Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,994 members, 7,866,743 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 01:56 AM

Wahala No Dey Finish - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Wahala No Dey Finish (230 Views)

"We No Dey Give Shishi But We Dey Share Soap And Oil" - Nigerians Come After LP / Remi Tinubu Says: 'Igbo, We No Dey Trust Una Again'. Nigerians React / Prince Charles Said “Naija No Dey Carry Last" (video) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wahala No Dey Finish by gentlesmithugo(m): 8:55pm On Aug 18, 2023
Saw this somewhere today when coming back from work.i quickly snapped it.generator they on drip angry grin grin

Re: Wahala No Dey Finish by gentlesmithugo(m): 8:55pm On Aug 18, 2023
You go fear naija na.everything don dey on drip
Re: Wahala No Dey Finish by BoldBrainz(m): 8:58pm On Aug 18, 2023
Una no go kill person for this country!
Re: Wahala No Dey Finish by talented321: 8:59pm On Aug 18, 2023
The gen need drip''' it looks unhealthy
Re: Wahala No Dey Finish by GanagiBitrus: 9:02pm On Aug 18, 2023
Very unsafe. The building can easily be burnt down.
Re: Wahala No Dey Finish by Zonefree(m): 9:03pm On Aug 18, 2023
Small spark from the plug, everywhere go burn.

1 Like

Re: Wahala No Dey Finish by brain54(m): 9:04pm On Aug 18, 2023
Na this one dem Dey call…

CATCH FIRE!

Burn oga landlord house… then run away!
Re: Wahala No Dey Finish by JaredH: 9:12pm On Aug 18, 2023
grin grin grin
Re: Wahala No Dey Finish by JASONjnr(m): 9:16pm On Aug 18, 2023
Naija is a cruise.......


But where this guy see money buy fuel come on gen? Abi na new taker?
Re: Wahala No Dey Finish by Kestolove(m): 9:45pm On Aug 18, 2023
Them go still bring light

(1) (Reply)

Do You Have Faith In The Nigeria Judicial System? / Abdulrahman Abdulrazaq Legacy Frontiers Kicks Against Return Of Jumoke Gafar, Si / Where Is Jubril El Sudani?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.