Covid19 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Hotice085: 12:01pm On Apr 01, 2023 |
This Seun don finally KOLOMENTAL....after all dis years na this kind Egungun background we de see 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Mase2020g(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
Back to 2go 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Olumighty123(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
This one no good for eyes abeg, go back to our normal theme oo |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by LOVEGINO(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
frankmoney:aswear |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Puremath: 12:01pm On Apr 01, 2023 |
Like what is this |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by peter0071(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
waris this?? 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by marshmonii: 12:01pm On Apr 01, 2023 |
KanuSE:. E go well, it's called rebranding 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Isabi4lov: 12:01pm On Apr 01, 2023 |
I don't understand this new design o E be like 2go Abeg make them create add emojis to the like and share just like Facebook |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by Angelfrost(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
This is a joke taken too far...! Nairaland has officially been HACKED!!! |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by johnkeni(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
I so much love this font. Oga Seun abeg no change am. 2 Likes 1 Share |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by sotall(m): 12:01pm On Apr 01, 2023 |
Lol...what is this? 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by JasonScoolari: 12:02pm On Apr 01, 2023 |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by kindlyheart: 12:02pm On Apr 01, 2023 |
This is the wackiest April fool's prank |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by MissIndependent(f): 12:02pm On Apr 01, 2023 |
Who re invented 2go? 1 Like |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by JONSYN7154: 12:02pm On Apr 01, 2023 |
ahnie:i prefer this han tge formal one. |
Re: Which Kind New NL Font Be This? by GorillaApp(m): 12:02pm On Apr 01, 2023 |
This one no make sense at all. My eyes are feeling funny. I'm already off from it |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (15) (Reply)
Meeting Between Buhari, APC Governors Ends In Deadlock / Northern Youths Burn Brooms, Banish APC From Region (Video) / Why Buhari Has Not Moved To Aso Rock-aide
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |